Eaglevision's Posts
Nairaland Forum › Eaglevision's Profile › Eaglevision's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 53 pages)
fairlyusedpant:ur case no b here,i dae see u as u dae troll marvluv fa. i go first deliver ur own slap con send u and d slap go meet ya uncle,then con deliver u for GC prison for constituting nuisance. |
prindu:lol se u dae play ni? dis one i dae see polo and body hug,wey hardie14 my marketer o. anywaiz akube shorts per one 700. round necks of some quality brand(3 in 1)1800,2000 rubber tennis 800 leather tennis and cloth material tennis 1200,1400. waist pouch 600 socks 100 prices all in dollars,hehe. Delivery na nationwide o.tanku |
oyinkel:i seeee! oya poo poo for body na.lol |
prindu:Now u have know o,market just dae,i dae my house dae expect container and una order,oya order for ur own,if u don get order for ur siblings. |
DTOBS:baba oooo,thanks for the unpaid advert,i appreciate. i hear say dem ban u,wetin u do?ohhh! u tried to snatch my magymagz,thats good for u,they hav to ban u again.hehe Fireandice!!! i just like ur moniker sha,hw hav u been dear? |
DTOBS:Sirrrrrrrrr!!! good afternoon oga mi,been a while,aw hav u been? anything fun awa boys? i no dae see u for that end again,wessupin na |
Sunnepa17:Reallly! i also saw Akwa Ibom in the leaked CUL sha but i want make dem add lag join lol. |
Sunnepa17:bros tomorrow is here nw,dis ur anxiety ehn,well i relate sha.by 2am tomorrow ur CUL will b ready,come sleep for my cafe this night hehe. |
agroronnie:welcome back to planet earth bros,that change is over 3wks nw if am right,guess u havnt been aroun,in short printing of CUL starts tomorrow,grab ur copy nd dont be a lastma. |
Qutyjoice:u sha wan hook me for throat like fish bone,i go use eba push u down,good mawnin joor,oye is my padi aw i go leave am |
Fraih:i saw it briefly jare was just too lazy to reply then,but where is he right now? u sef its been a while u visited me at the ministry,how hav u been dear? |
Cynnny:my sweetest daughter im just peachy,awayu my dear and hows sirguy542 treating u,if he misbehaves i will just lock him up,have u seen ur elder brother as well? have a great day ahead |
Fraiser:u sabi nada,dnt forget ur olodoish status nw olodo nie joor,i been dae ministry tey tey nw,so make i show how to run a ministry |
Sent4rina:who dash u richest family? u wan collect fine make u use am pay ur debt abi,people dn dae complain say dem just waste their time come d parry,fine kor finest ni |
Folabibret i see u,fraih darling i neva see shammak o,crobboy i see ur messages brother,marvluv my juicy babe i missd u too,somebodysmrs my best concubine i keep missing u,sc31 una well done o,qutyjoice iyawo padi mi sha dae yab me, na ur hubby i pity for u,oyehomie i see how u edit my post o kwantinu, |
merikims:*smiles* This one ur calling me baby in public,e dae totori me,i for no allow logodwhiz snatch u frm me sha,once a darling always a darling anywaiz |
smileeey:keep on smiling joor,no time to dae frown again good morning dearie,hw was ur nyt? |
Oyehomie:make i address Cul ish here,sebi ur close to sch na.go confirm for us joor,but im very sure its in sch,tomao is almost here anywaiz by God's grace so make we chillax |
PEZMAN:i double sight u omo iya,oti gbayi juuu |
Iambibi the journalist cum Mc,good morning my fruity dearest,i dae feel u as mc more than ur amebor work o,magymagz and i couldnt make rukkyola aka chief amebor's naming ceremony last nyt,oya give me ur report abt how it went down |
Fraiser:me just fit enta dis morning o,d traffic too much.but we gats prepare against tomorrow o,the traffic will b unprecedented,we gats fortify this city against invasion and screen out anybody |
hardie14:na traffic cause am no vex,i no even see myself,my eagle eye is untouchable joor,good mawnin dear,aw was ur nyt? |
Fraiser:for ur left mind u don speak french abi,good morning jare,aw hav u been? i hear say dem don give u portfolio,na tru?better come meet me for tutorials.dnt thank me what are we friends for |
God never fails to let the sun outlive the storm,we are marching on even though we are in April. Ajuwaya morning to y'all nd im sure we all had a splendid nyt rest,some wudda printed their CUL in their dream while some like me dreamt of flexing for mammi market,just a day to go and im just praying they gimme my Lagos and Akwa ibom,na d two i want. come to think of it the budget hasnt been signed yet we are finally abt to get our CUL, so what has been delaying them all this while? i couldnt enta GC last night cos of traffic,a whole minister for that matter,wu go brief me wetin happen,i hear say wan amebor do naming ceremony,na true? wishing all of us a tantalising and tasteful tuesday ahead. cc- all |
Abbeyunique2:i see say u dn dae bottle already,the light for this end na floodlight o.assin no darkness again. gosh dis traffic dae affect my network sha. wednesday go mahhd |
lollydope:see ya teeth like dipo kolawole own,ur welcome joor |
lollydope:see ya teeth like dipo kolawole own,ur welcome joor |
lollydope:see ya teeth like dipo kolawole own,ur welcome joor |
Goood news evrywhere,nothing wey get beginning wey no go get end,naso life be.see how city full like say we dae share money,we gats evict all y'all runaway members or u guys get some fine,i no fit see road sef,who b this wey dae shake something for my front,comot make i pass jare. my vision is getting blurred o but i sight padi mi fraiser,fake marketer sc31,merikims my sugar mamma logodwhiz baba,abbeyunique2 eyan mi,johndanny my bro,i see u smileeey sweets |
where is our CSO,the city is under a seige o,we have to start screening Asap. EKSU has received CULs for its PCM's,a source just confirmed this,wanna get more confirmation. cc - logodwhiz abbeyunique2 iroyin ayoooo ti de |
corper weeeeeeeee! Good to go? omo im lazy to reply mentions,dis news dae totori my body. IN OTHER NEWS Those of us that havnt got our camp kits can start placing their orders for cheap and good quality camp kits. with less than 6k u gonna smile with what u goin to get delivery nationwide.no carry 'house' money go outside o cc- all |
Handover ceremony going in NYSC headquarters,seems we are really really good to go,no bad breaking news whatsoever.has my reliable source been here today? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 53 pages)
no time to check time oooo.