NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 1:10pm On Oct 09, 2015 |
Jux yestada tu today we dy 2666 I get blive say our vision 3k go actualize. E b lyk fight nd argument dy elongate our page. So owfa who wan quarel   ?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 1:06pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: hahahahaah....na xo....e be like say dat guy take dat medicine wia dey make pason slip n wake up for like 10 days later . Lolz e b lyk so |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: hahahhaha...lolz....dis thread na complete set of different pple with him own madness full hia....u no say I gats check my fone see weda na 5days remain. ..wen I no say no b 5 days bt I wan dey sure ist .asin ehn Peeps werr deir PPA dy yabaleft..........12 days far sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:47pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: I come dey wonder weda I no sabi maths again or my date no correct ohhh . Mesef wonder o. I even gats check calender weda ma fone own rong |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:42pm On Oct 09, 2015 |
[quote author=Princesszainab post=38815470][/quote]. Asin ehn dem go suprise wella. Dats y na stream one we need dy pray for o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:28pm On Oct 09, 2015*. Modified: 12:45pm On Oct 09, 2015 |
ogasman: 5 days left to online call up letter printing..
Una never enter thread 3000 yet chai . Ow 21st oct take b five days yhu sabi maths lyk dix |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 7:09am On Oct 09, 2015 |
Princesszainab: Emma longest time. lol how you doing jawe. . Me fyn o. We sha dy push dy count dwn wen all dix boredom go end |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:48am On Oct 09, 2015 |
Wen I c sumone staying in d same area I do hmmmmmm blake I c yhu o. I jux view profile c say I no dix psn na. Cc: Princesszainab |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:32pm On Oct 08, 2015 |
enieme: sorry but I'd rather not state those, but Its an assurance dat I'm well qualified to be participatiparticipating on his thread . I wud call dat a goal. Goal goal. Wireman ow yhu sight d goal. All yhur defenders na frm chelsea |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:20pm On Oct 08, 2015 |
enieme: hihi. my blood is as cool as trainers on agbada. Honestly, I'm not angry. im justvreplying in d same vein i was adressed. . I can categorically tell yhu dat yhu r d present one derailing dix thread. Congrats yhu did get wat yhu wanted. Centre of discussion ryt  For vision 3k continue tu rant jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:03pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I no want read their love stories jor
Let dem try . Lolz love story. Kai den yhu neva read dox tinx dere. Jux read any of davidflo story esp "the devil who loved me". tank me later |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 10:49pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I just stroll enter Romance section Sexuality to be precise their gist there no be here o
Things dey happen . Find Davidflo onihaxy drnoel attbl stories. Doz niggaz na die |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 10:42pm On Oct 08, 2015 |
enieme: Please Observe The Following Rules: (skip) 1. Please post all threads in the right section, and don't derail threads by posting off topic. . Wich one iz off topic abeg sumbdy xplain tu all dix extremist o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 10:32pm On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 10:01pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: No be me and u
U see even in this ur casual gist I still refuse to be in stream 2 
No play o . Neida do I. I strongly refuse stream 2 o. Asin dat stream no b d way. All d correct ppa go don full. D way peeps sef dy run for teaching nobody wan carry last. Bt me I wan teach o. I don plan masef lagos stream 1. ppa command ikeja. No laff me na we dy do postin. Asper military men. So I no ow to sort tinx make Nysc gve me lagos first d rest go folo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 9:48pm On Oct 08, 2015 |
elmisti: Weyrey boy, see as u waste sure prayer slot.....N just once. In 3 months god dey listen to specific. Pple prayers....and today na ya own day...nd u wasted it on a football match bah?....oniranu sombori...ova 7billion ppple and u thnk say God go ns u again bah? Mbnu...n d ngels go attend to u now...nd u know wetin, n ngel wey like oliseh well well....so no dey surprised if dem post you go yola nd stream 2 join.... . My nigga no even lyk me. Yola ke for wat anywas if Nysc carry moi nd keribaby go dere even if na stream afta 2 I go over go. We go jux need dat yhur special janded weed in bulk cox we gats dy fly mood dere o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 9:34pm On Oct 08, 2015 |
For d first time ever I prayed nd wished Nigeria Lost d match today nd dy did. I dy use dat same faith pray wey NYSC DG Olawunmi put ma first choice for me. LAGOS IPAJA CAMP stream 1. Asin ow psn won start xplain tu d whole street say afta all dix months wey I dy owse na stream kini kan 2. Dem go dy reason psn join xtra year. Esp wey na private uni psn go. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:50pm On Oct 08, 2015 |
elmisti: Lol...even Aristotle, kissinger, nd Washington joined together no fit solve naija problem . Asin all system of govt no matter ow wee try install am for naija go dy hang lyk bold 5 blackberry |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:46pm On Oct 08, 2015 |
dossylvanus: The unity of Nigeria is a Myth. . Asin ehn. Make we dy pray sha. D change we ask for z truly here abi na dem lai mohammed n amaechi wif dat woman wey b d diezani of ogun state. God must surely intervene cox e b lyk we dy go round one circle jux in anoda direction |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 7:59pm On Oct 08, 2015 |
elmisti: Am telling u bro, this country cn never grow unless we shun tribalism...I was watching proceedings @ d national assembly 2dai ( house of rep )...will you believe n honorable wen introducing himslf, mentioned his name, his state and constituency...and he added his tribe to it...wat nonsense . I watch am too. D man b lyk am a fulani man. Asin our problem dy far from solve for naija o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 5:28pm On Oct 08, 2015 |
elmisti: 9ja sha....Tribalism will enter sha ni....SMH . Asin imagine wey d guy carry d story go. *some* Northerner sha. Dats y boko no fit end. Na anoda view point dem dy always c. NOTE. I put some dere o. Bfor dem go gada me |
NYSC › Re: Your NYSC Questions Answered by eclipsehemmy(m): 9:46pm On Oct 07, 2015 |
Darkchocolate: Please consult the NYSC website and check if there are any documents you need to print. That information should be available there. In relation to the green card, what exactly do you wish to know about it...would you like to know what a green card is?, where to get one? how to get one? ...please specify and clarify! Thanking you in advance for your anticipated co-operation.  . I fink d green card d guy z talkin bout z not international passport own. Its d green card pcm print out after registration. Since d nigga didn't pay. He shud jux go to his skul to get his call up number. Bt NYSC intructed PCM tu sign d green card nd bring to camp. So I dunno if institution would give the green card |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:43am On Oct 07, 2015 |
If na bfor wey na only mee dy view dix topic na estate I go wan build o. Bt d fear of mod ban iz d beginning of no estate o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:18am On Sep 30, 2015 |
Polystyrene1: Wetin konsine me ooooooo..
I see you own an estate already...Just thank God that those Thread Guard are drunk yesternight at the award party.If not,you can't own that estate cos of sabotage... . D nigga acquire ntin at least insyd dat page one night guard comment lyk 3 tymz. One visitor go kum acquire Estate. Lolz for Imm dream o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 3:00pm On Sep 29, 2015 |
dammyllare: Guys....afternoon,anyone who has interest in working his or service should contact me as soon as possible . Peeps lyk yhu no suppose dy alive. Contact yhu kor. Flash yhu ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 10:36pm On Sep 26, 2015 |
Wen JEFF wins project fame 8.0 bfor d final sef. So no b live dix mtn pipo dy show us sef. Pre recorded shiii. Congrats Jeff
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:47am On Sep 26, 2015 |
gbest58: Hw to u login hope is not through d confirm payment link? . Dats wat I did bfor I went tru direct. Dat link na sham. Sum niggas b testin deir hacking skills |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:43am On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:35am On Sep 26, 2015 |
Gazaliah: Are you a Foreign grad . Nah. Na leadcity ibadan here I finish. I do reg finish since d first day sef. I jux saw dix today. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:31am On Sep 26, 2015 |
mobi18: dts nt true..no mind am oo,nysc talk say na wen we collect call up letter we go know d stream wey we dey . Ma dear its tru o. Check |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:29am On Sep 26, 2015 |
Niggas plss chech da nysc portal nd login yhur dash board. Am seein sum scrary message ooo. :
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 4:57am On Sep 26, 2015 |
bharkarh: go as elmisti about me. I dey block tinz. U go only get that estate when the Hell freezes  . D few plots of land I acquire do me |