Edo3's Posts
Nairaland Forum › Edo3's Profile › Edo3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 94 pages)
And one tiny snake i saw in my compound yesterday,, i can't kill because of fear.. |
dukeprince50:Wanted to,, but my liver bn fail me bro.. I will do just that 2moro.. |
dukeprince50:Tnx so much bro,, I think i will pour fuel.. Its inside one of d flower trees in d compound. |
Pls house,, there is a snake in my compound.. Saw it this afternoon,how do i send it away? |
No more millions,, na billions now.. |
Tinubu,, tinubu,, tinubu,, ao many times did i call u?? Hmmmmmm... I won't say more than that.. May God keep us all alive to see how everything plays out.. |
Just love this girl humility.. |
Which kain wickedness be this? U no give somebody food and u dey tear her puna.. |
Hmmm |
[quote author= post=83744059]make u dey there dey hide ur shame. na u sabi.u won't be d 1st to beg for money on NL kid. but u still get mouth dey abuse person wey go feed u and make ur life better all round. kontinue[/quote]Don't know what to tell cos i no wan insult u kid.. I believed am above u. |
[quote author= post=83729021]....and na dis one dey open mouth dey curse&abuse person? Wetin person no go see for dis Nairaland sef?! SMH![/quote]I know u like digging peoples comments, , what u saw it there was sarcasm..pls dey reason small na.. |
livebyday:Walahi,, him no know say nairalanders no like am at all at all. Anytime i see that his moniker(),, to slap him go just dey hungry me. |
Nice |
Hmmmm |
Rest on sir,,I remembered one of ebenezer obey songs where he hailed him as a governor of Lagos then.. "Lagos state is a place for all".. So that song was performed in d 70s?? Oboy Ebenezer obey,,u too much sir.. Eko akete aro misa legbe legbe,, eko akete aro misa legbe legbe.. Great song if u ask me.. |
And i dey here dey luk for ao to get 5000naira pay nepa bill. |
Hmmmm,, abeg who know d babalawo wey do this kain juju for tinubu? because I neva see where person go rob pple eyeball to eyeball and dem go still dey praise am.. |
Pls i want to know d penalty for flouting court orders because i see this as a continuos process even after Buhari leaves office.. U flouts court orders and d only thing lawyers could do is to siddon look,, and everything back to status quo,, but if na ordinary citizen,, na to chop dem raw... Bastard set of pple |
Why are u pple like this ehn? |
Hmmmm |
No be bible dey im hand so? |
Aunty kemi was ryt anyway |
I laughed in kabba when i saw it too.. This northern people ehn... |
So? and then? When then? After then? |
Godfullsam:My broda make dem come,, truth no say make no talk am.. Seriously felt bad d next day.. To make matter worst i no know d road to guy shop again because na shayo eye.. |
Hmmm,, it happened last year December oo,, i had like 25k on me in d morning.. Since na festive period na,, was busy gulping beer wt pple.. Later i realised d money had depreciated to like 15k,, I say make i run enter kasua market for kaduna buy slippers n if possible jeans.. With my shayo eyes i enter one igbo man shop bought 2 pairs of sandals,, one Prada n one other @5k each.. It was d following day when shayo don clear i realize say na pada dey wrote.. Walahi d two sandals no last me 1month.. Walahi igbo n deceit na 5&6.. |
Na wa o |
This bastard is up to 46 abeg.. |
Had it been it was Jonathan all these was happening to,, d north would av being crying foul by now.. Saying he is using tax payers money to feed friends and associate.. Stupid pple.. |
It has began |
Hmmm |
Laurette oni kure,, whose mother of d nation? I know my mother when i see her.. Bunch of insensitive creatures.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 94 pages)
