Edo3's Posts
Nairaland Forum › Edo3's Profile › Edo3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 94 pages)
This fani they talk like small pikin walahi.. |
Yeah confirm!!! Av just upgraded mine 2day.. |
The guy doesn't even look nigerian,,he be like Somalian rebel.. |
Now i know why recession is taking too long. |
See rotel belle oo..na football dey there? |
I know one cyprian eke,,but is not up to 55 except d guy increase his age..na ilasamaja guy for lagos,,i know him 2 be yahoo guy.. na wao.. |
I watched it yesterday where Obama was stammering while trying 2 express his view,,the trump guy was not looking friendly at all..He was just in a hurry. |
1-1 |
Ehennnn,,u want ur younger broda to forget all his properties because u know trump is sending them back home soon abi? |
Rip sir. |
Pls trump help me deport one witch aunt wey dey there for almost 17yrs and refused to help her family..i asked d idot for 20k three month ago,,only for d bastard to go dey broadcast me that i asked money frm her..pls trump my brother frm another mother deport her sharp sharp.. |
No be el-rufai abi na osinbade dey hold that nta mic? |
Amathylee:if water carry u go na u go dey blame one old woman 4 ur house not knowing say na u draw d rain..Imagine u dey press Bobby for mammy water territory.. |
By d time efcc is thru with ds man,,he go see paper him go think say na money. |
Children of lucifer. |
temigreat:hahahahahahahahaha...this guy u badt gan.. |
snazzy5050:You took this outta my mouth..i av one bastard aunt there that entered thru d back door,,and fortunately for her,,she has stays more 16yrs..The 1st tym i asked her for assistance of 20k,,the whole 9ja hear am,,and the bastard never send d money till now..pls trump my guy send d witch back home.. |
Baba followed odds ni,,him think say na bet9ja where small odd get an advantage..Him don 4get say opset dey.. |
Future Army chief gone..So sad that some of his coursemates that are so ambitious to become COAS in d future and felt threatened by his achievements will have nothing to worry again..A great man is gone.. |
Future Army chief gone.. |
Am still observing.. So sad. |
It's well. |
All na wash..One of dem was even smiling in of d videos they showed one time like that,,smiling in boko haram camp? |
Oh my God..am so sad ryt now. |
Ok |
Why are they in foreign mission when we lack personnel to fight boko haram? I believe those that should be complaining are d ones fighting d insurgent..I learnt some might not even fire one shot thruout their stay there only to come back with enof dollars and start to oppress his fellow soldiers that are not opportuned to for d foreign jamboree. |
Eyah,,who come kill am? |
This scammer still dey yarn? |
The girl sef should be blamed,,how that old goat wey wrinkle don full him face go tell u him no sabi woman and u sef go gree..pls tell us u were carried away with the flashy tns abeg. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 94 pages)
please deport those our selfish uncles and aunt over there pls