Efedavies's Posts
Nairaland Forum › Efedavies's Profile › Efedavies's Posts
do u have an office in lagos |
Mercator's creativity firm we are into interior designs and furnishing we give your dwelling places a perfect and Clement look we are into kitchen,wardrobes,sofas,entertainment unit for your plasma, office furnitures,beds for personal and hotel use,marble and counter top for kitchen and reception,pepbble stones and many more e-mail:Mercatorcreativity@gmail.com phone:efe-09091515305 or 08038056050 perpetua-07039642061
|
go back to your papa house na by force to stay with your sister,shey na till the guy congo u,u go no wetin to do.if u tell ur sista na waste of time cuz na u dem go blame jus pack commot |
redfly: @OP,GUY WETIN BE YOUR OWN FOR THE GUY MATA,*SHEY THE GUY BEG YOU FOR MONEY?:HE HIS ONLY TRYING TO HELP GET A LIFE BRO |
what she wrote has some element of truth in it,i am from edo state married to a pretty lady from imo state.i have never in my life dated a lady from edo state and for the large family that is very true my late dad has 7 of us and we are all dong well. |
yoruba and congo goes together they just dey born anyhow without taking proper care of the pikin wey dem born.na wah oh |
NA ASHEWO SHE BE NO DIFFERENCE,FORGIVE HER AND GIVE YOUR FRIEND HANDSHAKE FOR A JOB WELL DONE. |
edo man like me no go flow for pidgin for one day na lie and to top it all i grow for barrack no way!pidgin all the way |
oyibo wan reap where him no sow!u guys are just laying curses on amunike wetin make una feel say dat man get better plan for the boy.rubbish tread!slap d oyibo man wel! |
emenike will win it |
this is irritating,commot dis junk |
I Rep Nigerian!!!!! |
Mickey7: shut it pls! Can u b trusted? Wicked nigeriansGOAT ARE U FROM CONGO |
Nolongthing1: i hate Nija , Ihate The Govt, I Hate ASUU i'm f*&king Fed Up..HANG URSEF |
we keep saying can FG be trusted?my question is after all the display by ASUU can they also be trusted ![]() ![]() |
I CANT BLAME THE GOVT FOR SOME OF OUR WOES,I WILL BLAME THOSE NIGERIAN THAT WILL HUSTLE FOR MONEY FINISH ONLY TO SAY NA INDIA U WAN GO LIVE.THOSE FILTHY DOGS CALLED INDIANS.MAKE DEM BEGIN DEPORT DEM JARE! |
I never wanted to comment but I was forced to,every comment for here na true talk,our ladies no try at all very ungrateful and selfish dem full everywhere. |
national embarassment! |
na wah for pipo oh!person wey move from ogun,osun,kwara,ondo,and oyo state sef go dey call himself lago sian. lagos was the former capital of nigeria and that national presence still exist in it and no tribe should come in here and be talkin shit.if at this modern stage we are in this world and u cant accomodate ur fellow man then mk god purnish ur generation,tribal morons |
I feel the poster just got hrtbroken and he hÍs trying to console himself. How those that change our ladies perception Of life?afterall most lady regard men as monsters,abeg. Come up with something more creative! |
I hate tribalism,lagos is for all Nigerians and nt for a particular tribes!some dudes in here needs koboko. |
People too complain sef,if u no like sometin mus u comment?pidgin na part of us and if u no like am go bite naked wire,like am earlier poster said-emancipate ursef frm mental slavery.no bite dust |
@ollysmith kindly send ur phone number again |
Okay I think your conditions are kind of too conditional,if you can go with #20,000 per week and being spread for that 18months then we can have a deal.this is my number 08038056050 |
I am interested this is my email-daslinkiest@yahoo.com.I will like to know how you intend to spread the payment. |
I have a very good business idea and proposal,that can generate money regularly and create employment too.its more of manufacturing and rendering of certain services.my number is 08038056050 and my e-mail is daslinkiest@yahoo.com |
This guy no b Nigerian,take a close look.He looks like a ghanian or zims man.check it out |
Why Nimc want make person change mind?well anyway I will go for it.my venue is FUTA in akure on 26th and this is my number but I will waka on 25th.I don't no anyone in FUTA but as a hustler I go find by Gods grace.this is my digit 08038056050.hola!I live in lag. |
Why Nimc want make person change mind?well anyway I will go for it.my venue is FUTA in akure on 26th and this is my number but I will waka on 25th.I don't no anyone in FUTA but as a hustler I go find by Gods grace.this is my digit 08038056050.hola! |
I will love to be one of your distributors,let me have the details?this is my e-mail: daslinkiest@yahoo.com |
Hoping for the best for this one!Guys be kind enough to keep us updated. |
