Efepro's Posts
Nairaland Forum › Efepro's Profile › Efepro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Let this be a lesson 2 all d forming chickz.this is new yr, stop playin hard2get. |
Happy nw yr,I miss una all my guys Na tru yarn,dis 1 no b lie Me i don try make i dey stable I no fit as guys dey evagreen like vegetable Like play like play, semid don turn superstar 4 nairaland Make u salute pple wey giv u helping-hand E pain me say dem no include Ruudie wit all e commitments And efforts 4 dis our rhyme parliament Nairaland 2 get politics 4 dia goverment? Walahi, dis 1 na serious discouragement. |
Pls where can i get SEASON 4 Episodes 9,10,11,12 and 13? |
Semid, thanks 4 d wishes, If u no come,i go order Ruudie make e give u ten lashes, dis 1 na from efepro d boss, Na me talk am say i no go fit pause, i must run my bash dis kirismas wit full force, like horse wey dey run to drink water from e source, i go send command like MS-DOS, make dem order cow frm Jos, e be like say guyz no happy as maedan no show face, No worry another rhymestar fit surface. |
Una dey try o! see as guyz dey yarn as if na rhyme contest, me i no fit 4 all dis stress, i just wan let una knw say my birthday na Dec 26,my ppl dis 1 no be trick, e dey happen for my end, e go start to shelle by ten, chicks and drinks go yakpa,u go high-lazy b4 u go waka. |
President Umaru Yar'Adua who was flown out of the country late on Monday night has been admitted to a saudi hospital.According to reports monitored from foreign media organisations,a saudi doctor was quoted as saying "the Nigerian president is undergoing medical tests at a hospital in the western seaport city of Jeddah".http://234next.com/csp/cms/sites/next/news/national/5486168-146/yar'adua_admitted_in_saudi_hospital_.csp , But the rumour i hear is that, the president is dead.My fellow Nigerianz/Nairalanderz, how true is this rumour? |

@semid.no mind dem,na so dem go dey act like savages wey live 4 d past.Dem go dey issue BAN as if na gate pass.D thing dey vex me,i no know weda make i dey call dem mr. BANnabas.All dis bad belle 4 NL,na dem evn worst pass.No worry semid,make u tek heart,we go look for means to deal wit their ass. |
@oge. Good questn.d reason 4 our vulnerability is due 2 'lack' of international cooperatn & regulation of laws.As we can c,cybercrimes r problems that r nt just peculiar 2 Nig alone,but d entire globe.that's y countries(Nig+Microsoft) nids 2 work 2gether in combating these crimes.ppl shud b aware of their rights & duties to report crime as a collectiv duty 2wards d society & further makin d application of d laws more stringent to check crime. |
Cybercrime is & has come 2 stay, Nothin they can do 2 stop it.The anonymity of cyber criminals & the unfathomibility of d human mind have made the sole task of eliminating it from cyberworld possible.the best i think the govt. can do is to check and curb the upsurge. |