Efepro's Posts
Nairaland Forum › Efepro's Profile › Efepro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
How cud u possibly 4get George Clooney's "Dusk Till Dawn", By d way,na so una hate 9ja movies reach?, none of u even speculated about 9ja movies, na wa o!, Nneka d pretty serpent and Helen Ukpabio's movies were also scary, also,the Benin classic,"Pot of Life" |
@semid+.i be wan say u get bad mouth i come reason am say, i no know wetin u dey talk about, E be like say u dey vex 4get d kwams make u avoid d stress. |
@maedan, this thread no go end like so i like as una rhymes they flow, abeg make we no break this bond i like as we just dey tag along, this place no be just our meeting zone for me, e don be like our home , February na our 1st anniversary That’s why I dey enjoy am like my state bursary make we join hands, run am in full force like thirsty horse running to get water from e source |
@semid, thanks 4 ur contributions so far; and sorry 4 ur posting privileges, The relationship b/w jack & renee is nt going to burgeon in2 anything fruitful;it's nt going 2 b fruitful nt becos of Audrey's father made-believe that jack is jinxed with women.that was his egotistic perception, jack is alright, the nature of his job wil nt allow tht, think of Tony & michelle,chloe and morris and the relationships tht existed b\w other CTU agents.None of them pan-out well |
I hail maedan,semid & ruudie wey carry dis thread 4 head like Gele attire, Nothing 4 make am spread like wild fire, Una dey make me happy whn una show face 4 dis site, Nobody fit giv una up without e no fight, Walahi,una rhymes don giv me gr8 insight, My prayer b say one day make una hit limelight |
Na u i dey always think, I even see ur face everytime i blink, Me i no know why i dey act like this, Wetin i know say na u i miss, when i think about u na so my eyes go dey glow, U dey make my heart swell as if e wan blow, to be with u na wetin my heart wish, Becos na only u my heart miss, God don sign am say me & u go b together sooner or later, I hope tht time go pass faster, so i fit hug u tight, Me i no go let u out of my sight. |
Na u i dey always think, I even see your face everytime i blink, Me i no know why i dey act like this, Wetin i know say na u i miss, when i think about u na so my eyes go dey glow, U dey make my heart swell as if e wan blow, to be with u na wetin my heart wish, Becos na only u my heart miss, God don sign am say me & u go b together sooner or later, I hope tht time go pass faster, so i fit hug u tight, Me i no go let u out of my sight. |