EFOSAVAL's Posts
Nairaland Forum › EFOSAVAL's Profile › EFOSAVAL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 78 pages)
haaaaaaaba ![]() dont u no the story ![]() i heard from a confirm souce that iyssa looks like ur father. and that is because Iyssa's mother use to come and take photographs in ur fathers studio those days anyway that what i heard sha! ![]() |
92 but i still dey campe ![]() |
i don come back o! ![]() i go yanki near my village ![]() |
yepaaa! ![]() na wich kind disease ![]() |
who is baxi? my driver ![]() u have been chouping my driver heeeeeeeeeeeen? |
na wa for una o! u na just dey blackmail me for hia ![]() abeg i still be virgine o! ![]() i no sabi anything o! if na lie cheack my profile u will see how innocent i am ![]() |
ok i will send some one to u that can help u out ![]() |
i no thank u ![]() but u sef dey try ![]() |
teach u ke u teacher ![]() abeg dont burn my cable o! ![]() |
u hansom reach this guy? ![]() atutupoyoyoo like u dey talk ![]()
|
rokiatu:no ,no mistake, we women are better no daout goldcircle i still dey for the friendly we agreed on o! next weekend ![]() jezzzzzzzzz i can't wait to knock u off ![]() |
se i no miss sha ![]() |
yes yes ;Dyes i really am ![]() |
rokiatu: me too |
come back and collect ya boxer o! ![]() i dont need it ![]()
|
i miss ![]() |
this is so awful poor kids that have to end their lives just bcoz things are not going well with their parents |
infobaba so how the weekend go be na! how many girls are listed in ya list for this week sef ![]() |
no dont pull out,hang around untill his wife turns a bole of hut water on ya boby b4 u leave him alone. ![]() |
i thought as much ![]() |
among boys and girls na boys only no dey baff quike unless them wan die ![]() even their boxers sef they are too lazy to wash it so they preffer it stinking most times |
i no no how to save o! so pkosa for ya face ![]() |
in my house i will give u a treat ![]() |
![]() infobaba what are u talking about ![]() |
ok come to my ![]() |
nop ![]() |
so u dey fear ![]() |
tell me something ![]() |
cbase= na wa for u o! u want rain to beat clem ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 78 pages)


anyway that what i heard sha! 


