Eghos12's Posts
Nairaland Forum › Eghos12's Profile › Eghos12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
chai this is very dishearting i dont blame the boys na their parents i blame.. If them say make una spoil una pikin una go say no see na the teenager nor get ablity to carry him seize he nor know the immplication of fvccck amatuer,he nor get the know how to control konji if it hold am now the boy don turn to xconvict he young life to already get comma. my blame still go to the girl parents una get time to tey arrest person make una for don go dey find way to arrange u pikin vagina make dem scatter. Money make una use tay carry police and money join am using tay mesure say u baby complication less by all means nessary before u get time deal with those badboys. |
am not feeling well pls buy something when coming..... ![]() ![]() |
chai okhocha african greast freekick specialist pain me say he nor carry one single africa best |
baba GOD thank you o 156 years don pass and we are still one THERE IS GOD O NIGERIA Although i suppose to hate this country right now due to past leaders making the young generation to suffer for ther f***k up ness and if i reside with this rule i will faill on my quest. To acheive success i need to love this country whole heartdly after all this is the only place i can do anyhow,speak what like, insult foreginers, refugess and all others and safe and okay i will be no harm can before me why CAUSE AM A BLOODY NIGERIAN |
hmm porn is it a sin to watch it?..... Or is reading books on how to get pregnant a sin too? Hmm. |
aboki wants to make money |
good information but mama johnbull give cold pure water weather too hot ![]() ![]() ![]() ![]() |
nairalands babes shouting fake nyash na jelousy dey cause am cause dere own nor big dem dey spoil another one business....... @ thread i have only one word for these THERE IS GOD O n.b sister loveth if baba wan share naysh for next life fight make it reach your hand o cause bro john no go marry u again |
arabian boys will run for there life but i trust nigerian boys after you don chop he money finish den u con weare this thing he limbdo make he go tay nayash you go increase if u likke add coweries join am leg must open. ![]() |
madam do u want to be kindnap only professor dame jonathan can use this cause she need it for pdp rally in bayesa |
smartty68:but if the games ends 1 1 at full time dosent both team to score yes and which team will score both plays and 1.43 and 1.90 odds won i.e the same result wins both odds |
i have only one ans to all this DERE IS GOD OOOOOOOOOOOOOOOO0000 OOOOOOOOOO00000000000 OOOOO OOOO OOOO NAIRALANDERS SPOILING PEOPLE BUSINESS SINCE 2005 |
boladeen:is it in each half or either cause on either half it is a won bet only on each half it cuts |
boladeen:won o if fitst half is goaless draw , second half even if it is 50 - 0 u have already won as long as no two goals are scored on each half |
nice information me nlor no say the thing reach 20 |
ladies take this for example if you are the bread winner of the house and your husband is at home doing noting what will be ure reaction...... It is the same with this topic a woman that lacks in her marrigenal duties has failed... I once asked a married woman if she would like her housemaid be serveing her husband. She said no. So ladies beacuse the work is not a do or die affair those not mean you should slack in your duties as a african wife. |
dre11:many aint serious about geting married. Last year my elder sis got married she and her hubby bought engament plus weeding ring the same time. I personaly think itisnt about the ring but preparations, things on ground about the weeding that matters. if i was a female i wount ascept any ring ontill it is 2 to a month to the weeding |
dre11:it suppose to be given after the awnser but due to how we do how things many recive it when marriage bells is aready ringing |
i think the engagement ring will be needed after all guys just dont propose to a lady out of the blue moon they first stylishly drops the question expecting a stylishly awnser before they go ahead |
justmag: |
justmag:haha before marriage all next text have already been done abi people conduct marriage without doing genotype, hiv, std, hereditary tests.... |
i will marry her o after all before now babes werent loyal many do theres codedly for her to come out shows she is willing to change. |
nice thought and good information |
nice information |
fabiano09:i didnt use them am on punting vacation |
remadrid dere is God o |
hen basketmouth na every were you dey show talent. |
hahaha bad market |
i dont know o |
nice observation |
no o na my wife they warn turn to push up bag |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 24 pages)
