Ekakamba's Posts
Nairaland Forum › Ekakamba's Profile › Ekakamba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 140 pages)
3. Oritse Femi - Flog Politicians (Koboko) ![]() With PVC ooo |
Mr. Raw - Ko Gbadun Heh Nigga Raw nwanne Abia huhuuuu hei chei Unu ga egbu mmadu ooo heiii heh Hahahaa huhuuu heh (I'm back again, again) Unu ga egbu mmadu ooo heii heh (wooo heeii) Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ejego m North, je West, je east, je south Weh fuu na bendin corner di iche 4rm roundabout Our leaders na afu anyi ka property O ya mere most of us gi ako maka poverty Sometimes o na adi ko our fault Say our economy dey somersault Ur worth is your right before election Ma na after election ihe I ga afu bu selection We have the right to choose Ma na for 9: 00 news mu na gi go confuse Akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero Ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero It is very funny(funny) Upon all our money, we still dey our forty-something missionary journey But be it as it may, we go survive no matter wetin dem do or say(eeeh) Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun I don talk am before, I go still talk am again All these things wey dey happen na we dey suffer the pain (suffer the pain) Nwanne o di horrible, o nwero ife money bu so let me be audible Ha kwecha anyi nkwa na campaign If dem win they go bone begin pop champagne If they like sef, make dem call me tout I no fit shout & I no go fit close my mouth For naija we get plenty mineral resources People still dey break down past molue buses For Africa na we get the best Armed forces But the worst is dem too dey owe we doctors and nurses What an injustice Na so dem kill plenty people for one city wey dey for Ekiti What a pity We need peace and unity, job opportunity in our community Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Unu ga egbu mmadu D way wey una do me I no gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun Ko gbadun De way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun (chai) De way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun (chai) Ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu I no gbadun huuuuuuu eeh Hei, Chineke mei Unu ga egbu mmadu huhuuu heh Unu ga egbu Unu ga egbu mmadu huhuuu hai chai Duncan Mighty dey here so hei Nigga Raw nwanne |
Vote wisely! 1. Wande Coal - se na like this Ah se na like dis we go de dey Na like dis we go de dey Ah na like dis we go de dey Ah ah Ah ah ah Na like dis we go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey Oh no oh no I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta say I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta beta Once upon a time Dem tell us say 1 Dollar is equals to 1 Naira Once upon a time You go travel from Lagos to London dem no need Visa Once upon a time You go graduate from school and government go dash you car Once upon a time You take train from Oshodi down to Ojuelegba Once upon a time Now everyting don dabaru Corruption is unstoppable The hardship is unbearable is unbearable eh Wetin we go do eh Lord I can not take this pain no more Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey Oh no oh no I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta say I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta beta eh You see the situation E don reach make l cry cry cry cry cry E don reach make I scream yeh yeh yeh yeh E don reach make I sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh Becos now everyting don dabaru Corruption is unstoppable The hardship is unbearable is unbearable eh Wetin we go do eh Lord I can not take this pain no more Se na like dis we go de dey Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey oh no Se na like dis we go de dey Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ah ah Na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey ahah Na like dis e go de dey Oh no oh no I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta say I no fit wait oh Make things for change oh Now make we join hands make am beta beta beta |
That's good. Begins
|
![]() |
VIRGIN OR NOT? NO SIMPING! |
. |
![]() |
![]() |
![]() |
WTF |
![]() |
![]() |
![]() |
![]()
|
LOVEGINO:Walahi |
Looks younger. ![]() |
A good news. |
Nice one |
Virtual air abi? |
![]() |
A good one. Topic sounds hilarious though. |
Ahmed0336:You sabi. |
![]() |
![]() |
dadabashua1:Guy na real man you be. � |
Game gonna be interesting. |
Why protest nude over the strike? When there are better reasons to protest nude. Protesting nude or not will make no difference to the government on board. Naija na cruise yard. ![]() |




