Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,920 members, 7,952,695 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 09:26 PM

Ekakamba's Posts

Nairaland Forum / Ekakamba's Profile / Ekakamba's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 138 pages)

Politics / Re: Nigerian Songs To Listen In Preparation To 2023 Elections by Ekakamba: 9:28pm On Sep 17, 2022
Mr. Raw - Ko Gbadun

Heh
Nigga Raw nwanne
Abia huhuuuu hei chei
Unu ga egbu mmadu ooo heiii heh
Hahahaa huhuuu heh (I'm back again, again)
Unu ga egbu mmadu ooo heii heh (wooo heeii)

Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun

Ejego m North, je West, je east, je south
Weh fuu na bendin corner di iche 4rm roundabout
Our leaders na afu anyi ka property
O ya mere most of us gi ako maka poverty
Sometimes o na adi ko our fault
Say our economy dey somersault
Ur worth is your right before election
Ma na after election ihe I ga afu bu selection
We have the right to choose
Ma na for 9: 00 news mu na gi go confuse
Akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero
Ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero
It is very funny(funny)
Upon all our money, we still dey our forty-something missionary journey
But be it as it may, we go survive no matter wetin dem do or say(eeeh)

Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun

I don talk am before, I go still talk am again
All these things wey dey happen na we dey suffer the pain (suffer the pain)
Nwanne o di horrible, o nwero ife money bu so let me be audible
Ha kwecha anyi nkwa na campaign
If dem win they go bone begin pop champagne
If they like sef, make dem call me tout
I no fit shout & I no go fit close my mouth
For naija we get plenty mineral resources
People still dey break down past molue buses
For Africa na we get the best Armed forces
But the worst is dem too dey owe we doctors and nurses
What an injustice
Na so dem kill plenty people for one city wey dey for Ekiti
What a pity
We need peace and unity, job opportunity in our community

Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun

Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun
Unu ga egbu mmadu
D way wey una do me I no gbadun

Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun
Ko gbadun

De way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun (chai)
De way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun (chai)

Ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu
I no gbadun huuuuuuu eeh

Hei, Chineke mei
Unu ga egbu mmadu huhuuu heh
Unu ga egbu
Unu ga egbu mmadu huhuuu hai chai
Duncan Mighty dey here so hei
Nigga Raw nwanne

1 Like

Politics / Nigerian Songs To Listen In Preparation To 2023 Elections by Ekakamba: 9:27pm On Sep 17, 2022
Vote wisely!

1. Wande Coal - se na like this

Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Ah na like dis we go de dey
Ah ah
Ah ah ah
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey
Oh no oh no
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta say
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta beta
Once upon a time
Dem tell us say 1 Dollar is equals to 1 Naira
Once upon a time
You go travel from Lagos to London dem no need Visa
Once upon a time
You go graduate from school and government go dash you car
Once upon a time
You take train from Oshodi down to Ojuelegba
Once upon a time
Now everyting don dabaru
Corruption is unstoppable
The hardship is unbearable is unbearable eh
Wetin we go do eh
Lord I can not take this pain no more
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey
Oh no oh no
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta say
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta beta eh
You see the situation
E don reach make l cry cry cry cry cry
E don reach make I scream yeh yeh yeh yeh
E don reach make I sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
Becos now everyting don dabaru
Corruption is unstoppable
The hardship is unbearable is unbearable eh
Wetin we go do eh
Lord I can not take this pain no more
Se na like dis we go de dey
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey oh no
Se na like dis we go de dey
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ah ah
Na like dis e go de dey
Se na like dis we go de dey ahah
Na like dis e go de dey
Oh no oh no
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta say
I no fit wait oh
Make things for change oh
Now make we join hands make am beta beta beta
Health / Re: Bird Flu: Lagos Begins Decontamination Of Markets (Pictures) by Ekakamba: 9:50pm On Sep 14, 2022
That's good.

Begins

Religion / Re: Prophet Fufeyin's Saga With Crippled Lady Takes New Turn, Reveals Facts Against by Ekakamba: 4:16pm On Aug 29, 2022

1 Like

Religion / Re: Pst. Kingsley Dismissed Claims That Jesus Is Against Divorced Persons Remarrying by Ekakamba: 9:36am On Aug 21, 2022
shocked
Romance / Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Ekakamba: 5:25pm On Aug 19, 2022




VIRGIN OR NOT? NO SIMPING!

5 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Brentford Vs Manchester United (4 - 0) On 13th August 2022 by Ekakamba: 4:23pm On Aug 13, 2022
.
Education / Re: How ASUU Strike Is Affecting Graduates Too by Ekakamba: 3:15pm On Aug 03, 2022
undecided

1 Like

Politics / Re: Bandits Kidnap Driver & Conductor At Abuja Farm by Ekakamba: 1:01pm On Jul 29, 2022
undecided
Business / Re: Elon Musk Had An Affair With Sergey Brin's Wife, Nicole Shanahan by Ekakamba: 5:53pm On Jul 24, 2022
grin
Politics / Re: Bandits Kidnap 10 Nasarawa Police Officers On Their Way From Osun Election by Ekakamba: 4:24pm On Jul 20, 2022
WTF

2 Likes

Politics / Re: Gov Soludo Continues Demolition Of Illegal Structures In Onitsha(video) by Ekakamba: 3:40pm On Jul 18, 2022
cool
Politics / Re: APC Postpones Offiicial Unveiling Of Vice Presidential Candidate by Ekakamba: 1:50pm On Jul 14, 2022
grin

1 Like 1 Share

Foreign Affairs / Re: Devastating Landslide Buries Hundreds Of Homes In Peru ( Pics, Video) by Ekakamba: 2:22pm On Jul 05, 2022
cry
Education / Re: Zamfara Students In Cyprus On Scholarship Cry Out As Government Abandons Them by Ekakamba: 4:51pm On Jun 29, 2022
Romance / Re: Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... by Ekakamba: 5:42pm On Jun 12, 2022
cool

19 Likes 1 Share

Travel / Re: Nigerian Man Shows Off How Much He Has Changed Five Months After Leaving Nigeria by Ekakamba: 8:30pm On Jun 10, 2022
LOVEGINO:
Dis op need to be flog.

Walahi

3 Likes 1 Share

Celebrities / Re: D'banj Celebrates His 42nd Birthday Today by Ekakamba: 9:49am On Jun 09, 2022
Looks younger. cool

5 Likes

Politics / Re: Abducted Kaduna-Abuja Train Passengers Regain Freedom by Ekakamba: 8:15pm On Jun 08, 2022
A good news.

1 Like

Politics / Re: FG Trains Ghanaian, Liberian, Egyptian, Malawian Electricity Workers by Ekakamba: 4:36pm On Jun 02, 2022
Nice one
Jobs/Vacancies / Re: Applying For A Job At Nigeria Air Limited by Ekakamba: 2:15pm On Jun 02, 2022
Virtual air abi?
Sports / Re: Ime Udoka Becomes The First Nigerian To Coach A Team To The NBA Finals by Ekakamba: 11:40am On May 30, 2022
cheesy

1 Like

Religion / Re: The Day A Runs Girl Met Her Lord by Ekakamba: 9:37am On May 29, 2022
A good one.

Topic sounds hilarious though.

2 Likes

Politics / Re: David Ombugadu Clinches Nasarawa State PDP Governorship Ticket by Ekakamba: 12:11pm On May 26, 2022
Ahmed0336:


For now PDP is united, possibility of PDP winning secondary election is very narrow due to the issue of zoning.

The present Governor is from Nasarawa North senatorial zone and is running for the second term in office while PDP's candidate is from the same Senatorial zone. Nasarawa west and south will support the present government so that power will shift to Nasarawa West come 2027. Hope you understand?

You sabi.
Family / Re: Kenyan Man Prepares To Marry Triplets (Video, Photos) by Ekakamba: 3:21pm On May 23, 2022
grin tongue
Business / Re: Trustee Raises Alarm Over $50bn Mobolaji Bank Anthony Property by Ekakamba: 2:52pm On May 23, 2022
undecided
Car Talk / Re: The Official Car Comparison/Recommendation Thread by Ekakamba: 8:12pm On May 22, 2022
dadabashua1:
yea my bad sorry Sir I made the corrections... Apologise Sir

Guy na real man you be. �

2 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Liverpool (1- 2) On 17th May 2022 by Ekakamba: 6:39pm On May 17, 2022



Game gonna be interesting.
Politics / Re: ASUU Strike: Shehu Sani Reacts As Female Students Threaten To Protest Nude by Ekakamba: 11:17am On May 17, 2022
Why protest nude over the strike? When there are better reasons to protest nude.

Protesting nude or not will make no difference to the government on board. Naija na cruise yard. undecided

18 Likes 1 Share

Politics / Re: APC Crisis: Ganduje Urges Peace, Shelves Senatorial Ambition For Barau Jibrin by Ekakamba: 2:18pm On May 16, 2022





He senses defeat. grin tongue

9 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 138 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.