₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,228 members, 8,449,255 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 01:48 PM

Toggle theme

Ekene101's Posts

Nairaland ForumEkene101's ProfileEkene101's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 53 pages)

EventsRe: Obi Cubana Mothers Burial. Even Whites men's Can Spray Money Too. by ekene101: 10:20pm On Jul 16, 2021
E yaf do na,abeg make person still see road. As we no get billions make we kill ourselves..
CelebritiesRe: My Take Aways From Obi Cubana Mama Burial by ekene101: 10:18pm On Jul 16, 2021
7. Stupidity on nairaland Amaka
CrimeRe: EFCC Arrested 20 Suspected Internet Fraudsters In Katsina by ekene101: 10:14pm On Jul 16, 2021
Nigeria needs to travel out and see him mates like dem USA,Canada, German etc
PhonesRe: Sony Ericsson P990i: How Many Of You Remember This Powerful Phone? by ekene101: 9:27pm On Jul 16, 2021
Yellowtree:
We used to have this phone back then
how many of una?
Abi na family phone?
CelebritiesRe: Osun State Ire Polytechnic Students Blast & Mock Wicked Lecturer After His Death by ekene101: 3:31pm On Jul 16, 2021
Wat a pirry..
PhonesRe: Sony Ericsson P990i: How Many Of You Remember This Powerful Phone? by ekene101: 12:08pm On Jul 16, 2021
traihit:
Nokia 3110c is staring at you in a mocking way...
I greet u board member.
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 9:00pm On Jul 15, 2021
Deeking111:
Pls can I have ur number
sig
Nairaland GeneralRe: Help On Sokoloan And Other Loan Apps by ekene101(op): 7:35pm On Jul 15, 2021
bamdly:
bro you need medal for your bravery
i no sure say sokoloan and gokash go ever employ you for wetin u don use their eyes see
bros those guys no get joy o, especially one idhiot girl wey dey run mouth like pipeline wey burst..we abuse each other tire till na me dey call dem sef Dem go busy my call till d girl finally block my number. That na one of my other number dey send text to, immediately I abuse d guy,he just block me without reply.

Nairaland GeneralRe: Help On Sokoloan And Other Loan Apps by ekene101(op): 6:45pm On Jul 15, 2021
bamdly:
omo no loan for you ever again..........
but dem dey write debt as bad debt
and dey no fit con carry u
boss,those guys no bold near anybody house because dem know say na die for dem if dem try an that's why dem dey use every crude method possible to get their money back. When go cash call me I tell them bluntly say I no dey pay,Dem ask why I say because I no go pay because of wetin dem do me,na insult end am till dey block me for both call and WhatsApp. Till today Dem no call me again,same with sokoloan. Though gocash and sokoloan na dsame company.
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 5:06pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
That's your name.

Loser, chronic unrepentant debtor, church rat, scammer trying to find his ugly self and life in other people. You obviously need help, you are insane. Let me leave you that.
fowl data neco token scammer, people dey scam millions u dey scam 3h for 1gb even failure dey shame for ur failure ode fowl scammer.
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 5:00pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
That's your name.

Loser, chronic unrepentant debtor, church rat, scammer trying to find his ugly self and life in other people. You obviously need help, you are insane. Let me leave you that.
lazy fowl scammer..shame no ev n dey do u, even d smallest scam ur follow come failure no let u do. Father failure
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 4:18pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
Are you scared of quoting me, idiot?

Now back up your claims with evidence, compound fool, irredeemable debtor and thief.

Taking your type to the cleaners is something I do with all pleasure, senseless fool.
ur neco token scam, nobody fall,fowl scam nobody fall,now data scam nobody still fall. Godfather of failures..
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 4:15pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
Are you scared of quoting me, idiot?

Now back up your claims with evidence, compound fool, irredeemable debtor and thief.

Taking your type to the cleaners is something I do with all pleasure, senseless fool.
zombie wey don know how all d pot colour be for area,na ur type dey use bread drink garri..fowl scammer
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 4:13pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
Are you scared of quoting me, idiot?

Now back up your claims with evidence, compound fool, irredeemable debtor and thief.

Taking your type to the cleaners is something I do with all pleasure, senseless fool.
success u no see,even failure wey accept u dey complain say ur failure don dey to much because u dey affect failure with failure. Fowl scammer..
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 4:11pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
Are you scared of quoting me, idiot?

Now back up your claims with evidence, compound fool, irredeemable debtor and thief.

Taking your type to the cleaners is something I do with all pleasure, senseless fool.
Idiot I don pass out from npower years ago wen u still dey learn fowl scam. This one wey still dey wear 50naira boxers wey dem write 50cent put.donkey
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 4:10pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
My last word to you broke thing.

Stop scamming people up and down. If you had money, you won't go taking loans everywhere, online rich man collecting N-power.

I won't wallow in the mud with a pig, you are far beneath me.

I think you should come up with evidences where I scammed you or anyone. The idiot grasping for a straw to hold on to, unrepentant debtor cum scammer.
Goat,ur mate dey collect Bitcoin for street u dey do fowl and data scam.na this one u won take break yoke of poverty..see mumu dey shine 32teeth for poverty..no worry na one Smally for area go soon dey send u go filling station go buy fuel with gallon den leave change for u make u take chop minimie chinchin.ode
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 4:04pm On Jul 15, 2021
U for no run na,u for wait make I use mouth pass ur body make sleep set alarm for ur body till 4am. Scammers always coming online to form righteous forgetting that internet keeps records of their past scams.
FamilyRe: Loan App Wanna Ruin My Life Pls Help by ekene101: 3:45pm On Jul 15, 2021
faithfull18:
You keep crying Chinese companies. You are part of the reasons why Nigeria is the way it is.

Even businesses owned by Nigerians you run it down, nonsense.

Waste of space, broke thing.
Who sells 1gb for 3h if no be carrier scammer u be. Na thief dey first call person thief.broke slave.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 53 pages)