Ekene101's Posts
Nairaland Forum › Ekene101's Profile › Ekene101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 53 pages)
faithfull18:Who sells 1gb for 3h if no be carrier scammer u be. Na thief dey first call person thief.broke slave. |
faithfull18:my Bitcoin wallet go feed u and ur frustrated life,Chinese slave.. people curse dey follow una.. drop ur office address if wat u guys are doing is legit,scammers |
VlamesIffect:u think say if Dem get office people for never go match them,dey use public schools, uncompleted buildings and and kind of hidden places to perpetrate their dubious scheme. Try tell any of their slaves say u won come pay for their office make u see how he go catch like pipeline wey fire enter. They know what they are doing is illegal,even their WhatsApp doesn't carry dp. |
faithfull18:na blackmail u won take blow buy Lexus..Chinese slave,no wonder Chinese dey use una like poo for una own country,na because of waste like u wey 20naira gold circle shouldn't have brought into existence,if not dat ur lazy arse father was too broke to afford one. Slave |
faithfull18:we will still be collecting and not pay till u run out of business.. slave |
faithfull18:gerrat.. a debtor is better than being a slave to a Chinese in ur own country..it's like ur family and slavery did blood oath. Ozuor I no go pay,make Dem debit am from ur peanut salary.. odoyor |
faithfull18:because of peanut ur Chinese masters pay u,u go about tarnishing people's image and don't give a heck so long u get d miserable peanut to feed ur frustrated self and family,u don't know people have committed suicide due to ur greed..u still open ur gutter mouth dey talk poo.. getttat joor. |
faithfull18:heediot come to my house and collect it,if I no go use u fill suck away..thief drop ur office address if u are truly operating a legal loaning company. Thieves stealing money from people's account. I no go pay do ur worst ode. |
faithfull18:shut up,is that why u go about blackmailing people before due date,stop ur app from receiving payment on due date so it can accumulate interest,debit people's account unnecessarily even after payment. You and your fellow chinko slaves are the thieves here. I will not pay come to my house and collect it illegal thieves operating from uncompleted buildings like hoodlums. One day hand go touch una.. baggars |
faithfull18:as na ur papa money na come arrest me for house if no be septic tank u go spend eternity. Chinko slave.. |
VlamesIffect:bros no level, even bank dey fine Dem sef. U think say dem get physical address, na unknown location Dem for dey operate because Dem know say if person use mistake identify any of Dem,dey go collect for people wey dem do send deformatory texts to their contacts. Na dem fear pass defaulters sef. |
VlamesIffect:I just use my phone I dey use receive alert from bitcoin trade with plenty alert,some alerts are over 200k,180k etc so na those ones Dem see nai Dem begin give me from 30k,8k,15k etc bros d money over 200k. As we dey talk Dem don block my number because app like sokoloan get over 9apps for playstore and the owner friends get over 9apps too so Dem dey share info of defaulters amongst demselves. Forget dat nonsense Dem dey talk say dem go block ur bvn,na lie bros,na dem Dem dey pass defaulters information amongst demselves so as not to fall victims. Fairmoney and lcredit will purposely block their app on due date so you can't pay and start adding interest,even if u pay offline,dey will still keep on increasing d interest and won't clear it up. Those guys show me pepper,I no just hard mind follow Dem o. |
bamdly:no day I no de receive calls, imagine fairmoney dey try debit my account as at 12am last night not knowing say 1kobo no even dey d account.as from 3am na text messages till 10am,from 3pm again another set of calls and texts. Bros if no be say na fake details I use, those guys for don frustrate my enemy. Sokoloan and gocash don even write am off as bad debt. But kashkash no won hear. |
bamdly:bros na go cash cast me wey make me vex enter borrowing spree,those guys really dealt with me till I discovered a way to outsmart them. They sent my pics to people just because of 1k balance and d due date hasn't elapsed yet. My phone dey ring like who thief community money wey dem won use draw light come village. |
faithfull18:na very big one o,so those they made loose their jobs,marriages, pregnancies and even commit suicide are achievement to them. Nigerians and their two faced way of life when situation doesn't affect them. Come shoot me na I no go pay because it's obvious u are their agent. |
![]() Please i have borrowed from all the loan apps on playstore and there seems to be none left,I need help on new loan apps or website..These guys would have caused me my job if I was employed but fortunately I am self employed so I am on a borrowing spree.. NB: Those of u that voted this government in deserve to be blessed with heavy headache+ migraine during the day and evil dreams at night. Insult me if u want,u can't Shame a shameless man. God bless you as u contribute to my debts. |
Itzlinda:I swearugad |
U dey learn,I dey owe over 15 and I have been blacklisted.some don write am off as bad debt,if u get mind like me lock up and face whatever happens but if u can't go and pay and that's how you will keep paying till eternity. Those guys are scammers,scam them before they scam you. |
Hassanmaye:for where Dem won for won see me..I'm not stupid to use my actual address na beside na south I dey those guys are majorly in the west(lagos). |
Mom007:I'm in my House,tell ur father to come and collect d money from me orde niyen. |
Acidosis:u only read dat part but didn't read where I said dey dealt with me. |
Jamesz12:Write a disclaimer message to your contacts that some people are blackmailing you and wants to ruin your reputation,they should ignore anyone that calls or texts them because such person is a fraudster.they should block and never send money to anyone. |
Ofadaman:They can't report any shit,they ain't license to do that,those guys own more than 9apps each with different names on playstore while their friends and relatives own more,if u default on one dey send ur details to their other colleagues operating other apps that way u won't get loans from them. Take it from someone who knows how they operate and still collecting from newer apps as Dem dey enter playstore and those not even in play store without paying due to wat dey did to me. |
IGpro1:I collected over 15 apps and did not pay,they threatened to message my contacts and I told them to go ahead and they did,each time they call about d money I refer them to my contacts.they have been begging and even reduced the amount to d initial capital. But I told Dem to go collect it from d contacts dey texted. |
I really dealt with them Modified: After disgracing me to my contacts after payment,I went on a borrowing spree on all loan apps and refused to pay. Now my number has been blacklisted from borrowing from any app. Each time they call me I refer them to the contacts they messaged for payment, sometimes I purposely pick and put the phone under tv when I know it's sokoloan agent,9jcash,lcredit,lotus credit etc I dealt with all of them. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 53 pages)