ElCapone's Posts
Nairaland Forum › ElCapone's Profile › ElCapone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
crixtex:We never 4get Obanokoro ish oh, as 4 ameachi, which court of law don find am guilty of corruption. Even though am nt vouching for him but we've nt forgotten hw diezeni allison was shielded and protected by oga jonah despite being indicted by the then senate. |
blackpanda:Abeg 4get dem ojere, must of them don't knw how much saraki has hustle just to get da audience of da presiod. Who is currently on da stove nw shey na presido abi saraki, abi da issue of ministers nah do or die. If some no pull tru no b nominate fresh 1s. |
Kasiem2:I tot da poster said reason 4 da meeting is unknown. |
All wailers nw don enter ghost mode like olamide and phyno. |
I trust mugabe nw, him no go take chances. This prophecy of a thing self nawa, 90 percent of them doom dem dey always prophesy, if no b bomb blast, na death of presidents. Why nt prophesy say Naira go equal to dollar, abeg park well jooh!!! |
Oga if u go contest, abeg contest make u allow us rest, abi u dey fear say d ppl fit pay u back in ur own coin. No forget say even 4 soccer nothing like level playing ground, its either u home or away, u seldom on neutral grounds. |
Goddaughter:I don't knw if what u just posted is true bro but oga jona miss fired back then, why wait for him to whistle on ur government b4 firing him, it was confirming all he had alleged. They shld have waited for the right time to fire him. All same sha na baba God knw everything sha. God bless Nija |
Wait oooh, buh what's up with dat Dino dude, I no dey hear anything from dat guy again ooh. I hope them never set him a** on fire. |
Ma biafran brodaz wld be like *buhari must be behind this* |
They talk as if they d screeners are clean. All dog dey chop sh*t, but na d wan wey dem see sh*t 4 him mouth na him ppl go talk!!!! |
OMG!!! Nt again, May their souls rest in peace. |
All dis noise all amounts to what, why make noise over sometin u gat absolutely no power to change!!! Abeg borrow me BB charger joor |
She is cute ad innocent, I wish her long life ad prosperity!!! |
I was personally looking forward to expecting news hands but as it is d oga @ da top has decided, I pray they all take us to our promise land. God bless Nigeria!!! |
Naso we aboki ppl dey greet nw, mine own ghan dey go lower dan dat self!!! |
Mayb she is barren or sumtin else can't explain her stealing dat innocent baby. |