₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,577 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 03:43 AM

Toggle theme

Eldav's Posts

Nairaland ForumEldav's ProfileEldav's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 55 pages)

Jokes EtcRe: Funny Pictures by eldav(m): 6:58pm On Jan 03, 2011
we dn see u.
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by eldav(m): 6:57pm On Jan 03, 2011
tanimz me dey cool.
Jokes EtcRe: The Old Family Physician by eldav(m): 6:53pm On Jan 03, 2011
u dey try,bt ur jokes n0r dey funny,why?
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 6:49pm On Jan 03, 2011
0b0i dem swear 4 u?
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by eldav(m): 6:47pm On Jan 03, 2011
scarface u n0r dey use eye see woman na.abeg shift.

Tanimz wetin dey?
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 6:28pm On Jan 03, 2011
el guava

dnt push ur luck.

go frigg urself.
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 6:23pm On Jan 03, 2011
joker

u dn dey enjoy senior jokes abi?

n0r abuse d privilege.
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 6:06pm On Jan 03, 2011
lol.
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 6:00pm On Jan 03, 2011
scarface,y u dey disturb?

u skinny,so i no need 2 shift.
Jokes EtcRe: Any Idiots In The Room? by eldav(m): 5:35pm On Jan 03, 2011
lol.
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 5:32pm On Jan 03, 2011
whatever man.
Jokes EtcRe: Jokers Offtopic Massage Centre by eldav(m): 4:50pm On Jan 03, 2011
joker sabi wetin b autopilot? e dn sort out im real gender finish?

mtschew.
Jokes EtcRe: What Is The Funniest Thing U Ever Heard In Your Life by eldav(m): 4:46pm On Jan 03, 2011
joker

shift one side,ur guts dey annoying.
Jokes EtcRe: The Pope On Tour by eldav(m): 4:34pm On Jan 03, 2011
dry,stale,old,etc,jst name it.

*no ofwence*
Jokes EtcRe: What Is The Funniest Thing U Ever Heard In Your Life by eldav(m): 4:29pm On Jan 03, 2011
which face? abi d one with slashes abi awala mark?

ugly yoruba brat.
Jokes EtcRe: What Is The Funniest Thing U Ever Heard In Your Life by eldav(m): 4:15pm On Jan 03, 2011
wetin u sabi be nice?
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 10:49am On Jan 03, 2011
scarface

I n0r dey any competition with u.cant u see u n0r dey MY level?u dey yarn wiff me na privilege,n0r abuse am.
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 9:45am On Jan 03, 2011
as u dey so,u fit kill 4 my swagg.

lol.

*sips zobo*
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 9:31am On Jan 03, 2011
lol.
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 6:04am On Jan 03, 2011
my orientation dey different from yours.
Jokes EtcRe: Career Choosing = By Parent Or Child by eldav(m): 2:19am On Jan 03, 2011
Wey my joke?
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 2:17am On Jan 03, 2011
lysaa d sleep jst disappear.s0 wetin i go do na?
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 12:32am On Jan 03, 2011
cool.

thank u tanimz 4 ur tym.i jst gotta crash.

see u l8er.
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 12:17am On Jan 03, 2011
I really meant my thanks.

well,as 4 2011,plans r in motion.u have'nt been online much recently,why?(if u dnt mind)
Jokes EtcRe: This Will Knock You Off Balance by eldav(m): 12:10am On Jan 03, 2011
lol.
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 12:08am On Jan 03, 2011
thank u,u've been most helpful.

so hw hv u been?
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 12:01am On Jan 03, 2011
ok,bt wat does ronke mean/signify?
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 11:52pm On Jan 02, 2011
Amen!

i want 2 knw d meaning of JERONKE.is it yoruba?
Jokes EtcRe: The Taste Test by eldav(m): 11:46pm On Jan 02, 2011
happy new year,tanimz.
Jokes EtcRe: A Bee In The Hole by eldav(m): 10:58pm On Jan 02, 2011
old gist
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by eldav(m): 6:50pm On Jan 02, 2011
scarface

y u dey comment afta me?

abeg stop am.
Jokes EtcRe: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by eldav(m): 5:40pm On Jan 02, 2011
lol.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 55 pages)