Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 373 pages)
Useless family . Abeg,dnt allow those hopeless pipu to control u.50k for 6 months |
Tonyebarcanista ,go dust ur CV and take ova . |
dey Shud tackle it b4 3 piece of tomatoes sell for 500k biko |
Dey shud give dat woman job/work to do b4 frustration Wundjure her. |
God has filled u mouth with laughter.Ur joy shall not be once,Ur expectation shall not be cut short.Long life is u birthright.Happy birthday Twins.* Nah wen be una marriage * |
Those irresponsible,worthless pipu shud go and sit down ![]() |
U register/open ur NL account today and display ur fraud/scam biz. Kontinue livigdataplan: ![]() |
nawa ooo ![]() |
Wickedness. The case is under discreet investigation and u are telling the public Ur finding ,Haba! DolaPo .Do they have working fingers print data bank here ? I doubt if the CCTV DeY planted Here dey work ![]() |
Welcome to EDO State baba Daura . EDO pipu support,vote for GODWIN |
Nah today ? Even car owners aren't left out.Nah so one search my car inside out @ Chevron roundabout 2 wks ago.I kuku dey follow am up/down make he nor drop something wey Dem go take style collect bribe. This is LAGOS ![]() |
WIcked Wike boys have turned Rivers state to killing field |
, |
. |
we all knw dat "PAstor" is looking for how to loot EDO treasury.Pls do the needful .We PDP dnt recognised Makarfi candidate ,we support Sherifu candidate . |
Confused pipu .He'll stay long there like a monkey .Kanu is a scammer ![]() |
U pay 7/12 kobo for aso Ebi,ordinary Malta,u nor go see drink.ThoSe who distribute souvenirs Will give 3/4 items gift to their paddy and dash u one Parker/calendar |
why arrest him ? Anyway,Make dey no kill him as Dem police do Boko "CEO" |
stealer iS AA liar,a thief. I believe dis man version |
I pity those Niger delta miscreants/scavengers bombing pipeline and their lunatic supporters jumping up/down rejoicing and calling Pa Daura names.Dickson dey steal/stash billion somewhere,dey nor fit bomb am.Wish dey can bomb alams tomb |
mentor40:.Dnt mind the thief.he registered today and display his fraud/scam market.Oniranu Omo eranko ![]() |
. .No Wory sir,I dnt think pa buhari go run in 2019 |
cough Sneeze .Koburu oo.I |
Hope those blood suckers o allow them to work |
PDP is in comatose ««« <<<<< PDP is DEAD ![]() |
WhY are u telling us ?won't he work b4 ? Make he Sidon fo house dey play ludo/drink palmy ![]() |
Something must have told u dat peeps here are Monsuru/Saliu.U Search online,got onE Dr Kunle(a herbalist abi ?nd he dashed U his forefathers magic book on hoW to cure premature Ejaculation Without paying Kobo abi?and it work aS soon as u finished reading it. U can only SCam d Lukmons not the Omo onile |
Precious in the sight of the LORD is the deaath of his Saints .REpent ,if U are not Save,U arE not safe .Give Ur life to JESUS .Sleep well mama |
![]() |
They humble themselves b4 God's servant. ,once the pastor leave the state,they'll resume their killing/fight. |
: [quote author=Pause4GG post=49043665][/quote]Mynd44,Lalasticlala, where una dey ? |
They pursue and finally killed him.They programme it from the winch/wizard coven .May those who dig pit for us,fall inside their own gallow |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 373 pages)
. Abeg,dnt allow those hopeless pipu to control u.50k for 6 months
.
nawa ooo
? I doubt if the CCTV DeY planted Here dey work
Welcome to EDO State baba Daura