Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 374 pages)
hungry,rented crowds deceiving WICKED WIKE the spelling BEE gov. |
happy birthday ''Twins'' ur joy shall not be cut off.Long life is una heritage.Have a splashing birthday* biko,make una send my own Malta plus Epa. |
![]() pinceprinz: ![]() pinceprinz:i don 'wash'part 1,nah the 2 he just release.Go grab yo own copy,nah 5 naira per copy @Leventis/Apongbon under bridge |
As directed by Andy blaze.End of the year hot selling Naijawood |
may OGUN break and scatter that useless MTNetwork.I'm unable to use my internet for the past 3 days now.dey shud close shop and go back to their country if dey nor wan pay the fine |
proudly Igbos. |
that's wristbangle @ work |
contact ur Dr vickyrotex. |
hope it is not part of Dasuki loot?I kuku trust her.*Run to collect mine b4 dasuki mention my name/make dat EFCC one eye eagle Vickyrotex nor catch me*Waka out |
it is in them like dat long throat bottle. Nah so my oga wan report a colleague like dat for spending 40 mins to makeup |
luvprince4real:google the name of those fake/mushroom agency here or beta still go there and see thing with ur kokoro eyes.If dey ask u to pay for one useless form/dey tell una tales,simply reserve ur bettle leggo and VAMOOOO |
after those miscreats killed our own vivianblog lil sis nd others.Pity |
u wristbangle nd tosyn2much abi wetin bi his name,have something in common.Kudos to both |
she nor go die but live.Bring back our billions DIE-zani |
Niagra and blast sha,e dey una like long throat bottle. Abeg my pipu,how can i transfer/share data from Airtel to Airtel? MTN dey do me wayo/shege.i'm tired of the useless network |
Cut his right ear and feed him..Dey shud use hot iron to plaster his bum until he confess the whereabout of his partner in crime |
![]() |
Liar! This is not shoeless one govt where anything goes.U cry out now cos KUJE is smiling @ U.ole Liar! This is not shoeless one govt where anything goes.U cry out now cos KUJE is smiling @ U.ole |
I hear U.make I dash u Aminat508 but be ready to cough out 5 milla. ssweetorgasm::- |
A ball boy ? U dey look for long throat romancelander to slaughter dis yelutide .wish u and yo brotha we'll |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 374 pages)
happy birthday ''Twins'' ur joy shall not be cut off.Long life is una heritage.Have a splashing birthday* biko,make una send my own Malta plus Epa.
Niagra and blast sha,e dey una like long throat bottle. Abeg my pipu,how can i transfer/share data from Airtel to Airtel? MTN dey do me wayo/shege.i'm tired of the useless network
? U dey look for long throat romancelander to slaughter dis yelutide