Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 232 233 (of 373 pages)
"Wetin the Man steal wey una wan jail am/they follow am from village ?A mere Usd 40,000, Nine exotic Cars 'Ofene ) 2 cooks, 1 man wey dey feed his DOGS " Those supporting Dasuki are useless pipu |
I tire oo.Imagine the thief calling Usd 40,000 a mere money not to talk bout the 9 cars he alone use.How Many does US president/his CSo have/ride?Some pipu just reason from their Anus ahidjo: |
Nor bi yo friend IyaNgbali dey sell the substandard Usb cord.Wan her abeg. VickyRotex: ![]() |
U have job already.U can work as a teacher/do home coaching.One/two company U applied to will contact U soon.God on Ur side.Neva give up. |
Smokers/alcoholic drinkers are liable to die anytime.Beware of Lung Cancer/whatevergon damage Ur body system ![]() |
They shud kip their yeye fact elsewhere.The useless man told everybody who care to listen that he'll not attend'ed' his daughter marriage and I believe nobody missed him.He's irresponsible/irrelevant.Make E nor infect Dem with his bad lifestyle |
Then the victim shud examine/check himself/herself..Somebody can't just wake up one fine morning and decide to slap U.Respect ur boss(gud morning sir/ma.And do ur work/assignment accordingly).U can only be slapped if u work in one of those Indians/Chinkos factory. cirmuell: |
Gon spoil market for Elder Clark,Tompolo and dat Asiere Dokunbo .Ride on PMB ![]() |
![]() |
Simply maintain ur cool/say sorry sir/ma.Nothing do u ![]() |
IYangbali bicarefu of Vickyrotex .I don talk my own if u nor wan grow horn for head /have Monkey tail |
Good news .Hope them miserable pipu won't come here when it get to their tribe pipu/clan or kal PMB anti dis/dat. |
That is a casket not a moto ![]() |
They shud withdraw the licence of those mushroom Engr of the collapsed building nd jaIl them |
Expose those thieves .Why GEJ dey beg/run up nd down to beg PMB make he nor open his fowl yansh |
May his soul RIP ![]() |
make he sweep away the footprints of those thieves and if they misbehaved ,jail them. ![]() |
![]() |
Go soak garri!join am with kuli/Epa.That's all. IYANGBALI:SOS to Vickyrotex,com see yo friend wey dey Somaila.Hunger dey fire amu ![]() |
. |
Vickyrotex,bia.See yo neighbor wey dey fry Akara chop my white flake don land for Obodo Oyinbo so?IYANGBALI: ![]() |
Mad pipu living here are better by far. IyaNgbali,com back home now ![]() |
I tire for d kiddo oooVickyRotex: |
U dey laff @ yaself abi.Nah like dis crazy dey start. jieta: .RIP to d young lady |
The pain,sickness,discomfort is over. IT IS WELL ![]() |
![]() |
For all of una using Nairaland and oda online site to scam/do fraud.E no go better for una.misfortune won't depart from una household.May Ogun smite una with blindness,May Sopona inflict una with leprosy,May una somersault and die. vickiesmalls:Oleee ![]() |
Watching p.orns on phone .Dis is wht u get when u buy/gave a kid camera phone . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 232 233 (of 373 pages)
?A mere Usd 40,000, Nine exotic Cars
'Ofene


,jail them. 