Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,050 members, 7,953,172 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 11:49 AM |
Nairaland Forum / Eliyke's Profile / Eliyke's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
Politics / Re: LASG Takes Action Against Illegal Waste Cart Pushers by eliyke(m): 8:45am On Jul 07 |
Very good,those guys are very stubborn,at d end of d day I do c some of Dem throw d trash inside gutter, blocking drainages causing flood 3 Likes |
Politics / Re: Ned Nwoko Congratulates Rosemary Nneka For Achieving Top Honors As Best Graduati by eliyke(m): 10:10pm On Jul 05 |
how many of delta state university best graduating students ned don congratulate?mk dis our politicians comot eyes 4rm outside at least encourage d ones wey dey here wey work Neva sure for Dem...
|
Politics / Re: AEDC Selling Fake Electricity Tariff To People by eliyke(m): 10:05pm On Jul 05 |
naija, government go dey do there own fellow citizens sef go dey do there own.very lawless country |
Family / Re: Just In: Confusion As Dead Man Grabs Brother’s Hands In Jos Mortuary by eliyke(m): 11:10am On Jul 01 |
things we see in Africa
|
Food / Re: Snake, Donkey Meats Flood Calabar Markets As High Cost Of Beef Persists by eliyke(m): 2:51pm On Jun 24 |
I think say dog na there favorite meat 148 Likes 10 Shares
|
Politics / Re: Protesters Storm Kaduna Govt House, Calls For El-rufai's Arrest by eliyke(m): 4:53pm On Jun 20 |
dis northerners no go let emilokan drink water drop cup,same thing dey do Jonathan, today na Kaduna 2morro na Kano,well na karma
|
Crime / Re: Official Vehicle Of The Police Affairs Ministry Stolen In Abuja by eliyke(m): 9:52am On Jun 20 |
I dey my shop read dis news,na so I burst laugh, people come dey look me like say dis guy done dey mad ,na to contract vigilante b dat 32 Likes
|
Politics / Re: Abiola: My Dad Had 40 Wives, 103 Kids But After DNA Tests, We Reduced To 55 by eliyke(m): 11:07am On Jun 19 |
una get money na, imagine DNA for 103 children,if I c dat kind money lasan... 155 Likes 10 Shares
|
Politics / Re: JUST IN: Fubara Swears In Rivers Caretaker Committee Chairmen by eliyke(m): 10:58am On Jun 19 |
same thing wike did when he was a governor.wike own even worst because e no allow there tenure finish.i no understand why people come dey call fubara betrayal now, when wike did worst to ameachi nd we applauded him.. 4 Likes 1 Share |
Culture / Re: Ijebu People Lavish Money On Eyeglasses For Ojude Oba Festival Amid Hardship by eliyke(m): 10:58am On Jun 19 |
helinues:all ur life just revolve around politics,after u go start cry say Dem dey attack you... 4 Likes
|
Politics / Re: Reintroduced National Anthem Could Have Prevented Banditry – Akpabio by eliyke(m): 10:54am On Jun 19 |
nothing concern dis people with inflation,d higher things dey for market,d higher there budget nd feeding allowance 18 Likes 4 Shares
|
Politics / Re: Eid-El-Kabir: Nigerians’ Sacrifices Won’t Be In Vain, Says Tinubu by eliyke(m): 7:01pm On Jun 15 |
as kanayo o kanayo wey we be 10 Likes 2 Shares
|
Politics / Re: I Will Never Turn My Back On You – President Tinubu Tells Nigerians by eliyke(m): 8:02am On Jun 12 |
dis man dey toast us
|
Food / Re: 5 Nigerian Stews You Can Make Without Tomatoes by eliyke(m): 4:06pm On Jun 11 |
I don read something like dis reach 3 times for front page.tomato won into extinct like dinasor? tinubu don kukuma turn everybody to scientist.abeg if una discover substitute for garri,mk una notify us🙏 60 Likes 3 Shares
|
Politics / Re: Southeast Among Highest In Human Trafficking — NAPTIP by eliyke(m): 3:40pm On Jun 10 |
some people food don land 2 Likes 1 Share
|
Business / Re: Marketers Register With Dangote Refinery Ahead Of Loading by eliyke(m): 3:02pm On Jun 10 |
Oya na,abi Dem go still commission dis refinery again? 1 Like |
Crime / Re: Troops Neutralize Five Bandits In Kaduna, Seize Arms And Ammunition by eliyke(m): 9:43pm On Jun 09 |
dem even dey spray perfume before duty 2 Likes
|
Crime / Re: NDLEA Intercepts Codeine Shipment From India, US, UK Opioids In Ladies’ Hair by eliyke(m): 9:23pm On Jun 09 |
d funniest thing is dat all dis people are d errand boys,ndlea dare nt go for there boss.thats y Nigeria has many billionaires without much job 4 d masses,if u ask there source of income dey go show u hotel nd club,nd dey dine with some of our politicians. 23 Likes 1 Share
|
Crime / Re: Man Beats His Girlfriend To A Pulp (Photos) by eliyke(m): 4:42pm On Jun 07 |
D head come b like mango,dis must b south Africa 212 Likes 14 Shares
|
Crime / Re: Man Laments Inside Black Maria After Arrest In Lagos (video) by eliyke(m): 4:32pm On Jun 06 |
Maybe U look gentle nd well dressed..at least na advantage to people wey dey cross like u,if Dem see dis ur video Dem no go try am again.hope ur bank app dey wrk,or u carry ATM card? 23 Likes
|
Foreign Affairs / Re: Fires In Northern Israel Fuel Demands To Tackle Escalation With Hezbollah by eliyke(m): 9:47am On Jun 05 |
God1000:is like dis war dey sweet you 4 body but u dey pretend.All ur topics no dey pass war especially Israel, meanwhile u Neva travel pass ur state.E b like dis government go employ u as war analyst,you nd RIGHTEOUSNESS 55 Likes 4 Shares
|
Politics / Re: Minimum Wage: Tinubu Meets Fed Govt Reps On Tripartite Committee by eliyke(m): 8:21pm On Jun 04 |
osazsky:nd u omit d part I said 70k right,so who b d mumu nw? |
Politics / Re: Minimum Wage: Tinubu Meets Fed Govt Reps On Tripartite Committee by eliyke(m): 7:36pm On Jun 04 |
helinues:normal d wage no suppose pass 70k,I use to knw one government worker who goes to wrk only if he gets information that there supervisor is around.many of Dem are just collecting salaries 4 nothing, including ghost workers.d state government hv a lot to do.And labour should b considerate bcoz d higher government pay d higher inflation we will witness 13 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Senator Orji Kalu Proposes ₦90,000 As New Minimum Wage (Video) by eliyke(m): 7:31pm On Jun 04 |
was he not d one negotiating with Dem during buhari tenure,wen assu was on strike for almost a year? 12 Likes 1 Share
|
Science/Technology / Re: Shutdown And Restart Of Nigeria's National Grid: How Long Does It Take? by eliyke(m): 7:28pm On Jun 04 |
Those idiots hv been looking for a way to shut d grid since, labour congress just gv Dem d opportunity 1 Like |
Politics / Re: ANGRY Nigerians Lambast Organized Labour For Suspending Nationwide Strike by eliyke(m): 7:23pm On Jun 04 |
dat one say e ogbono go soon spoil.nepa wey done dey find way to strike b4...
|
Romance / Re: Will Filling Station Open Tomorrow Please by eliyke(m): 8:29pm On Jun 02 |
PEACE2023:easy.nd ur name is peace 1 Like
|
Politics / Re: Hardship: Level Of Armed Robbery And Theft Have Increased. by eliyke(m): 8:25pm On Jun 02 |
helinues:your comments always look irritating.... 2 Likes
|
Food / Re: How Much Is Egg In Your Area? by eliyke(m): 8:55pm On May 31 |
MaziObinnaokija:oga all foodstuffs don skyrock,say mk we leave food sef?if we talk una go say mk we start farming, like say all of us b farmers during pdp regime 84 Likes 6 Shares
|
Crime / Re: Man Arrested For Alleged Attempt To Supply Arms To Bandits In Plateau by eliyke(m): 1:22pm On May 30 |
y Dem no follow am go catch d bandits 5 Likes 1 Share |
Romance / Re: Woman Leaves Her Husband And Becomes His Neighbor With Another Man's Pregnancy by eliyke(m): 1:34pm On May 27 |
First is to do DNA for d two children she left behind 14 Likes
|
Romance / Re: What Can I Do For You That Would Make You Extremely Happy by eliyke(m): 2:23pm On May 26 |
Money 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |