Politics › Re: Tinubu’s Plan To Release IPOB Leader, Nnamdi Kanu Stalled By Imo Gov Poll by eliyke(m): 2:01pm On Oct 13, 2023 |
Peacemaker5128: if Tinubu want second term he should not release that Cownu  |
Politics › Re: RCCG Pastor, Ekiti Indigene…meet EFCC New Chairman Olukoyede by eliyke(m): 8:50pm On Oct 12, 2023 |
|
Christianity Etc › Re: "RCCG Stands By You" - Pastor Adeboye Backs Israel by eliyke(m): 7:58am On Oct 12, 2023 |
D ones wey dey happen 4 northern Nigeria na wetin?some people go just dey find way to dey relevant, Nigeria condition no reach like dis b4 dis baba follow organise protest.bloody hypocrite...... |
Foreign Affairs › Re: Venezuela President : Israel Is Committing ‘Genocide’ Against Palestinian People by eliyke(m): 6:09pm On Oct 10, 2023 |
bewla: what you don't understand is the west that manufacture gun and sale to us to kill each other so they can take over the land Why is it that no American citizen is taken hostage The more you look the less you understand and who told you no American citizen is been hold hostage, have you been following dis war atall? |
Business › Re: Dangote Joins Bua, Crashes Price Of Cement To 2,410 Naira Per Bag by eliyke(m): 2:39pm On Oct 10, 2023 |
I believe even if he sells for 2000,he will still nt b running loss,bt greediness.. imagine 5900 b4... |
Politics › Re: Australia's Tasmania State Celebrates Nigeria's 63rd Independence by eliyke(m): 2:33pm On Oct 10, 2023 |
E dey always sweet to celebrate dis country 4rm outside.if you truly love Nigeria come back |
Politics › Re: Ebonyi State Buys Innoson CNG Buses (pictures) by eliyke(m): 7:05pm On Oct 04, 2023 |
IkeGod9891: I dey come marry ur sister sooner.... happy in law in advance lolz,my sister's don marry |
Politics › Re: Ebonyi State Buys Innoson CNG Buses (pictures) by eliyke(m): 3:46pm On Oct 04, 2023 |
Ebubu: ngbo my dad is 4rm mgbom,afikpo north..2018 was my first time visiting my village, though we were born nd brought up in Lagos |
Politics › Re: Ebonyi State Buys Innoson CNG Buses (pictures) by eliyke(m): 2:30pm On Oct 04, 2023 |
Ebubu: obviously. bro am 4rm amasiri, were are u 4rm? |
Health › Re: Diphtheria: States Consider Facemasks As Cases Escalate by eliyke(m): 9:30am On Oct 04, 2023 |
Every Nigerian president dey always get disease during e tenure... |
Politics › Re: Ali Gana Alhaji: ISWAP Guns Down Boko Haram Commander In Sambisa by eliyke(m): 4:18pm On Oct 02, 2023*. Modified: 9:01pm On Oct 02, 2023 |
How Nigerian security dey take get dis information sef?our military don kukuma turn amebo |
Politics › Re: Matthew Abo: Abductors Of Benue Commissioner Demand N60 Million Ransom by eliyke(m): 7:28pm On Sep 29, 2023 |
A whole minister of information chaii,nd na there type go dey grant interviews saying the state is d safest place on earth,awon eyan Lai Mohamed |
Politics › Re: Matthew Abo: Abductors Of Benue Commissioner Demand N60 Million Ransom by eliyke(m): 7:25pm On Sep 29, 2023 |
As Dem kidnap d information minister,who come dey give us dis information??  |
Travel › Re: One Dead, Two Injured In Ogun Road Crash by eliyke(m): 8:30pm On Sep 27, 2023 |
 Anyday wey dis guy remember nairaland ehhh,na back to back bad news |
Politics › Re: Special Adviser To Yahaya Bello Celebrates Sacking [pictures & Video] by eliyke(m): 8:39pm On Sep 25, 2023 |
|
Food › Re: Erisco Foods Arrests Chioma Egodi For Saying There Is Too Much Sugar In Tomato by eliyke(m): 6:02pm On Sep 25, 2023 |
|
Politics › Re: Okada Riders Defy Sanwo-olu, Return To Prohibited Routes by eliyke(m): 9:29am On Sep 25, 2023 |
TemplarLandry: Let them keep thinking Lagos is no man's land. sometimes you just rush to type without your brain,who follow you(if atall u no 4rm osun dey claim Lagos)drag land.u see people dey find means to survive because of d failed government wey u dey defend,nd u come here dey type nonsense |
Politics › Re: FG Seeks National Assembly’s Support On Economic Crisis, Others by eliyke(m): 5:52am On Sep 23, 2023 |
If Dem dey campaign u go think say something dey there head,bt behold na sawdust full there,so our master strategist no no wetin to do again? |
Politics › Re: Anambra Is A Hub Share Boundaries With All The Regions In Nigeria (photos) by eliyke(m): 7:49am On Sep 16, 2023 |
IconicR: Anambra is a very good state It's just their prodigal son Obi that wants to give it a bad name  |
Crime › Re: Hoodlums Torment Lagos Communities, Residents Seek Intervention by eliyke(m): 4:01pm On Sep 15, 2023 |
Abeg mk una move am go fp oooo |
Education › Re: UNILAG Reduces Fees After Marathon Meeting With NANS (pic) by eliyke(m): 11:03am On Sep 15, 2023 |
where d reduction?na so naira go add like 50naira to dollar,later e go gain 2naira nd u go c some people wey call demselves most educated tribe dey hail government |
Science/Technology › Re: SA Man Without Phone Carries Distressed Seal In Search Of Help (PICS) by eliyke(m): 10:16pm On Sep 14, 2023 |
South Africans nd weird news |
Politics › Re: Nigerians Are Not Lazy, Have No Reason To Be Poor – Tinubu by eliyke(m): 9:59pm On Sep 14, 2023 |
Thanks 4 d words of encouragement,bt mk una mk d country dey comfortable 4 us,at least light nd security |
Celebrities › Re: Mohbad’s Baby Mama, Omowunmi, Laments His Death: Our Baby Is Just 5 Months Old by eliyke(m): 12:57pm On Sep 13, 2023 |
TemplarLandry: Many don't know MohBad was from Ikere Ekiti in Ekiti State. Rest easy MohBad. nd so? |
Celebrities › Re: Mohbad’s Baby Mama, Omowunmi, Laments His Death: Our Baby Is Just 5 Months Old by eliyke(m): 12:56pm On Sep 13, 2023 |
Gamesmart: You got pregnant and had a child for a drughead?
Good luck, darling!
You have laid your bed. she no be babymama ooo,dey are married.mk una dey confirm things b4 typing |
Politics › Re: The Peter Obi Then And Peter Obi Now (photo) by eliyke(m): 12:49pm On Sep 13, 2023 |
|
Politics › Re: G-20 Summit. The Noise. The Realities. by eliyke(m): 4:23pm On Sep 11, 2023 |
helinues: What is President Tinubu doing precisely in UAE?
Let's start from there op is talking about our internal problem here first,if u think he is wrong then correct him.. everything no b about politics,if government good na everybody go enjoy am,same if e bad |
Politics › Re: G-20 Summit. The Noise. The Realities. by eliyke(m): 4:11pm On Sep 11, 2023 |
helinues: Wailers should rest IJN No b everything b wailing,I believe u are matured.. person go point out problem wey dey hinder growth of d country b4 u know una don come out like say na una like d country pass |
Food › Re: Which Of These Brands Of Coca-cola Did You Drink? Years. by eliyke(m): 4:01pm On Sep 11, 2023 |
Dat 1957 own still dey |
Politics › Re: Subsidy: Zulum Approves N2bn Loan To Borno Workers by eliyke(m): 9:42pm On Sep 05, 2023 |
Na d only Nigerian politician wey I like b dis,d rest na nonsense, irrespective of Dere party... Dresses simple, silent achiever,nd put his people first b4 anything |
Politics › Re: Zamfara Residents Kidnap Bandits’ Wives In Retaliation For Abduction Of Farmers by eliyke(m): 1:53pm On Sep 02, 2023*. Modified: 6:22pm On Sep 02, 2023 |
|
Politics › Re: Our Personnel In The Pursuit Of Oil Thieves Arrested By The Navy In Lekki by eliyke(m): 1:50pm On Sep 02, 2023 |
|