Crime › Re: BREAKING: Kidnappers Strike Again In Abuja, Abduct Two Sisters, Demand N30millio by eliyke(m): 12:41pm On Jan 31, 2024 |
|
Crime › Re: Wife Of Ekiti Monarch Slain By Herdsmen Recalls Last Moments With Husband by eliyke(m): 12:40pm On Jan 31, 2024 |
|
Celebrities › Re: I Went To Withdraw My Salary And I Saw 20M In My Account- Naija Lady by eliyke(m): 8:30pm On Jan 30, 2024 |
 if she no return am,Dem fit trace her,but d same people no fit trace kidnappers, is God not wonderful?
|
Sports › Re: Senegal Vs Ivory Coast: AFCON 2023 Round-Of-16 (4 - 5)pens On 29th January 2024 by eliyke(m): 9:48pm On Jan 29, 2024 |
|
Politics › Re: Tinubu Stopped Cabals, Deities From FX And Fuel Subsidy Scam - Hope Uzodinma by eliyke(m): 3:54pm On Jan 29, 2024 |
|
Politics › Re: 2,423 Nigerians Killed With 1,872 Kidnapped Under Tinubu Presidency – Group by eliyke(m): 2:29pm On Jan 29, 2024*. Modified: 5:45pm On Jan 29, 2024 |
|
Foreign Affairs › Re: We Are Ready For 'negotiation' With Mali, Burkina Faso & Niger - ECOWAS by eliyke(m): 7:25pm On Jan 28, 2024 |
 so ECOWAS dey beg,and one agbadorian dey mk mouth for d other thread say na ECOWAS ban Dem....
|
Politics › Re: Repent Or You Are Gone, Wike Warns Kidnappers, Informants by eliyke(m): 9:50am On Jan 28, 2024 |
Lance008: bro no call am mumu a closed mouth is a closed destiny y d warning,y nt swing into action? |
Politics › Re: Repent Or You Are Gone, Wike Warns Kidnappers, Informants by eliyke(m): 9:33pm On Jan 27, 2024 |
Dem Dey kill innocent people everyday,dis mumu dey warn dem
|
Crime › Re: Terrorists Go On Killing Spree In Katsina, Kill Imam, Two Others, Abduct Dozens by eliyke(m): 10:13am On Jan 26, 2024 |
|
|
Sports › Re: ‘Tinubu Not Impressed With Your Performance’, Minister Tells S’Eagles Players by eliyke(m): 3:37pm On Jan 25, 2024 |
 Tinubu sef dey judge performance |
Crime › Re: Igbo Man Who Paid Kidnappers N5m Ransom With Fake Naira Notes Receives Praises by eliyke(m): 10:51am On Jan 21, 2024 |
|
Christianity Etc › Re: The Alarming Rate At Which Secondary School Students Have Sex Today by eliyke(m): 8:49am On Jan 21, 2024*. Modified: 11:35am On Jan 21, 2024 |
 being exposed to social media,small small children go just Dey shake Yanch anyhow,during my secondary school days na multi-links phone I use,nd na during my waec time,dis day once u login ur facebook na small small pikin u go Dey c Dey twerk.nd u go c some matured married man as dere followers |
Crime › Re: Nabeeha Al-Kadriyah’s Sisters Released By Kidnappers by eliyke(m): 8:06am On Jan 21, 2024 |
 C money,nd dem don ban my mum 4rm calling bcus of nin wey Dey useless,just won stress d old woman for Wetin no Dey useful
|
Politics › Re: Kidnappers Release Nabeeha’s 4 Sisters After Payment Of N100M Ransom [VIDEO] by eliyke(m): 6:20am On Jan 21, 2024 |
c money  ,nd dem don ban my mum from calling because of nin,just won stress d old woman for Wetin no dey useful…
|
Crime › Re: Igbo Man Who Paid Kidnappers N5m Ransom With Fake Naira Notes Receives Praises by eliyke(m): 8:44pm On Jan 20, 2024 |
 just pray mk dem no catch you or any member of ur family again
|
Politics › Re: Tinubu, DSS, Nuhu Ribadu Know How To End Insecurity In Abuja – Adebayo by eliyke(m): 7:52am On Jan 20, 2024 |
Tinubu won use insecurities in Abuja as excuse to move fct to Lagos |
Politics › Re: Dangote Refinery Registers Marketers, Depot Operators For Products Distribution by eliyke(m): 7:48am On Jan 20, 2024 |
Make una start sell na,every day different stories,all dis ones no consign we d masses |
Politics › Re: Over 87 FCT Residents Killed, 176 Kidnapped Under Tinubu – Beacon Consulting by eliyke(m): 7:45am On Jan 20, 2024 |
 this mayb excuse to bring fct back to Lagos |
Crime › Re: GUNMEN Kidnap Unspecified Numbers Of Travellers At Ikere-ekiti (VIDEO) by eliyke(m): 3:49am On Jan 20, 2024 |
E b like say dis kidnappers don relocate |
Politics › Re: Crowdfunding Ransom Will Worsen Kidnapping, Badaru, Defence Minister Warns by eliyke(m): 6:42pm On Jan 17, 2024 |
Dis one’s are not only kidnapping,they are also killing..abi if na ur children dem kidnap,you go let dem kill dem(if only ur children Dey Nigeria)? |
Crime › Re: How UK Returnee Died In Ibadan Explosion by eliyke(m): 5:22pm On Jan 17, 2024 |
KryptoRex: I'm currently in Ibadan but which side did this happen ask people around you,even we wey Dey Lagos know d place |
Health › Re: Boyi Thankgod: Soldier commits 'suicide' in Ogun Barracks by eliyke(m): 10:15pm On Jan 16, 2024 |
 me nd one of my paddy wey dey abroad dey chat,I dey tell am hw almost everybody dey plan japa,werey dey ask who go come fight 4 d country,I tell d werey say soldiers sef dey find way who then bloody civilian like me come be,d mumu say na true oooo,say e knw some few guys wey b former Nigeria soldiers wey e meet there |
Politics › Re: FCT Teachers Strike: Wike Blames Area Councils’ Chairmen by eliyke(m): 3:23pm On Jan 16, 2024 |
 Wike don run out of ideas,na to Dey blame nw remain |
Crime › Re: CSOs Protest In Abuja, Demand Sack Of REA MD, Salihijo Ahmad (Video, Pictures) by eliyke(m): 1:29pm On Jan 16, 2024 |
Every news now is about abuja |
Politics › Re: Insecurity: Do Not Panic – Wike Tells Abuja Residents by eliyke(m): 1:24pm On Jan 16, 2024 |
|
Politics › Re: Wike Summons Emergency Meeting Over Rising Insecurity In Abuja by eliyke(m): 12:24pm On Jan 16, 2024 |
Wike good morning
|
Politics › Re: Shuaibu Abubakar: Tinubu Plans For Nigeria To Be The China Of Africa (video) by eliyke(m): 12:20pm On Jan 16, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona Super Cup Final (4 - 1) On 14th January 2024 by eliyke(m): 6:06pm On Jan 14, 2024 |
aktolly54: 6month ke? I think car arrive to Nigeria from USa under 4-6 weeks which one is 6month again. you get time dey reply dat mugu,naso e just dey spam differend post with e rubbish |
Politics › Re: EFCC Revives 13 Ex-Governors’ N772 Billion Fraud Cases by eliyke(m): 7:13am On Jan 14, 2024 |
Hope dis is not initial gragra of every newly elected government? |
Politics › Re: FG Sets up panel to probe Army over secret abortion programme by eliyke(m): 7:05am On Jan 14, 2024 |
Dis country just dey filled with innocent blood,nd no curse dey stronger than dat, sometimes we wonder were our problems as a nation come from.believe me, nothing will come out of dis probe.our military don kill innocent civilians even more than d terrorists wey dey claim to dey fight...
|