Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,070 members, 7,956,992 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 02:02 AM |
Nairaland Forum / Eliyke's Profile / Eliyke's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 31 pages)
Politics / Re: Federal Government To Spend $1.1bn On Rehabilitation Of Six Old Sea Ports by eliyke(m): 3:10pm On Nov 28, 2023 |
dis should be handled by state government,Dey hv more dan enough to handle dis,we hv lazy nd thieves as governors,only dere to embezzle irrespective of d party Dey belong
|
Politics / Re: Tinubu Vows To Crash Petrol Price, Eliminate Hardships by eliyke(m): 12:17pm On Nov 26, 2023 |
buhari na shock,while tinubu na vow funny people,na dis vow we go hear through out dis tenure 55 Likes 4 Shares
|
Politics / Re: Kyari Confirms Port Harcourt Refinery To Take Off In December 2023 by eliyke(m): 5:43pm On Nov 24, 2023 |
Obiedun:no problem |
Politics / Re: Kyari Confirms Port Harcourt Refinery To Take Off In December 2023 by eliyke(m): 4:12pm On Nov 24, 2023 |
Obiedun:so you believe fg?dey play,sebi Dangote wey dem commission since don start work 1 Like |
Crime / Re: Man Armed With Knife Attacks Passers-by, Including Children, Shouts Allah Akbar by eliyke(m): 4:11pm On Nov 24, 2023 |
Politics / Re: Kyari Confirms Port Harcourt Refinery To Take Off In December 2023 by eliyke(m): 4:09pm On Nov 24, 2023 |
Obiedun:so you don believe? |
Politics / Re: Economic Crisis: During Emefiele Regime, Banks Print Money In Trillion Which Abo by eliyke(m): 2:47pm On Nov 24, 2023 |
But no be d same tinubu being Dey advice fg to print more naira notes den,during recession? |
Sports / Re: Nigeria Vs Zimbabwe: 2026 World Cup Qualifier (1 - 1) On 19th November 2023. by eliyke(m): 3:07pm On Nov 19, 2023 |
Uzorho is causing headache to some Nigerians,na mumu dey watch Nigeria match.i rather watch 2 folw fighting Dan watching dos guys
|
Politics / Re: Nigeria’s Non-oil Income Outpaces Oil By N1.5trn In One Year by eliyke(m): 5:49pm On Nov 15, 2023 |
Audio money, zombies trying to understand Dere boss b like 12 Likes 3 Shares
|
Politics / Re: BREAKING: Major Protest Rocks Southwest State As Residents Protest Hunger, Etc by eliyke(m): 4:35pm On Nov 01, 2023 |
Crime / Re: No More Fat Cops As SA Signs Deals With Virgin Active & Planet Fitness (PICS) by eliyke(m): 11:23am On Nov 01, 2023 |
Education / Re: Homophobic Teacher Probed After Primary School Boy Commits Suicide in SA (PICS) by eliyke(m): 2:22pm On Oct 30, 2023 |
Na ajebo children Dey mostly commit suicide because of bullies,wetin consign ajekpako with bully,when no bully pass poverty 1 Like |
Politics / Re: Nigeria’s Electricity Deficit, World’s Largest -UK Envoy by eliyke(m): 5:16pm On Oct 27, 2023 |
Cromagnon:are u sure u read well before quoting,or u just rush to quote.he is talking about paying not population |
Politics / Re: Nigeria’s Electricity Deficit, World’s Largest -UK Envoy by eliyke(m): 5:11pm On Oct 27, 2023 |
Cromagnon:d person I quoted is talking about paying not population |
Politics / Re: Dangote Refinery To Meet African Oil Demand Growth In Next Decade – Report by eliyke(m): 12:20pm On Oct 27, 2023 |
Dem still Dey promise us ontop dis imaginary refinery?for there mind all of us na zombie
|
Politics / Re: Bandits Kill Four In Zamfara Raid, Govt Closes Market by eliyke(m): 12:15pm On Oct 27, 2023 |
Nothing concern some set of people,so far as tinubu b president nd e no happen 4 anambra 29 Likes
|
Politics / Re: FG Moves To Securitise NLNG Dividends For $7bn Cash by eliyke(m): 12:09pm On Oct 27, 2023 |
Dem don carry some people goal-goal again,if dis government no fit return 500 naira to a dollar at least, dem b failure 9 Likes 1 Share |
Crime / Re: Delta Police Arrest 26-Year-Old Man For Allegedly Murdering Girlfriend by eliyke(m): 8:33pm On Oct 26, 2023 |
another one? 72 Likes 5 Shares
|
Politics / Re: Nigeria’s Electricity Deficit, World’s Largest -UK Envoy by eliyke(m): 2:51pm On Oct 26, 2023 |
mrvitalis:but Benin republic nd some neighboring countries we claim we are supplying power hv 24hrs light,nd dey don't even pay much as we do..I hv friends 4rm both Benin republic nd cameroun.our problem is just corruption in every sector 42 Likes 1 Share |
Politics / Re: Nigeria’s Electricity Deficit, World’s Largest -UK Envoy by eliyke(m): 2:46pm On Oct 26, 2023 |
mrvitalis: 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Who Will Win In A War Between Israel And Iran? by eliyke(m): 10:08am On Oct 24, 2023 |
OfficialAPCNig:una go leave wetin dey happen 4 una backyard dey shook mouth 4 wetin dey happen 4 faraway Israel, nairaland war analyst 4 Likes |
Business / Re: Unilever Stops Sale Of Home Care Products, Posts N1.09bn Loss In Q3 by eliyke(m): 6:41pm On Oct 22, 2023 |
Food / Re: South Africans Eating Nigerian Food For The First Time by eliyke(m): 1:44pm On Oct 22, 2023 |
TheKingsmann:what is d difference btw South Africa nd present nigeria,are we better than dem? 3 Likes |
Politics / Re: Boko Haram Attacks Customs House In Yobe, Kills Officer by eliyke(m): 11:46am On Oct 22, 2023 |
And we go move on like say nothing happen,meanwhile some zombies Dey plan protest for Wetin Dey happen for faraway Palestine,no b Mumu b dat? 56 Likes 3 Shares
|
Food / Re: South Africans Eating Nigerian Food For The First Time by eliyke(m): 10:46am On Oct 22, 2023 |
JASONjnr:e Dey funny me hw Nigerians go Dey mock South Africa ,e no better say white Dey control or influence us than d ancestors wey Dey rule us for some years nw?u wey ur follow black Dey torture….. 12 Likes 1 Share
|
Politics / Re: Gunmen Raid Kwara Community, Abduct Residents by eliyke(m): 6:39am On Oct 21, 2023 |
e go reach everywhere,awalokan 4 Likes
|
Politics / Re: Insecurity: Govt Should Allow Nigerians To Buy AK-47 – Governor Radda by eliyke(m): 6:28am On Oct 21, 2023 |
people wey dey find am difficult to chop naim won buy ak47 ba?e come b like say we d masses get sense pass dis leaders |
Foreign Affairs / Re: Gaza Baptist Hospital Blast From Palestine Rockets, Not Ours - Israel Military by eliyke(m): 10:01pm On Oct 17, 2023 |
Ramirezkhay:no b small lick,all dis agbado children go dey beef country wey pass Dem bcoz of south south oil 3 Likes |
Foreign Affairs / Re: Gaza Baptist Hospital Blast From Palestine Rockets, Not Ours - Israel Military by eliyke(m): 9:57pm On Oct 17, 2023 |
MS247:and u are better than Dem right? 1 Like 1 Share |
Foreign Affairs / Re: Gaza Baptist Hospital Blast From Palestine Rockets, Not Ours - Israel Military by eliyke(m): 9:49pm On Oct 17, 2023 |
MS247:u wey get oil, wetin u use am do?u dey beef people wey no dey use Dere citizens play... 146 Likes 11 Shares |
Politics / Re: Tinubu’s Plan To Release IPOB Leader, Nnamdi Kanu Stalled By Imo Gov Poll by eliyke(m): 2:01pm On Oct 13, 2023 |
Peacemaker5128: |
Politics / Re: RCCG Pastor, Ekiti Indigene…meet EFCC New Chairman Olukoyede by eliyke(m): 8:50pm On Oct 12, 2023 |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 31 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |