₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,938 members, 8,447,811 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:17 AM

Toggle theme

Eliyke's Posts

Nairaland ForumEliyke's ProfileEliyke's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 31 pages)

CrimeRe: NDLEA Intercepts Largest Consignment Of Heroin At Lagos Airport (pics, video) by eliyke(m):
angry dats naija 4 you, politicians dey do Dere own damage,d masses sef follow
BusinessRe: Burkina Faso, Mali, Niger Withdrawal May Threaten Regional Security, Job Losses by eliyke(m): 2:49pm On Feb 26, 2024
sad d truth is dat dose countries sees ECOWAS as a joke.Am nt sure dis stubbornness can happen during obasanjo's time, even d current ECOWAS president is a joke home nd away

PoliticsRe: Makinde: No Governor Received ₦‎30 Billion, Akpabio just playing politics by eliyke(m): 8:29pm On Feb 22, 2024
angry this men just dey use us play,who we go come believe now,abi na only apc governors collect d 30billi?

PoliticsRe: Abuja DISCO Issues Notice Of Disconnection To Presidential Villa, 85 MDAs by eliyke(m): 2:54pm On Feb 19, 2024
grin same fg wey dey charge us to pay our nepa bill grin grin grin,nd Dem dey budget billions just 4 barbing buhari hair then

PoliticsRe: WE ALL NEED TO WEAR RED NORTHERNERS PROTESTING ABOUT TINUBU BAD GOVT by eliyke(m): 7:48pm On Feb 16, 2024
shocked no b small thing,next election just share 2k nd one cup of garri,u go c dem line up.there children (FREESTUFF nd MANNA)dey online dey constitute nuisance

FoodRe: A Nairalander's Visit To Uk's Biggest Fish Market by eliyke(m): 7:46pm On Feb 16, 2024
: shocked 4am to 9am ke
PoliticsRe: Army Arrests Dangote Trucks, 3 Others Taking Banned Goods To Cameroon by eliyke(m): 4:52pm On Feb 16, 2024
Paraman:
Heads must roll for this nonsense.
dis one dey e mud house dey shout heads must roll like say e no knw dis country.you,MANNA nd FREESTUFF na d same Igbo una dey smoke.d ones wey Dem dey catch since hw many Dem don persecute?

InvestmentRe: Obaseki Looks To Lithium Mining, EV Battery Production As New FOREX Earner The by eliyke(m): 1:04pm On Feb 16, 2024
Good,I just don't know why everyone is just on crude oil,we have many mineral resources that is more profitable than crude oil.dey are many European countries dat there main source of income is farming,only if our lazy nd useless governors can think,we have enough nd fertile lands for modern farming
FoodRe: Checkout The Rice I Bought In A Local Kaduna Market by eliyke(m): 2:42pm On Feb 15, 2024
sad d color of d rice looks somehow,abi na ur camera?
PoliticsRe: What Is " RENEW HOPE " And How Is The Current Situation Renew Hope? by eliyke(m): 12:37pm On Feb 15, 2024
MADIFF:
After 4 years of renew hope


IN 2027 campaign they will tell you tinubu need 4 more years to build Nigeria like he built Lagos grin
then after dey will say 8years is too small
CrimeRe: Repentant Terrorists Swore By Quran,can’t Return To Killings – Says Zulum Borno by eliyke(m): 12:33pm On Feb 15, 2024
grin y una no carry same quran go prison,so dat we no go get any prisoners again grin grin grin mad people
FoodRe: How Many Fufu Can You Finish? by eliyke(m): 12:30pm On Feb 15, 2024
Cassandraloius:
Nice. I'll be uploading some of my delicious meals soon.
uploading for him/her to eat or what?

PoliticsRe: Niger Retailers, Residents To Bago: Move Against Kano, Lagos, Ibadan Traders by eliyke(m): 12:28pm On Feb 15, 2024
sad time 4 d north to do shakara with Dere food, imagine if SS start with Dere crude oil
Forum GamesRe: UK, Japan Economies Slip Into Recession by eliyke(m): 12:17pm On Feb 15, 2024
grin some people don c excuse,all dose agbadorians wey hide since go come out

BusinessRe: Shell Supplies 475,000 Barrels Of Crude Oil To P’harcourt Refineryp by eliyke(m): 10:08am On Feb 12, 2024
grin
Christianity EtcRe: Nigeria Needs Urgent Spiritual Help – Adeboye by eliyke(m):
grin but e no need urgent spiritual hlp during goodluck Jonathan time wey u follow protest ba?na so our pastor 4 mfm regional raise prayer point 2day 4 super eagles, almost everybody sit-down,one mama come dey ask say d ones wey Dem win b4 hw e take affect d country positively,wen Ike-oda iresi ti wo tiri thousand

PoliticsRe: Economic Hardship: Nigeria Needs Urgent Spiritual Help – Adeboye by eliyke(m): 11:14pm On Feb 11, 2024
grin but e no need urgent spiritual hlp during goodluck Jonathan time wey u follow protest ba?na so our pastor 4 mfm regional raise prayer point 2day 4 super eagles, almost everybody sit-down,one mama come dey ask say d ones wey Dem win b4 hw e take affect d country,wey rice na 3k 4 Ike-oda

CelebritiesRe: Fuel, Cement, Cost Of Living, After AFCON E Go Clear - Paul Okoye by eliyke(m): 11:03pm On Feb 11, 2024
Am d most happiest man on earth,tank God say we lose dis cup,make we come bck to d reality on ground if government no go use big brother naija distract our stupid youths
HealthRe: CSOs Hold "Let The Poor Live" Protest In Abuja Over Ban On Sachet Alcohol by eliyke(m): 6:18pm On Feb 07, 2024
grin funny people,Dem just use dat sachet beverage ban cover up,na sapa protests b dat.i just pray mk heavy protest no go happen 4 dis country, bcoz massive looting of people's property go happen
EventsRe: 4 Years After Losing My Wife I Found The Courage To Love Again by eliyke(m): 2:47pm On Feb 05, 2024
You no drop location nd you say ur presence,abi u dey fear mk ebi pawa gang of nairaland no put u 4 debt?

PoliticsRe: IMF: Nigeria’s Inflation Rate Will Drop To 23% In 2024, 15.5% In 2025 by eliyke(m): 9:41am On Feb 02, 2024
grin dey play, just as port Harcourt refinery has started producing since December

CrimeRe: Ekiti Obas To Invoke Yoruba Gods Against Kidnappers by eliyke(m): 5:43pm On Feb 01, 2024
grin what of amotekun?wike warn Abuja own while dem dis one Dey swear for dere own

PoliticsRe: Geometric Power Plant In Aba Set For Commissioning In February by eliyke(m): 4:38pm On Feb 01, 2024
tunde1200:
Esn no go like this development am sure.

Children of hate
see ur reasoning,a state project naim u Dey yarn nonsense,always derailing from d main topic
HealthRe: Share Your Experience Taking About Four Cans Of Black Bullet by eliyke(m): 3:40pm On Feb 01, 2024
angry How possible is it for someone to take 7cans of black bullet?
PoliticsRe: Nigeria's Debt Service-to-Revenue Ratio Drops To 66.9% by eliyke(m): 2:29pm On Feb 01, 2024
Slurity:
This is actually a good news if you understand the news
wait till dollar add again 2morro,good news wey no dey ever reflect on d masses
PoliticsRe: Nigeria's Debt Service-to-Revenue Ratio Drops To 66.9% by eliyke(m): 1:00pm On Feb 01, 2024
shocked
PoliticsRe: Nigeria's Debt Service-to-Revenue Ratio Drops To 66.9% by eliyke(m): 1:00pm On Feb 01, 2024
Nawa ooo,which day we go hear good news for dis country like dis?
BusinessRe: 1978 Naira Exchange Rate With Dollar by eliyke(m):
grin dem go still attack you,dis days if u Dey waka 4 road some elderly women go Dey beg you 4 money,same people wey collect rice nd wrapper during election..nd dere children Dey nairaland 247 Dey defend same government,while dere parents Dey beg

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Chelsea (4 - 1) On 31st January 2024 by eliyke(m): 10:01pm On Jan 31, 2024
grin na only mumu go dey go anfield without helmet

PoliticsRe: Breaking: CBN Implements Stringent Measures On Banks’ Foreign Currency Exposures by eliyke(m): 3:07pm On Jan 31, 2024
grin Dem dis ones dey confused
PoliticsRe: Man Apprehended By Vigilante With Food Supplies For Kidnappers In Delta State by eliyke(m): 1:44pm On Jan 31, 2024
shocked

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 31 pages)