Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,141 members, 7,818,432 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:32 PM |
Nairaland Forum / Eliyke's Profile / Eliyke's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 28 pages)
Politics / Re: Petrol Price Jumps To ₦350/ltr As Queues Return by eliyke(m): 2:29pm On May 30, 2023 |
ufotunang:u don c d product,or advert about am? |
Politics / Re: Petrol Price Jumps To ₦350/ltr As Queues Return by eliyke(m): 3:11am On May 30, 2023 |
Refinery wey Neva ready wey buhari run go commission,my brother wey dey wrk Dere say e no sure say dat thing go even wrk dis year, fertilizer own sef wey Dem don commission since we never hear anything since then 131 Likes 12 Shares
|
Politics / Re: We Made Things Better Than They Were - Fashola Speaks On Buhari Administration by eliyke(m): 11:17am On May 27, 2023 |
Yes, like kidnapping, banditry, recession (twice) and ethnic cleansing...dey play
|
Science/Technology / Re: Elon Musk's Brain-chip Company Neuralink Gets Approval To Start Human Trial(pic) by eliyke(m): 11:13am On May 27, 2023 |
Oga holiness now go switch to e oda acct (righteousness)to gv us endtime sermon...But one African country still dey celebrate refinery nd second hand plane 195 Likes 21 Shares
|
Crime / Re: Drunk SA Driver Returns To Find Overturned Car Stripped Of All Wheels (PICS) by eliyke(m): 3:27pm On May 25, 2023 |
Crime / Re: Plateau Killings: Death Toll Hits 130 As CAN Warns Against Reprisal by eliyke(m): 3:41pm On May 23, 2023 |
1 Like |
Politics / Re: Happy Birthday To A Woman Who's Changing The World (Photos) by eliyke(m): 2:43pm On May 22, 2023 |
Nairaland / General / Re: Can You Walk Naked For 5million Naira ? by eliyke(m): 12:02pm On May 22, 2023 |
Patrickyemi:bro am interested |
Politics / Re: Documentary On Buhari’s Administration To Be Televised Sunday And Tuesday by eliyke(m): 1:18pm On May 21, 2023 |
No be d same nta person shout JESUS wen board won kill am? funny people 1 Like |
Crime / Re: POLICE BRUTALITY : Young Man's Head Busted With A Baseball Bat By The Police!! B by eliyke(m): 10:12pm On May 18, 2023 |
NLPoliceWoman:colleagues ko, colleagues ni,you don run switch to ur other acct abi? 3 Likes |
Politics / Re: Bello Matawalle Under Investigation For N70bn Fraud - EFCC by eliyke(m): 3:12pm On May 18, 2023 |
Imagine ooo,from am unproductive state 17 Likes 2 Shares |
Crime / Re: Court Remands Father For Allegedly Raping His 16-Year-Old Daughter In Ondo by eliyke(m): 9:24am On May 17, 2023 |
Hw dis people dey even dey do dis kind thing sef?nw devil go collect blame 40 Likes |
Celebrities / Re: Another Nollywood Actor Chikezie Uwazie Dies In The Us(photos) by eliyke(m): 10:17am On May 15, 2023 |
Na Dere season b dis,it happens almost every year |
Politics / Re: Alex Otti Declares 7-Day Fasting, Prayer Ahead Of May 29 Inauguration In Abia by eliyke(m): 9:41am On May 15, 2023 |
Oga go Dere nd wrk,abi u talk say fasting go dey during campaign,no add ulcer join abia people problem 42 Likes 1 Share |
Politics / Re: Ken Nnamani's Wife, Jane Dies After Surgery by eliyke(m): 2:57am On May 09, 2023 |
Which entire amaechi dey mourn?e sure me die say no village or state go mourn any Nigeria politician if anything happen to Dem or there family,verrrry wicked people,those amaechi village people sef fit share OKPA sef to celebrate am 18 Likes 3 Shares
|
Celebrities / Re: How God Saved Me During Childbirth - Judy Austin (Yul Edochie 2nd Wife) by eliyke(m): 8:16pm On May 08, 2023 |
Uniquekriss:No mind d guy na oversabi dey always dey worry am |
Politics / Re: Moment APC NWC Nominated Akpabio For Senate President, Tajudeen For Speaker by eliyke(m): 7:13pm On May 08, 2023 |
Hope Dem no go later deny am? 9 Likes 1 Share |
Business / Re: Ghanaian Vendors Disrupt Nigerian Wig Seller's Trade Fair Over Cheap Prices by eliyke(m): 12:05pm On May 04, 2023 |
helinues:u only spent 2 months in buhari administration,bt u are one of his followers pushing him down our throat, meaning u are not even in Nigeria..but why are u dis wicked? 1 Like |
Education / Re: Curriculum In Schools Outdated, Overloaded, Lacks PresentDay Development: UNESCO by eliyke(m): 10:53am On May 03, 2023 |
D grasshopper nd rabbit wey we draw back then,we no use am do anything,we even buy live rabbit 4 our hungry teachers den 5 Likes
|
NYSC / Re: BREAKING.. 237 Vibrators Recovered From Girls In KWARA NYSC Camp This Morning. by eliyke(m): 7:46am On May 03, 2023 |
:o237? 1 Like |
Foreign Affairs / Re: SA Urged Not To Body-shame This "Dedicated" Obese Police Recruit (PICS) by eliyke(m): 7:51pm On May 02, 2023 |
Dis one leave politics wey fit am say na police b him calling,c belle lyk corruption 14 Likes 1 Share
|
Politics / Re: Big War On Fake Products In Nigeria by eliyke(m): 7:07am On May 02, 2023 |
helinues:oga calm down let's jst hope dis new administration wrks |
Politics / Re: Big War On Fake Products In Nigeria by eliyke(m): 6:56am On May 02, 2023 |
Una don start to dey over hype dis una new president again, buhari (Mr integrity)no teach una lesson
|
Politics / Re: Bus Evacuating Nigerian Students From Sudan Catches Fire by eliyke(m): 6:51am On May 02, 2023 |
Everyday with different story Abt dis Sudan,na d whole Nigeria dey dere?2morro again another story go pop up, bloggers don c wrk 1 Like
|
Politics / Re: Egypt Finally Opens Borders To Nigerians After Buhari’s Intervention by eliyke(m): 8:53pm On May 01, 2023 |
Blackdeewhy:d one wey una block border 4 cotonu here no b una suffer am,na person wey chop bellefull dey sanction oooo
|
Family / Re: My Father Has 33 Children And 120 Grandchildren - Northerners boast (pictures) by eliyke(m): 7:38am On May 01, 2023 |
So far as dey are educated 1 Like
|
Sports / Re: Odewale Adesoye (Green Man) Won Medal At Abuja International Marathon Race (Pic) by eliyke(m): 8:56pm On Apr 29, 2023 |
Hope e get value,bcus sapa fit come anytime 22 Likes 1 Share
|
Crime / Re: Pastor Omotayo Valentine Akingbesote Accused Of Killing Loveth In Ondo by eliyke(m): 8:55pm On Apr 29, 2023 |
Crime / Re: Busload Of Narcotics Conveyed By Security Agents Intercepted Near Seme Border by eliyke(m): 8:37pm On Apr 22, 2023 |
Drugs with convoy..drugs wey get level 246 Likes 16 Shares
|
Politics / Re: The Diezani Affairs - The Biggest Fraud In Nigeria's History by eliyke(m): 8:53am On Apr 22, 2023 |
Bt Nigeria no owe debt like buhari regime nw 4 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 28 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |