EllaV's Posts
Nairaland Forum › EllaV's Profile › EllaV's Posts
django1:na that Nigeria bond we dey break out so...make una chop una yam n garri while we become Arab money..ungrateful northerners and yoruba's,jona chop e oil money,una wan kill am ,make thunder fire una,for people wey dey produce d oil mtcheww abacha steal 370 million dollars n more nobody kill am,dont worry biafra is coming |
U see why biafra need to get head?people wey they produce the whole resources wey,Nigeria they survive on no feed chop na aboki men n o yes members go dey flex am...obj,tinibu etc chop nobody talk but jona chop everybody dey shout,no be them get oil,for once e no go eat from am? may God help us |
PDP AMEACHI IN THE MAKING...I RESPECT U SIR |
superstar1:then u people should stop disturbing those hardworking citizen,they work hard for every penny dey have n have and as a citizen of this nation have all the freedom entilted to then...they are as tired as u feel u are,its a mutual feeling...allow them be or allow them go.. |
superstar1:if u don't like some1 is it not to avoid d person or let them be... with all d hatred from the Yoruba's n d north,they r still progressing...just like Joseph n his brother's am not surprised...no amount of hate will pinish them...if u don't like them,its easy let them go n build their own state... |
u guys should should enjoy it while it last...this is ur time...our time will come...we don't mind waiting...we are d isrealite of dis nation,which u people cannot survive without |
then u people should leave the igbo's to go...give them their biafra...is not by force na...they are not begging to be together ...let them go peacefully,in 3 years they accoumplish wat Nigeria cannot accomplish in 50 yrs time...that y we can't do without them ...they r d isrealite of this nation. . |
suwailad: [size=18pt]GUYS VOTE GEJ OUT 2015! THIS MAN IS DESTROYING THE NATION! [/size]u don't know Wat u are saying YEh must stay |
:DNa u come better nau?otoki |
seriously dis saga should not come close to uniport oooo ![]() |
with all d hatred from the Yoruba's n d north,they r still progressing...just like Joseph n his brother's am not surprised...no amount of hate will pinish them...if u don't like them,its easy let them go n build their own state...