NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:26pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon:
 Abeg...who turn seun305 to dis one,....and babatwa no dey. ARnd oooo....shey u fit help me tie am? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:23pm On Sep 18, 2015 |
Blessedgurl: I get credit. But I just want this place to be lively. Cos ur real G peesika (physika) don repent from selling weed. Even e customers sef. Lol, no worry, em go soon com bak....peesika na stupid boy, since I don. Make. Am my MD of jungle weeds hin don dey. Dream big. Ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:51pm On Sep 18, 2015 |
Lol, disguy jst dey mke. Me laff like henry |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:50pm On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:50pm On Sep 18, 2015 |
Blessedgurl: E go good if we start recharge card game. All the pin number except the last digit. Any network is allowed. Atleast 1h own nor bad U no get credit  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:49pm On Sep 18, 2015 |
dossylvanus: Howdy my goons? Just got back from another journey to the land of BAN. See you guys on page 2000. Kikikiki....shey n anti spam bot ban u. Abi na animal. controle comot u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:47pm On Sep 18, 2015 |
Lol, see dat boy up there wantto score. Goal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:42pm On Sep 18, 2015 |
|
Fashion › Re: . by elmisti(m): 7:39pm On Sep 18, 2015 |
So ur here, using KWasu boys as. Sample bah, I will tell paul for you! |
Education › Re: An Open Petition Against Kwasu Illegal Avarice by elmisti(m): 7:35pm On Sep 18, 2015 |
largehead: if this doesn't enter front-page, den I would say the politics being played here on Nairaland is way too much.. tnx... cc. Lalasticlala, Seun, come here o Seconded |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:48pm On Sep 18, 2015 |
kam4r: Howfar eleniyan . We dey run am low key....shey dem don register u hi?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:44pm On Sep 18, 2015 |
Olami90: Abi now baba buh my load no go ever reach dis one. Na jst a bag jare U don get am...just one back pack.........I no fit dey carry load up nd down....plus I hear say boys dey stel for camp sef....na to implement shariah law ooo...or jungle justice |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:40pm On Sep 18, 2015 |
kam4r: Afternoon to all The Ogbonge People in This building ...
I hail  U ar sighted |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:39pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior: Yemoja....na fine gel fa,
Toorh... I dash you sango...lol Sango is a cool dude....olukosao my personal person........... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:09pm On Sep 18, 2015 |
whodohgeepee: stop observing as frm today! Contribute! Elmisti take over abeg! I don tyr for all dis dem observers sef, IDP camp don full, make dan one manage for left boys quarters small abeg... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:07pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior: El-misiry....Lol 
Make e try am first See as u remix my moniker so.......make yemoja visit u.... |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by elmisti(m): 11:02am On Sep 18, 2015 |
chimajii: Yeah dey but not for Tennis I guess. Jst football..and there are specific markets that can and cannot be cashed out in the said football. Bet9ja has I think..dnt knw of bonanza win Ehn ehn....will see to that |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by elmisti(m): 10:50am On Sep 18, 2015 |
Chimajii, I see on 9j bookie dey dvertise cash out...beg u fit verify? Bonanzwin.com.....I v an acnt wit dem buh not funded...if u know ny1dat uses it well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:47am On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:18am On Sep 18, 2015 |
ademasta: Cos u are his favourite D nigga just dey show me love anyhw......too much love for my liking |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:15am On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior: What if I don't agree with the rules.....
**tie spoon to wire to bulb****  Malam, na indian film you think say we dey act here bah, if person like donpsymon or dossylavnus urinate for life wire or even high. Tension, nothing go shele ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:11am On Sep 18, 2015 |
mobi18: lol... lets have a private conference in the inner chamber ... strictly out of public eye... Great idea my vice, let's go discuss matters of state importance............ Anoda Goal for. U my vice |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:18am On Sep 18, 2015 |
mistabiola:
 See as u. Waka entr my wahala.....u thnk say na donssylvanus u dey fflw drag bah?....me go take u add soap |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:07am On Sep 18, 2015 |
mistabiola: *rush back to my hood go cawwi Cutlass* * your head will be cool 4 sacrifice* * may the gods accept my bills*  #puts on. Odieshi# Pings d devil, skyping sango....... ******sending email to zues*******The gods just sent approval letter. For ur. Parts |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:59am On Sep 18, 2015 |
kam4r: Lmaooooo Lol, u get d concept now bro? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:58am On Sep 18, 2015 |
mistabiola: *uppercut*  *Dodge, #drags macheteon. D floor# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:56am On Sep 18, 2015 |
mistabiola: *life is a bitch*
*Sojos don't give up*  Ur kukusa head |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:55am On Sep 18, 2015 |
mistabiola: *no estate today*  #going. To the shrine# will surely report you to Esu nd brother. Sango |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:54am On Sep 18, 2015 |
mistabiola:
 Any day u see me, no wait oooo, just. Run like thief wey see efcc |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:53am On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:52am On Sep 18, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:51am On Sep 18, 2015 |
Lol, very very |