₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,104 members, 8,515,496 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 03:14 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:51am On Sep 19, 2015
Faithluv5:
E no easy o,if u wan marry any of d babes den just know say u go spend money during d trad. because demand go deh everywhere
Ontop wetin na, dat is d main reason i steered cleared of igbo babes...I think say middle belt go free hand small...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:49am On Sep 19, 2015
hilsocial:
not when rtd generals plan ur coup. If u look clearly u see th hand of Esau and hear the voices of two Rtd generals.
Hahaha, I nova get tym to read d story full sef, politics for dis sideof the world ehn...dem dey run country like say na one nsyc. Cmp dem dey control
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:46am On Sep 19, 2015
Faithluv5:
Wow really Doublelady,am esan from emuhi. Nice knowing am not alone cheesy
Edo babes...I lovvit!....abeg. since. Una b natives...how marriage for una sidehuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:40am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Plot 2
U sabi pass dis one. Na....all dis place na express road na...uno fit build anytn here
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:39am On Sep 19, 2015
hilsocial:
no de shout names anyhow whispers : DSS fit de here now.
Kikikiki....I just notice say the guy no dey tweet again ni, I no know say dem don corner. Am....buh he go escape jare..d guy na clark kent..always finding. Ways out of troubles
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:37am On Sep 19, 2015
haywire1:
Elmisti oya show, I wan piss
#
U dey fear snakeshuh....hands. Him eva bottle...urinate inside
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:36am On Sep 19, 2015
haywire1:
Lol na crime to declare fake asset ooo
#
Kikiki, I resemble. Saraki for ya eyes
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:33am On Sep 19, 2015
haywire1:
Which website u dey look? Talk true grin grin

#
Kikiki...u can not see wat am seeing....my. E-boo is around
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:32am On Sep 19, 2015
haywire1:
Blessedgurl and Dolafunmi make una put pishure ooo
That's d new policy

#
Chai, so na so u wan dey check evrybdy. Asset bi...dolafunmi durling..don't declare your asset oo...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:31am On Sep 19, 2015
Am just smiling @ d sight of one moniker
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:06am On Sep 19, 2015
seun305:
Sheck it nw
I dey fear guys wey get dimple....oya talk truth..wetin u suckhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:54am On Sep 19, 2015
seun305:
Abeg hlp check my profile...i no dey understand d tin. My pinshure no gree surface
no worry, i no go tell anybody say you be wizard
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:53am On Sep 19, 2015
naughtylagosguy:
Alright. No wahala. You don settle the hostel ish?
settle kini, bro me no get plans to pay shi shi.....d matter don enter newspaper sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:51am On Sep 19, 2015
haywire1:
Who sell u weed? grin grin grin

#
nothing wey person eye no go see for mid nyt.......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:49am On Sep 19, 2015
haywire1:
Y u dey swear for me nah, I no swear for u oo grin grin

Abi ur village girls no good? grin

#
i no swear for you na, abi u dey swear for me ni cheesy


shey ur village gals no set nihuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:47am On Sep 19, 2015
naughtylagosguy:
Nobody fit take dolafunmi from you. I never hear anything from MALETE o
i no com wan understand the school again sef, abeg if u don her anybody collect statement or certificate make u halla me. i go enta dat side early october or mid sha....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:44am On Sep 19, 2015
haywire1:
Lol, make I help u complete am "..... praying and fasting in d village" na only village dat one dey grin grin grin

#
i wish you, what you wish me bro...... angry
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:42am On Sep 19, 2015
mistabiola:
*******Click on gugu********
*******you will see only one Mistabiola*******
*******Ladokites always ontop of their games******
tongue tongue
see what you turn ya self into, u dey talk now i no understand you, oya use smileys talk am, be like say i prefer u dat way
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:39am On Sep 19, 2015
haywire1:
Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin, Washere, u make me remember d day I met a girl for cinema, I dey try ask if she came wit her guy, na so d girl tell me straight say guy kee, she asked if I don see d movie "friends with benefits" o'boy no sleeping on bicycle oo grin grin grin

#
choi, am telling you they are very unpredictable, *and to think say my future wife dey one place dey chill now sef*




#kneels down, o lord, i pray that my future wife should be spending this friday night in the house of the lord, praying and fasting
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:35am On Sep 19, 2015
haywire1:
Upload ur pic fast

#
no try see chimajii ooooo, the guy wey dey make me reason homo tinz......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:33am On Sep 19, 2015
haywire1:
Hw many wraps of weed still remaining? Make I knw hw long we go use smoke am

#
no worries, there is enough to light till 2004,
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:31am On Sep 19, 2015
haywire1:
D guy don smoke elmisti flavoured weed grin grin grin

#
ROTFL..........if lautech boys start to dey para now, em go think say na me send am oooo, and my hand is cleannn ooooooo.........*only my left hand clean sha* cuz i definitly handed him the weed with my right hand
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:27am On Sep 19, 2015
haywire1:
All d above acts turn out to be bloody cos dey killed and suck ther girl's blood grin grin Or r u a learner cos no sleeping on a bicycle grin

#
na boy, in the matter of the heart u ar a learner.........who tell you say babes like romeo and juliet or titanic.......when you see her reply, u go shock grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:24am On Sep 19, 2015
mobi18:
all ye guys,una no dey sleep? abeg sleep don dey worry me... elmisti,haywire,abeg mk una buy land for me for 2000..i wan go sleep..mrning y'all
just what i was thinking, we should build your chamber there to protect human rights, many have been violated here, and dey will be happy to have you at d helm of law and order
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:19am On Sep 19, 2015
naughtylagosguy:
E be like say the alomo go make sense.
*pops bottle* #hands him the bottle wit no cup# bro, good to have you back, our ministry av grown ooo, plus that boy called hustle have taken away my dolafunmi, i am still hunting for hustle sha so i can deak with him....



2__hwva how malete go na...or sorry malete... shey anything new show?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:14am On Sep 19, 2015
mobi18:
lol,dis guy don turn vampire
for you baby, i will act twilight, teen wolf and even blade.........is it me or that boy have canceled the appointment....em no born am.....oya come lets discuss matters of state importance wink wink.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:10am On Sep 19, 2015
Aare2050:
good morning fellow PCM
Allsmyles my e-all in all
mistabiola we trouble maker
elmisti imule mi to ta lenu, you too gbaski
physika, my ex coach
naughtylagosguy my fast rising ajala
JibrilJunior the newest occupant of the most prestigious mansion in town.
and other ghost member of the family






time to sleep.
eni to ba ni ko ma ji ni a ni ri ni aro ola.......#person wey say make u no wake na hin we no go see tomorow
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:08am On Sep 19, 2015
mobi18:
lets go somewhere private..u re my plan c,i no want make plan a know sayi dey comot with plan c
sips bloood wit sweetner...........
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:06am On Sep 19, 2015
JibrilJunior:
But Aare, her face no dey her profile na
#just saying
aare2050, is it me or he wants to see iyalode allsmyles pishure..........guy people wey try am b4 u, na only history book fit tell you wetin do dem last ooooo, example na donxab.....u fit ask am the story sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:04am On Sep 19, 2015
naughtylagosguy:
Make I order four bottles of Orijin and two plates of pepper soup make we gist about everything I've missed.
orijin kehuh? wen person dey sell baba oku hia, or make i open this vintage alomo (1985 )
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:02am On Sep 19, 2015
Physika:
Oniranu sombori cheesy cheesy

Sheyb u sabi form arnord eleyin tiger grin

U don see ur match nw, u start to cry fr help.. Hian

Btw, i hope u are bak from village? wink cheesy
bro, i tell you no be small thing, nha village i still dey chill small, but flight wey carry me come na two way, so i dy wait return ticket #on a coded level#......i don dey fear to talk office matter here sef cuz all dis pple wey dey wait make i com beg for lux shirt, devil no go greeeeee
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:58pm On Sep 18, 2015
sholiyz:
Elmisti wen u collect driver job, I no get this msg oo
kikikiki, that guy na my partner ooooo, na hin absence make i employ peesika (physika) and olami90.......na one important member of my ministry, he even booked 50% of my weed holdings if i am ever gonna sell......na alaye ooo......u no see say that peesika boy present for work today ni....he no say he fit return to that hin self contain if he no presemt

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 185 pages)