₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,243 members, 8,516,281 topics. Date: Tuesday, 10 November 2026 at 12:48 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:02am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
E dey better dat way. Atleast my C of O go dey mah hand and name. And I go fit sell anytime I like.
Nice1....its cool to be Ms. Independent
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:00am On Sep 19, 2015
Hilsocial....I know say ur eye no go gree comot. for hia........ojukokoro is worrying u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58am On Sep 19, 2015
Neduzze5:
I see you for my dream grin
U do mistake, ur dream is pirated.....u don't see ELMISTI in a dream,I am only available in nightmare mode
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:56am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Elmisti if hear. Na the same thing wey PMB tell Amaechi until e clear for im eye.
Elmisti if hear. Na the same thing wey PMB tell Amaechi until e clear for im eye.
LMAO! So u want takeur own hand do am y slf
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:53am On Sep 19, 2015
blym:
wetin b boom? Wata i do u? U block mai estate ni sha
B like say u. Dey dream walk...estate ko, qurters ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:51am On Sep 19, 2015
Olami90:
We av jst 5 pages.....#not feasible


Guys let's do dis nowwwww..

If not na morining ur eyes go dey close or serve fit jam mak ur post no enter..
Kikikiki....see as I dey look una like vigilante wey community owe salary
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:50am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Welcome oh. Ur red ink finish ni. Elmisti give am canadian weed.
#done#........buh baby gal..go and sleep na...u can be draging lands na..and @ last most of d lands sef, na babes dem dey buy am for
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:48am On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Na Elmisti ooh!
*looks @ him wit up eyes*..........wetin utalk say do Uhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:47am On Sep 19, 2015
harryson77:
like play like play.........I for shout goal but y Lionel Messi go dey celebrate wen he score against gombe utd.
No worry, el classico is around d corner
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:45am On Sep 19, 2015
Olami90:
Paddy mi, honestly I like d tym/hour wey dis page set walai.....
E dey sweet my belle cheesy
Kikikiki....dem all. Still fit make am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:41am On Sep 19, 2015
harryson77:
....y u dey use style pursue me......u wan build estate abi
Kikikikiki....no be dis kind tym person fit. build....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:39am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
I nor say anything oh. But I was just ghost reading as usual until I saw Ademasta, bharkah $ mistabiola fighting over her. #nosnitching
Kikikiki.....d. Babe jazz na. Correct na....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:36am On Sep 19, 2015
harryson77:
sorry,the grammar too strong for u?
So basically, u sef no gree sleep cuz of 2000.....d tin no go reach till early morning fa
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:34am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
I say 'even your boo get im boo'
Harryson77 say na lie. As a good student I decide to explain. Abi I nor do well.
Good one, but dat babe wey u count like 3 boos for, shey she dey take boos till farmland nihuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:33am On Sep 19, 2015
harryson77:
here is one from the gr8 Pete edochie AKA okonkwo.....anytin women is hard
*falls from my bed*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:32am On Sep 19, 2015
Olami90:
U dey mind hilsocialhuh
#mind game.
I am sure we go buy dis page bfor all of dem wake in d morning
Na OYO dem dey
Kikikiki.....#conspircy tinz
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:30am On Sep 19, 2015
I like as d tin dey small........I go soon go bring my surrogate enter thred
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:29am On Sep 19, 2015
harryson77:
politics is harder than physics......seriously?
That is. Direct quote of albert einstein
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:29am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Who told you fa. Laffs in taiwan. Elmisti gat a boo even wit dolafumni. Harinholar dat wan sef the e-boos too plenty. Hilsocial dey dere too.
Wetin I type sef *runs outta thread with usain bolt's legs*
Na u wey talk am go explain am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:20am On Sep 19, 2015
harryson77:
corner? r u reekad banks
Na., I am reekad clubs
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:19am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Thanks dear. You look dapper in those clothes.
Kiki...u mean. Say he look like charge and bail lawyer ba?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:17am On Sep 19, 2015
Booom
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:16am On Sep 19, 2015
Just for d purpose of it
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:15am On Sep 19, 2015
Lol
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:14am On Sep 19, 2015
harryson77:
traitor
*arranges rope*......I will. Be in dat corner if u need him hanged
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:12am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Thanks dear.

P.S: You aint looking bad yourself.
*smiles*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:11am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Hhahaha. Good9t.
Ciao
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:08am On Sep 19, 2015
Blessedgurl...see ya dimple too, *nice smile*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:07am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Chai. All my posts loss. I don de post bt e no de enter.
Kikiki....I dey look d kind. Detention wey. Spambot go sama u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:04am On Sep 19, 2015
hilsocial:
Plot 28
U sha wan make sure say na ur road we pass. Enta 2000 abi...
Health › Re: Ladies Only! 5 Reasons Why Your Vagina Itches by elmisti(m): 1:59am On Sep 19, 2015
mistabiola:
Nice one OP lipsrsealed lipsrsealed
Wetin u. Find reach hia....@ op..make I go tell my babe wetin u talk
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:55am On Sep 19, 2015
hilsocial:
wetin i tell u no de any story bt as passive political analyst i just gave u a summary.
Kikiki, I don read user manual wey dem take box u com dis thread...and users ar. Advised to hndle things u say wit care........I go find sources tomorrow for full story...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 185 pages)