NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:48am On Sep 19, 2015 |
Olami90: Ah no enta am baba...na just bitter truth. He is my paddy, buh I want him to change frm dreaming to action...(Puttin finz into reality)...
Mak he no dey mak mouth too much  Kikwakikwa....u r a good friend |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:45am On Sep 19, 2015 |
Olami90: #Using internet banking# po po po po po po #Enters Gazi......#pops out his acct details....(Baba, internet sef recognise u wella )
#1000000......One Million naira. #debited straight up. #Phone beeps-alert
Pls mak sure dem no tamper wit her o. One milla to watch babe...abeg make I join d body guard team......u know say pple fear drug. Barons pass imams sef....so my. Own pyment suppose increse |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:38am On Sep 19, 2015 |
Olami90: Looooolz....e still com dey use agbarigo (tipper) do yanga altogeda as official/personal motor LMAO....shey. Na ademasta u enter like dis |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:36am On Sep 19, 2015 |
dossylvanus: Ah tell you, very shocking news man. Was very surprised when I woke up and saw that a landmark page has been passed. No sleeping ontop buyceecle |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:33am On Sep 19, 2015 |
debeejay: Jedijedi go teach am lesson
How u dey my guy Kikiki.......Boss man, I dey kampe oo...how ya day |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:31am On Sep 19, 2015 |
Harinholar: ........I actually woke up with a smile on ma face....Good morning nd hw was ur nite... *smiles*........d night was good......tell ya hubby to stop buying plots on main road na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:28am On Sep 19, 2015 |
dolafunmi: lol... Yea, lemme go buy u pudha sef...dnt wnt ll dis un serious boys looking up ya assets |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:26am On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Lol real men don buy land for plot 2k for their wives and wanna be gfs o U carry story come give us here Kikikikikiki.......no mind am...person wey hin belle no sweet wey dey chop sugar |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:24am On Sep 19, 2015 |
Missed taarget |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:23am On Sep 19, 2015 |
Dolafunmi owns this one |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:22am On Sep 19, 2015 |
Nd dis plot for mobi18 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:22am On Sep 19, 2015 |
idirect: Naughtylagosguy Elmisti So you guys are from Kwasu? The statement of result will be up for grab as soon as the call-up letter is ready and the hostel issueissssh won't be a problem in getting it.
Good morning Ehn ehn.....make I. Dey arrange to travel b dat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:10am On Sep 19, 2015 |
ademasta: Na u be d babatawa oh sorry, babalawo wey dey do d jazz for her? Woju oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:03am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl: #BOB
#TeamOgun So finally, me nd u go enter ogun |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:46am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: Okay na... Allocate me one plot of land abeg.
I wan plant weed for there
Cannabis sativum Tah! Badbizness...if u. Start planting...who will I be selling to?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:39am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: Go and do it now jare.
You know everyone will like to see what went down in page 2k. We can't afford to show them a miserable page Kikiki....oya make I. Go do just allocation...I no fit build anytn dis tym...my engineers no dey around |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:33am On Sep 19, 2015 |
Kikiki.....I will avto go to bed. Now, so so happy that barkarh didn't even. Smell 2k plots....nonsense. Boy, I will do allocation of my properties later nd. Put structures depending on my mood 2mrw.....blessedgurl..oya go and sleep...me am goin to bed alrdy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:25am On Sep 19, 2015 |
Peeeesik |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:24am On Sep 19, 2015*. Modified: 4:09am On Sep 19, 2015 |
And to my imule.....aare2050....this space is for our traditional activities
#the official. Shrine that will guide the activities of this millennium
Co priest.......babatawa
Esu, yemoja, sango, obatala, orunmila, ar present hia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:23am On Sep 19, 2015*. Modified: 3:55am On Sep 19, 2015 |
And this one goes to my. Brother from the same alma mata..........................
Naughtylagosguy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:23am On Sep 19, 2015*. Modified: 3:50am On Sep 19, 2015 |
This space goes to ma niggas from d same hood....
The oneand only silverback gorilla.....Dossylvanus.....
Nd that unilorin badth boy orlahtohbadt............ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:23am On Sep 19, 2015*. Modified: 3:44am On Sep 19, 2015 |
Second plot. Goes to my colleagues in hustle
Chimajii the doctor.....we shall remain vegetarians...eating green
Peeesika (physika).....binger alerts...no deposit..just payouts! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:22am On Sep 19, 2015*. Modified: 3:42am On Sep 19, 2015 |
First plot as always goes to my dear E_Boo dolafunmi......
I look forward for your hustle to be blessed and mine too..........come bak home aya mi............ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:21am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl: The hustle is real bro Kikikiki...what if I say I don't know. What u talking about  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:20am On Sep 19, 2015 |
blym: but Wenger and Mourinho's case differs, two top teams with diff approaches to d round leather game, Mourinho's chelsea dtey suffer wenger since tym immemorial, if nt for community shield, we 4 no get mouth to tawk. . Manu vs Arsenal na diff. Game entirely Still d same level.....arsenal can fit turn. Off wen u least expect |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:18am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: He he he... Na you know werrin you dey talk ooh Sure, I know wetin I dey yarn.....buh d guy still dey hold record wey. All this our new breed of thieves wan break. By force |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:16am On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:14am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: Year 1998 in History
General Sani Abacha was said to have died of Heart attack.
But the story wey boys hear be say one Saudi Arabian woman feed am apple, abi no be so? Kikikiki...after the south kill m bah  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:13am On Sep 19, 2015 |
blym: if to say dem dhey count ball wey hit bar ni, d guy go don take Highest goal score, i hope Giroud go siddown, d guy dull no b small. . Am api we meet dem at d tym wey dem no get form. . Sanchez vs ivanovic. . Hahahahaha Lol, even if dem no get. Form..a wounded lion should still be feared...wen man u no get form during moyes tym...u rmbr. Say arsenal no see am beat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl: How you take know. I built an IDP in that year and I was given a national honour "Ms Independent. Cool...lemme pick my walking stick before I fall for you |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:05am On Sep 19, 2015 |
blym: thank God, how preparation for camp? Modified# wetin dtey wake u up? I sabi score die, dedicated to all Arsenal fans in da house, Mourinho in soup come 12:45pm Lol, make baba sha no Bleep up....and I hope d boys are not wasteful...plus make dem increase post size small...sanchez ball wey dey hit bar don too much |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03am On Sep 19, 2015 |
Blessed gurl, seems U gonna be d only female in 2k |