₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,104 members, 8,515,497 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 03:31 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:54pm On Sep 18, 2015
naughtylagosguy:
Just came back from Malaysia. My flight just landed. Elmisti is here with my sef. He's the one who came to pick me at the airport.
BOSS MAN!>>>>>no mind aare2050 jare, he himslf just enta from syria ni.....make we enter jungle hotel abeg, we av a lot to talk about
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:51pm On Sep 18, 2015
haywire1:
U put wig for head u dey call am hair, check my profile for natural hair grin

#
LMAO!!! i just dey imagine how you dey beg the barber wen hin dey comot shape.........any small mistake bro d guy go leak ur secret ooo.......u fine sha, buh na old age make me gree for u oo cuz if ya eyes av seen tinz i av seen......u go don dey use cocacola bottle as glasses
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:49pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
I just dey understand elmisti.....

If person vex for yu...na D person dem suppose beat

You be PH boi? grin grin
bro, dont paint the wrong picture,,,,,,,,,,,,,,i am playful buh wen i talk, there is always truth to the best of my knowledge in everything i say.........
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:44pm On Sep 18, 2015
mobi18:
kudos to u .. wa gbayi
ya head is there vicey wink .......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:42pm On Sep 18, 2015
Harinholar:
....hummm.....No probs....by gone is by gone
hahahahahaha............harinholar peperenpe.......*playy with her cheeks* oya fumi ni smiling grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:34pm On Sep 18, 2015
mobi18:
lol..d hair,ao do u keep and manage dat? kai..
hahaha, normal hair treatment na, dont worry, that bald haywire1 dnt knw what it feels like..........buh i change d looks sha, dat one was just six month old.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:33pm On Sep 18, 2015
Harinholar:
......trying 2 catch some slip, bt I tink I nid 2 reply diz.....My troubleesome attitude?? Like wot does dat suppose 2 mean.....?? Quick intervention on who and who's matter bikohuh And on what issue?...and wot abt xcozeehuh I would rather say if na joke just stop it deir...and I mean it......joking ere nd we trying 2 catch our fun doesn't mean we can talk anyhow....
grin grin grin grin thank God say no be only me dey frustrate, oya go sleep now as u sef don light up the thread....grin grin grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:30pm On Sep 18, 2015
mobi18:
oya,im wairing...
u can be sure of one thing........i know what it feels like to be in a salon.....not every guy knows that grin,,,,,,,oya check now
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:13pm On Sep 18, 2015
mobi18:
lol,,jes a selfie will do,,u dnt need to drag wid any1 joor,u na confirm... oya tell me d reason* whisper in my ear* if its good,i will chnge it bck jes for u
Just. Av dis tin for vintage stuffs, smtn far fetched...simple nd yet. Complex.....oya lemme show u something.......
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:09pm On Sep 18, 2015
mobi18:
elmisti abeg as i go take change my name to my full name bck..abi i no fit change my moniker ,plus abeg mk una helep me check my pro pic,i change am,i no con c NYthing dere again
So u want niggas to enter studio bah, buh no be dat kind haywire1 I go dey fflow drag na.....nd u look cute in d new pix...buh I prfr d old one...for personal reasons
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:06pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
Lol..no vex oko iyawo

Na auto correct dey fall hand

B.Eng (Hons) Civil Engineering
*change sitting. position*....u r hired....I don dey find person wey go help me. Build. My next hotel tey tey...u can. Come live in my suite if left mansion is not comfy enough...and u can stay as long as u want....bills on d awse
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:01pm On Sep 18, 2015
hilsocial:
Gazaliah has b4 . He is a fine dude .




Not implying anything.
Eeeeevvvvviiillllll, see ya mouth, mobi18, dat gal in d pix is black and white na...which means vintage....and u sef put ya pix for black nd white...as a lawyer u should know it is allowed na...plus we discussed all dis yestdai...y ar u avn secnd thoughts
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:58pm On Sep 18, 2015
Harinholar:
....Hummm....its part of the fun anywaz its kips d thread shining..
Yeepa! See me see gobe....so. Na me u wan enta cuz I get small argument. Ba?....u wey be say na very priest for this planet we invite. To deliver u from that your troublesome attitude....aare2050, hywire1,physika...come and see wonders....I know ur match, u wey be say if no be. Quick intervention, u lmost plank chimajii for head,,,,,*nd. Dat oda day u tear. Xcozee clothe....no be ya. Fault...nperson ym dey put person hand inside egg
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:53pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
Ori mi wu O ..... grin grin grin

Toorh lemme show my respects

The super mods,
The mods,
The guest observers,
Owners of this thread,
Landlords, Tenants, and agents,
Aare, Haywire1, mobile,
Arinola,ELMISTI. Not Elmisi, seun,
Donsymon,sholyz, mistabiola,
All others too important to mention,
My lords spiritual and temporal
Members of the press

Permit me to start by thanking aare for granting me space in this thread, I acknowledge all seniors, mates, and juniors,

I promise to maintain peace and harmony,

God help me

Engr. Jibril
BetterByFar
Lagos Stream 1
PCM 2015
Nigeria's Diplomat to Qatar
D next tym u ridicule my moniker like that, I go join you with syria pple......plus diplomacy.....werrin u studyhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:50pm On Sep 18, 2015
mistabiola:
cheesy cheesy lipsrsealed lipsrsealed
Aare2050, come and see what chimajii have done to mistabiola oo...d guy no fit talk again...make I go. gather boys..we go lynch chim 2dai......




+on a. Second thought+++++++++chimaji. Deserve a national award
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:48pm On Sep 18, 2015
Olami90:
Tete (gambling) yi nooni grin ohun nooni grin. Won fi se e ni?? cheesy
Kini yi nooni cheesy afi tete saaaaa grin
U nid cleansing grin
*falls from. Nepa pole*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:46pm On Sep 18, 2015
Aare2050:
kikikikikiki




he done correct himself.





he go be better tenant


when all this eleri jiofa they come, na him I go push go meet them.
eheheheheheheheheh
Kikiki, sha no put dat your gun. For wia he go. See am, dis one go blast dier. Head ni ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:42pm On Sep 18, 2015
sholiyz:
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again
*looks @ him wit rainbow eyes*.....I dey look mistabiola and chimajii as un dey waste se,un smiley since. Morning....if. Inspector spam bot catch una now and u miss. Plot 2000, u. Go talk say iya ile okan dey do U bah, dey copy chimajii ooo, u don 4get say. Na. Omo inna, he dsnt need properties here like u do, he prfr to rent for left till POP. Day
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Sep 18, 2015
haywire1:
Na soo bro, elmisti oya use smile pass him 3 wraps of chocolate flavoured weed grin grin grin. Put it on my bill

#
As all of una know. Sayme and devil dey work hand in. Hand ni and na muslim. Boy he be....I go need recommendation letter from. Chief imam Gazaliah before I giv am anytn, u. Knw d thief imam is no stranger to me and we had a Gentle mans agreement....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:34pm On Sep 18, 2015
Aare2050:
5 days?


where you they stay for thread?



who accommodate you?



see wetin elmisti course




you never pay for your rent you they claim say you no be otondo



to make mata worse you come call me 'pikin'


even if them no tell you, you no see my signature?

Allsmyles my powerful Iyalode come see wetin my eyes see o
*rushto look for his immigration papers*..........I no see wen d guy enter ooo....oya make he com mention d person wey bring am. In.....IDP camp don full since so no be. Wia he dey b dat.....see ya own life for ceremony....5 day old. Dey call u pikin....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:23pm On Sep 18, 2015
sholiyz:
Apologise make everything commot ground uself be extremist
If u be judge dem godon arrange u tey tey ooo. Make I apologize. Say wetin?....na only d guy get. Allah?....is Allah his property? Is he Allah publicist?....is he even sure m not a muslimhuh...who is he to tell me how to threat Allahhuh...is Allah complaininghuh Can he fight Allah battles for himhuh............guy, apology is not needed, he go just. Hold. Hin lane make I. Dey. Groove my own lane too.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:16pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
You called me dogmatic bigot. I have been taught not to fight, harrass or argue with strangers.

It is not just another Arabic word. It is a holy name with no direct English interpretation. Please respect it, and abusing a stranger will in no way boost your personality.

Peace.
No vex about d insult jare...na as the. Fire burn me I. Dey talk........buh bro go check translation well, Allah is d arabic word for God....no try put any unnecessary speciality to it....if. U think I abuse the name which I ddint cuz I just mentioned a song track of MJ....and if u think u know more than the chief imam of saudi whose eyes were opened and ers were working wen d song was released, I will leave u to debate on ur own.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:09pm On Sep 18, 2015
haywire1:
Religion extremist, read and understand him first angry angry . Religion has broken d world already so pls don't break our thread using religion. We r ONE here and no religion extremist can break us.

I hope u understand me.
Ma Salam, one luv

#
Bro I just don't know oooo, this things really hurt my nerves...I cnt imagine if all the prophets came. From 9ja, only devil knows what pple. Will. Do to you if u say ALLA before u put d H, em. Go don comot my tongue....nd d arabians. Ar dere enjoyn oil money and luxury of life, my. Brothers here. Ar. Still poor but zealous. In faith...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:59pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
You know you don't just drag that name into jokes and plays. You know what I mean. Just calling you to order.
Another dogmatic bigot!....Allah is just an arabic word for God....so if anytym any1 says God. on NL dey r saying Allah...for everytym u say oluwa, eledumare, u ar. Saying Allah and u dnt know it.....abeg. U no. Get point jare.....even MJ call. Allah and u no flre up for. Am,,,,Akon sef don. Take. Am sing....oh, u dey watch arabian sport tv,,,,,,or their football commentary?.....if dem score lemme tell u what dier commentators shout is. Aaaaaaaaaaaallllllllllllllllaaaaaaaahhhhhhhhhuuuuuuuuuuu. .........u dey here dey form like say u. know God....correct me if u av neva done zina in ur life. Or we close dis chapter...........#drags my indian budhist weed#
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:52pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
Ogade. Watch it pls. What rubbish?
And you arehuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:52pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
Ogade. Watch it pls. What rubbish?
And you arehuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:45pm On Sep 18, 2015
debeejay:
Hapi bday mobi18 wish u 93 years mre 2geda with ur age.......wa last b akube.....oya take nylon champagne
U don't talk to my vice like that, nd wch kind prayer b dat,u don see. Any beta. Person. Buy akube b4, and if. U add 93 join her age, shey she tell u say she dey beef metusella ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:43pm On Sep 18, 2015
seun305:
*sips baba oku*
"LAaughs in korean*.......abeg shey mama oku dey ur fridge?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:37pm On Sep 18, 2015
seun305:
Doc said its as a result of excess lipsrsealed
Ehya. Sorry bro, I think we should increase ur package, excess is just too. Small for U
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:37pm On Sep 18, 2015
DonPsymon:
If anybody moniker for nairaland land na coded bae... Make the person come na undecided


Mk I descend on am grin
Kikwakikwa.......I cross my leg dey wait
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:34pm On Sep 18, 2015
DonPsymon:
Somewhere in Nigeria: Coded bae is seriously asking why NYSC didn't provide option for pant and bra size since she's got big boobs and feels they may not have her size in camp undecided
#clears throat#.....*looks for my earpiece........I no wan hear anytn wen dat babe wey u. Dey refer to ansa u wit annoyance

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 185 pages)