NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:40pm On Sep 09, 2015 |
DonPsymon: Na when u find yoursef for borno stream 2, ya eye go open...
What's up? Which state u wan serve sef? Lol, ogun, katsina, a. Ibom |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:54pm On Sep 09, 2015 |
ibraheematics: If he is not 31 as at d date of graduation(see senate list) he will be mobilized. i.e Those that are 30 nd below as at d date of graduation will be mobilized Be like say u no undrstnd d problem.....d person spiritual age is not equals to his physical age....he is spiritually a decade older |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:52pm On Sep 09, 2015 |
donasere: Mrd007...Oya ooo....
Package ti set!!
Abeg make una look into Hin matter Dis is a 1st
Cc 2el Xcozee Gazaliah Haywire1 Physika
Elmisti na Togo weed Hin want with d only west afriican silverback gorilla dossylvanus. He's gonna stuff d silverback and put him in d attic Kikiki...be like say u and dossylvANUS get quanta before |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:49pm On Sep 09, 2015 |
Vizzim: Please help, a friend of mine just called me complaining dat he didn't receive d call-up no to his phone because of wrong number and he paid the 3k+ already. Please help dnt no ways of helping d guy Dem write am dere gidigba say make u mke sure say phone number correct, make d guy call the helpline numbers wey. Dey d sight |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:47pm On Sep 09, 2015 |
Physika: Off to evening service
Make I go liase with baba God for better posting.
Goodluck to you guys.
*steps out* Peesika peeesika....abeg wait iwan send u to baba God, help me deliver one messge giv am.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:46pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:44pm On Sep 09, 2015 |
Physika: Kikikikikiki
Na sao tome i for like go o  I go ask m if he get connect dia too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:43pm On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Hello peeps!
Again I ask, one of my people get error with date of birth. On his registration form it is showing 31 years, but the boy is in his 20s. How do we solve the problem?
Cc physika Omitooguns Elmisti haywire1 Gazaliah 2el Check d guy well, he might be old in the spirit |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:41pm On Sep 09, 2015 |
Physika: Okis bro.
Register fr me too o  No qualms....dat my person wey dey help pple runs am go sierralone don tell me sy hin go help u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:40pm On Sep 09, 2015 |
Everybody don dey pair up bah, DG is watching u all in HD ooooo, btw! I can't find dolafunmi oooo, this woman is really overdoing dis work tin....we av to renegotiate our relationship |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:37pm On Sep 09, 2015 |
donasere: Look green card wella u go see am!!...you can't have green card without call up number.
Check top middle to right!
Or call elmisti make Hin give u Russian weed Puff two wraps and you go see am!! **no use kanaku o!*  Ya head is dia my man, I be don dey finl foreign client tey tey....tell him, he is paying me in dollars ooo.....#carry all m stocks, including dossylvANUS, who knows d guy might be interested in. Buying. Gorilla |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:34pm On Sep 09, 2015 |
LifeIsGuhd: I don't
Think I
Should
Miss
1700 Hello omeoge arewa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:32pm On Sep 09, 2015 |
Physika: Kikikikikikikikiki
No p. U'll be posted to lindaikeji blog  LMAO! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:32pm On Sep 09, 2015 |
Physika: @Elmisti, u thru with reg?
@Gazaliah, av u reg?
@DonPsymon, bravo av u reg, over? Nha, slow and steady na hin I dey do....will go capture my biometrics 2mrw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:31pm On Sep 09, 2015 |
donasere: Who be diss ....
Elmisti see ur hand work ooo!! No vex, I still dey do verification process for m customers.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:29pm On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Greetings to all my goons....
Babatawa elmisti physika Omitooguns Armynu Gazaliah
Haywire1...... I have a special package for you guys.
Meet me at my pavillion by 3 AM tommorrow. Nha, I have some drug deals to close that tym..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:45pm On Sep 09, 2015 |
Gazaliah: Hian!!!Your boss Dossylnavus sef dey fear me. Ask him...Elmisti sef don bow for me(Master),so you better follow soothe So u see vintage stout bottle, u pick race...olami90...abeg I need spare eye balls |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:41pm On Sep 09, 2015 |
Ojemedad: ogbeni u harsh o Rara o...I just blunt ni...diaris a diff |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:24pm On Sep 09, 2015 |
Ojemedad: someone should answer me na Na. U buy us Mb ni....guy, na evrybdy dey pay, but dem tlk say d tin no compulsory....and once u register and ddnt pay, maka abeg...wetin u wan print....smtn u ddnt pay for? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:22pm On Sep 09, 2015 |
iamauxin: THOSE, See as u edit am like project.....watch ur bak ooo, na u start am oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:20pm On Sep 09, 2015 |
Gazaliah: #YINMU
****looks athom with left eye***
For your mind abi Na you and that animal boi go dey the same camp Tah! Wen no be zoo I wan serve |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:06pm On Sep 09, 2015 |
Gazaliah: I be Olami90 ur errend boi
Bekiaful ooooo Person no fit send u message gin bah.....u don register collect green card now...ur shoulder don starch abi....make I go deployment system, na yola u go serve |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:58am On Sep 09, 2015 |
Gazaliah: Dossylvanus is ready to be cooked nah  Abeg gather firewood.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:57am On Sep 09, 2015 |
Ojemedad: Thanks bro, its either they are trying to scam PCM or they don't know their job.
The worst thing is that I'm trying to enlighten them but still don't want to listen. Lol, some people ar like that, abeg send dem comot from the computer and do d tin urslf |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:45am On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Na who dem be?
Dem fit? I don dey salivate again........Gorilla dey hungry me chop ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:43am On Sep 09, 2015 |
horladmejy: bro this is a E-couple issue no put mouth o Lol.....am a E-counselor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:34am On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Oya send me a message on Whatsapp.
Since you no wan send your own.
Guy it should be to morrow as well. #done....comot ya number dia ooo, b4 my warriors nab u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:27am On Sep 09, 2015 |
Ojemedad: Hello house, urgent reply needed here. I am at a registration centre right now and they are asking me to pay 3000 compulsory in the bank to nysc even if I want my call up letter in my school.
My question is that is it mandatory I pay the 3k ? 3k is not compulsory, u can proceed without payment.....just tell d cafe attendant u will go get d call up in your school |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:25am On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:21am On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Elmisti how far guy?
Have you registered? Nope, planing to do it 2mrw....wbu? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:53am On Sep 09, 2015 |
icehood: something i notice, immediately i registered yesterday, my call up number was sent to me..... so i call my bro in nysc, he told me.... those that saw there call up number on phone are stream I automatically, those that didnt receive sms re stream II Kikiki....ur bro is my customer!............cc xcozee, hilsocial |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:12am On Sep 09, 2015 |
Good morrow everyone |