NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:29pm On Sep 08, 2015 |
#eating popcorn#
Boya n must make all of un do m 2dai.....kill d server ooooo.......d server I will use will be born again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:10pm On Sep 08, 2015 |
Mehn, d turari really worked.........all ghost must be deghosted |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:42pm On Sep 08, 2015 |
haywire1: Pele, try puff elmisti flavoured weed on d computer screen, d computer head go correct straight.
Thank me later
Elmisti, a customer is ready
# Kiki....I go turn multi millionaire 2dai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:44am On Sep 08, 2015 |
donasere: Fresh from china Tah, ghost wey dey hia strong pass Chinese turari, find me fulani own abeg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:42am On Sep 08, 2015 |
donasere: Lol!!!.....after I trash you twice you go sabi play pass computer I swear No be mouth dem dey take play am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:41am On Sep 08, 2015 |
majidyusuf: are you afraid of defeat? Kikiki....wen no be say n PES wey en dey score 15 goals......pple jst dey piss me off easily ni...some go ask u which one be pass, I wn chnge player, d camera no set, the ball too fast, my pass no reach.....and I no fit kill my self |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah: Yes,you can but when others are receiving call up number,you will be looking like mumu cos you no go see nada #best answer |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:47am On Sep 08, 2015 |
donasere: Chanfohmewvnaf gfjwevngohme. Fjeggwevg **incantations**
All ye ghosts begin de-ghost!! U must register! Find me turari too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:46am On Sep 08, 2015 |
donasere: Abi ooo!!!
You wey I go beat for fifa14.
Oya make we go set of 5 games I go beat u run....although I prefer playing lone sha..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:44am On Sep 08, 2015 |
clark0: Omo the portal is running slow maybe it is as a result of the much traffic  Its not suprising |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:29am On Sep 08, 2015 |
#plying FIFA 14
#Not registering till thursday |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:27am On Sep 08, 2015 |
Mehn, see as thread full like front page......I hearby de-ghost. All ghost readers! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:26am On Sep 08, 2015 |
donasere: Do sharp sharp oo! So portal go run smoothly.......aw foreign go get link wen local neva get!! Na so, make I start my own service now |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:06am On Sep 08, 2015 |
Gazaliah: Na lie....Its running good #drags out my 49mm#.....its not SMOOTH YET! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:03am On Sep 08, 2015 |
donasere: I tire for all dis media pipu.... gazaliah dey use kunle106 and keribabe head play like say dem dey wia computer socks.....harinholar go elp dem sweep cafe... I just tire for dem...mean while I forgot to tell u the NYSC director is waiting in d lobby said he wants to stash up Tanx man, make I go sell give DG, cuz that portal go need enuf weed, if PCMs stat dey abuse am, na claro fit make am comot eye |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:02am On Sep 08, 2015 |
Olami90: The portal is now opened now....I am seeing d link for B15 thru foreign student link....
Somone shld confirm dis Its opened bro, but not running smooth yet |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:01am On Sep 08, 2015 |
Kikiki, d portal talk say make una wait, she wan chop....that portal is a typical civil servant! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:59am On Sep 08, 2015 |
Halleluyah......dey yaff seen d key ooo, oya make una dey enter portal ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:57am On Sep 08, 2015 |
golddeejay: bros abeg pass me dat sh!!!t u r smoking. I need to hit dat 4 some inspiratn! #hands him one KK weed #. See as orders dey flow in dis early mormo, I know say I go sell well 2dai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:51am On Sep 08, 2015 |
donasere: This king kong weed na Hin u use confuse NYSC director general so wey make am dey use hijira calender!......
**collects special blend and takes a huge drag** Damn it's beautiful watchin d sun rise on the horizon!!! Nice one bro, buh media houses for thread don dey carry rumors, I still hear am for mid nyt say na key to open the portal miSs, and deracharty talk say na her hand d key day, make una com pay ransom , mobi 18 talk say d portal open but instead to show reg, na red line she see, haywire talk say dem don hack am, say na soso porn sight dem dey redirect am go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:44am On Sep 08, 2015 |
Good morrow err1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:43am On Sep 08, 2015 |
Emlina: Gd mrnin country people. I wanto suggest we leave 2 or more pages to share reg experiences for d benefit of ppl who won't reg today. No tennis, football, most developd state, tenancy nd landlord issues. If u register, share any challenge so ur bro/sis will learn. My early mrnin, clear head, no distraction suggestion. When I sell weed to babes and dey reason like this....U don't know how proud I get....but wia make I leave d. Page since na me u dey tasi....#rubs he head....#good gal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:40am On Sep 08, 2015 |
#looking @ d sun rise from EL DOLA balcony
Mehn, nd some PCMs no sleep just because of one link ooooo......dem no know say na HIJIRA calendar nysc dey use......
#puffs king kong weed......... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:44am On Sep 08, 2015 |
ademasta: Joyst1ck ko Joyd1c.k ni... Elmisti see ya lyf Na wia u help me see am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:44am On Sep 08, 2015 |
ademasta: Joyst1ck ko Joyd1c.k ni... Elmisti see ya lyf Na wia u help me see am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:43am On Sep 08, 2015 |
haywire1: GOOD NIGHT, MAKE SURE U PISS BEFORE U SLEEP OOOO, NO FVCK UP AGAIN LIKE YESTERDAY OOO.. WILL RING U IMMEDIATELY LINK IS UP
# Okay, becos. I urinate for body now, u call am Bleep up, abeg, if I wan cry too, make I dey go toilet abi...weyre boy...I can urinate anywr, anytym and anyhw I want...na freedom I dey exercise |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:41am On Sep 08, 2015 |
mobi18: yaff repent since nah if not ,na constant non stop erection of d joystick i for say make u use That one is not a serious case na, as they can easily get a female with same issue......plus nysc encourages us to stand firm @ all tym. #wink |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:39am On Sep 08, 2015 |
Me dey go sleep..............make una dey. Continue ultimate search for key to open portal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:37am On Sep 08, 2015 |
haywire1: USE EBOLA
# #in faze voice#
If I pour u holy water make you pour me holy water bak |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36am On Sep 08, 2015 |
mobi18: lol,try hypertension,high blood pressure coupled with high sugar level with d body's inability to break down glucose..i swear down,nysc go post u to ur room for ur ppa sef And some pple will still be doubting the future of. This nation, sister repent sharp sharp ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:32am On Sep 08, 2015 |
mobi18: lol,na wa ooo,i no desperate reach dat side nah,buh i get marriage cert to upload truly... Kikiki, make me sef go find doctors report......I just neva decide which sickness I wan get ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:29am On Sep 08, 2015 |
Darebecca: no mind dem, dem no wan negotiate, i must collct 2M from dem b4 i give dem d Key. Cc haywire.....I don see portal key oooooo |