NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:32pm On Aug 26, 2015 |
IamDeji: This man is hiGH Abeg let him lament |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:32pm On Aug 26, 2015 |
IamDeji: This man is hiGH Abeg let him lament |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:49pm On Aug 26, 2015 |
boboLIL: its not neccesary.. All i want is my name on dah fukn senate list..not hia for boy/galfrnd game Tuskwakwakwakw! All iz well bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:18pm On Aug 26, 2015 |
haywire1: Where u find ur own reach??
# Nha, dere is no cause for alarm yet, if by friday I no see my name, I dey go syria b dat oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:19pm On Aug 26, 2015 |
boboLIL: come, no dae use my condition chyk bae b4 i change am 4u Buhahaha, me chyke.......guess u dnt knw who she is then |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:36pm On Aug 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:34pm On Aug 26, 2015 |
IamDeji: Great Ladoke!!! Am proud of you!!! Upfront anytym anyday...Na from our senate building we dey upload our own. Una head dey dere |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:00pm On Aug 26, 2015 |
dolafunmi: looooooooool... sure dude! How iz it goin ova dere daurling |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:37pm On Aug 26, 2015 |
boboLIL: madam u de sure? My hope don de pass height of a tower oh Dolafunmi is one of the surest on this thread........nd she is my bae! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:35pm On Aug 26, 2015 |
walad4yhu: Not pasting Pre-mob list in skul b4 uploading to NYSC site is a big shiiit...Plenty errors in my institution and they are telling us to wait till the woman in charge is back from uploading in Abj b4 we can lodge our complaints...
This NYSC of a tin go give pesin hypertension ooo So u mean to tell me that in this computer age, skulz r actually goin to Abj to upload list ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:33pm On Aug 26, 2015 |
So unilorin and kwarapoly upload b4 my skul,,,,,,,,,,wen be say I dey do convocation unilorin neva start exam, not to talk of KP.......Kwasu yaff fall my hand |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:32pm On Aug 26, 2015 |
mistersle3m: Should I be happy? Saw my name on the portal but my Name came before my saw name. Instead of Anaekwe Christopher it's Christopher anaekwe. Can't register because the name on senate list is different from Jamb record. Na who I offend abeg? Forgive and forget Where your jigger name com day, bro, report to ur DSA, they will correct it |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:31am On Aug 26, 2015 |
Kunle106: chai, u dey vex ooo. way to go bro, u get mouth No be play play matter |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:26am On Aug 26, 2015 |
Kunle106: I don't think it shd be an issue, I have my letter, and have confirm my name on nysc portal I hve mine too, in pdf, jpeg, ms word, gif , png, ppt, format |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:20am On Aug 26, 2015 |
boboLIL: oga dah pikin go push u enta gutter oh...as u don old...no do gra gra wid young bloods I will show u ti omode ba ni asho bi agba, ko le ni rag bi aagba.......waving my bante kikankikan..... Aare2050 ooooooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:18am On Aug 26, 2015 |
Kunle106: I checked mine too now and it's sayin no admission given yet, Same here |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:02am On Aug 26, 2015 |
boboLIL: the same to u See lekki pikin, wait dia make I go bring my baante....u go hear whheeeen! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42am On Aug 26, 2015 |
boboLIL: dis ur local slang pass me..... Aare2050, omode o month ogun, onpe lefo, dis fuyis a gunner |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:43am On Aug 26, 2015 |
Aare2050: ohun a wi fogbo, logbo ngbo. ohun a wi fogba, logba ngba. oro ti okete ba bale so, nile ngbo. kose kose bayi ni ti ilakose se. se se se bayi ni won ke lalede ase. ase ina, nina fi n mugi. ase oorun loorun fi n ran. oro ti mo ba so ko se bee. bobolil ko ro e pese pese ni ro koko lagbala ko ro o pese. elmisti, dis will do, instead of d 70 injection  Mehn, u no mention efo (vegetable) buh na so d guy soft....d gods truly r creative....oya, transfer d guy to yaba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:33am On Aug 26, 2015 |
Aare2050: morrow bro.
igi ko ni da loko, ko pa ara ile.
aja ko ni jin, ko pero odan.
bi arigisegi ba segi, ori arare lo fi n ru u.
owo ti ogede ba gbe, arare lo fi n na.
bi elulu ba fa'jo, ori ara re lo fa le.
no evil shall befall us all this day. (amen) Aashe! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31am On Aug 26, 2015 |
Aare2050: *GRABS HIM IN THE WAIST* i done get u today. elmisti come oh, he's here o. the yabaleft excapee, get beta rope o. hope the el dola clinic dey open. come quick o. i no fit hold am for long o. make e no enta market final final.  #pick up thick rope# Rara o, my clinic can't contain him, buh make we chook am like 70 injection, he go sleep well and we go return am to wia he run from |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:18am On Aug 26, 2015 |
GOod morrow err1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:45am On Aug 26, 2015 |
Physika: hahahaha..
Nor worry, u cn always learn. We go gather put u through  I don hear |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36am On Aug 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:28am On Aug 26, 2015 |
babatawa:
 Truth na bastard, d tin sabi hurt we'll wel |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:27am On Aug 26, 2015 |
Physika: Oh laaawd !!!
And na u dem go com post go one sec sch to teach o 
Yeepa.. D student yaff suffer  Ah! Dem must not post me to teach fa, if dem value d intellect of dose children, cuz wen an tru fingering deir brains, some of their brains go enta twerking mode for life! Deir lives will never remain d same Imagine teaching student on a rochy or codeine level |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:22am On Aug 26, 2015 |
orlahtohbadt: 2moro na my bday o... PCMs shower me some love, Unilorites bless my day o... Thanks in advance 2moro na my bday o... PCMs shower me some love, Unilorites bless my day o... Thanks in advance #clears throat#. #tear schnaps# All praises to esu, the grand enemy of deciet, the one that open the eyes of adam, so that u can com into existence,, . Anoda praise to sango the fire breather, to oduduwa the guy who ridiculed family planning, also to oluweri, that woman that controls the waters and giv u her sick children to take as food, obatala is not foroten, yeye osun is sighted. #toh# Orogbo lo ni ko gbo Obi will never make u sick Ire owo, ire ola,,,, oju Asa o ribi, u will neva see Ibi Esu will not do U, satan be gone! #toh# May u shine like original diamond May u neva fade like Romania gold U life will neva com to a stand still like the statues of Esie #toh# Ashe! U owe d gods 7 galon of palm wine |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:12am On Aug 26, 2015 |
babatawa:
 Em say u like tokunbo tinz well well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:10am On Aug 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:01am On Aug 26, 2015 |
babatawa: Looolz* wetin elmisti give this guy bad gan o Leave dem oooo, u knw wetin dem eyes don see? U think say na small tin to enta jos go skul, their names can be anywhere, em fit check Havard senate list sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:59pm On Aug 25, 2015 |
Naughtylagosguy ! There is a news going round that we ar to send our detils to one mr. Jaji ooooooo, abeg com quickly let's reason ooo
#cary my shaworoide drum
#naughtylagosguy omo mi, sure tete tete tete wa oooooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:57pm On Aug 25, 2015 |
mekstaniac: Not just today....as long as i takes Don't worry bro, men of the nights watch will always be here to wait with U! |