NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:55pm On Oct 15, 2015 |
goldenone:
I know you are a "man" with the way u are handling dolafunmi and mobi18! can't really say d same about sammie bobo Kikiki...so ll dis tym wey u go jst mellow for ghost mode, u dey record events wella  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:52pm On Oct 15, 2015 |
Xcozee: all those sending BCs here, kudos... BUT please I'm against all those...'Make 10 photocopies each'... Abeg na Tissue paper them go use am as?
Please just make @most 4-5 photocopies, that's Ok.
Its just passports that I know will be needed much...say 8.
greetings to you all. We fit taked extra copies shyte na....or trade am for akara or puf puf if its available in camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:49pm On Oct 15, 2015 |
*enters thread wit a bottle of hot beer*
*so na dis night una dey plan to launch new millennium bah?*
Issorite....we dey 2geda ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:47pm On Oct 15, 2015 |
goldenone: Great point! The "men" on this thread should come and learn!!! Warris dis one saying sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:04pm On Oct 15, 2015 |
Idirect....hw va  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:03pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: Lol.. Nah you drive her go with the napep  Nha, she is goin by herself, and I heard she will paddle canoe too b4 she reach village |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:20pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns: Once i enter camp...I dey join NCCF striaght...so Pekus dem go stay clear  Make I cross my leg dey look U |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:14pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: Serena dey learn where keri dey! *hahahaha*.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:09pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03pm On Oct 15, 2015 |
omitooguns: waoo i doff my cap oo...u no go get thrilled by life for those places again....
Me just dey look like waaaaooo ....as in fresh air, gentle people, green leaves left and right, fresh air...and ...quiet place....the funniest tin b say i no tell any1 say i dey go Osun...i just zoomed off....i see so many C'14 CM...men rural life make sense ooo  Rural life Rural foods Rural pekus Bro, if u taste dose three things, u will curse rural- urban migration......but den there is rural jazz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:01pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: Na true you talk o, her arm dey measure like 19cm before. When she come back e go don be like Iyanya own, all doz kain 40cm naim her arm go measure  LMAO!...so u mean say by d tym keribaby go enta village, her muscles go don be like serena williams own |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:59pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: Egbon e daku n oh! Na when I small I waka most of doz waka so na my elder ones dey carry me Kikiki....u shld be grateful...ntn is cooler than goin places |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:57pm On Oct 15, 2015 |
2el: Hi Uniqueness01....howdy ?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:55pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: Keri tell me say na canoe she go use enter village, then from the water-park to her village house she go enter napep. E fit take more than 3days sef, she fit no come online till after 21st o She go don grow muscle well b4 camp...cuz to paddle canoe no go easy o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:52pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: No major town for Nigeria wey I never enter, especially for West. Ilorin, Abeokuta, Oshogbo and Ogbomosho (My Uncles marry from doz sides), Ilesa, Ibadan, Ore, Akure, name it! I don tey for travel o  Onirinkurin sombori |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:50pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: keriBaby
It's 12 noon and God have listened to our request because door of unbelievable favour has opened unto us.. Amen Seems u ar high on elephant grass...keri av gone to her village...so she wnt be online for 3 days cus na NAPEP she take |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by elmisti(m): 2:18pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:56pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey: No b my fault na. The light spoil ni jare. Oya go charge all d chargeable |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:42pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:38pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey: Up NEPA abi Shey na disco, running tho my room to charge my phone like kilode So u still dey shout up nepa 4 dis era  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:32pm On Oct 15, 2015 |
donasere: Oya oooo......
Elmisti don go dust hin certificate oooo
No more weed business oooo
#mikeross!
#suits Kikiki....no mind me, as keribaby no dey, I say make I dey rap small... |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by elmisti(m): 1:29pm On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:25pm On Oct 15, 2015 |
hayzed2: What we are discussing earlier on doesn't correlate with Gender Equality... Smwr along d line, u guyz diverted into male favoritism and marginalization of the girl child....women maltreatment nd Africa ignorance.....pretty much that all stand under equality...but then u guyz made it an African problem...whereas it is aa world problem....but then, it is not a problem sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:20pm On Oct 15, 2015 |
donasere: Baba don reach heaven oooo
**flavoured weed at work*** Hahahaha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:19pm On Oct 15, 2015 |
hayzed2: Wow!!! Guess you also attend law(business&company) classes as well... Political science ( let's say we basically try to learn evrytn ) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:13pm On Oct 15, 2015 |
Read u all talking gender equality, but then, u pple discriminate too...derachathy..u just did it subconsciously...u want to have three kids..and then u give males two slots and female jst one...even when urself female.....The only place gender equality is reaal is nowhere!....even in heaven male and female ar not equal.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:10pm On Oct 15, 2015 |
hayzed2: Man is born free, bet everywhere he is in chains.  J.J Rosseau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:12am On Oct 15, 2015 |
Marcelinho: Tick tick says the clock, what you have to do make it fast. Computer still on programing people destination. Hope we get our heart desires at the end.  Siddon dere dey deceive ya slf, niggaz av bn deployed alrdy jare, jst yet to see wr d nonsense computer catapult dem... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:36am On Oct 15, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:11am On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:

Hehehe
*you'd be surprised * *nt minding her*...*goin to iron my best clothe*
*lemme go pay d gods that made it possible*.....oya face Uyo..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:55am On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: Based on say I dey go Aks today I am sure I'll miss the actualization of vision 3k
So my people make una try buy me hectares of land
E-boo Sammie2310 I know u got me Donpsymon Mistabiola Omitooguns Elmisti Sanchez01 *dat boy sef go miss am too* Goldenone et al Finally!....the gods av answrd my prayers......*stretch ma leg*....its surely gonna be a lovely weekend for me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:49am On Oct 15, 2015 |
Sammie2310: Though u were adding petrol to fire yesternyt....nice write-up dre...
#smiles# As long as money is involved....oya pay d balance....I dnt do cheques |