NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:12pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: You well
You no know say dem no d send for that type picture? Kikiki |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:02pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Yah...
E d start with this batch C wey d pass out. Make I go check my picture again...boya I make up well |
Business › Re: Daily Tennis Betting Pick/tips From The Tennis Doctor by elmisti(m): 9:44pm On Oct 11, 2015 |
Chimajii......can u buzz me  ....seems some gig showed up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Na so the proxy go take carry all your certificates na... As na him passport go show for the cert. Pasport dey nysc cert? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:22pm On Oct 11, 2015 |
jatau7: na tru na....how him go use proxy take reg If na me ehn, n d proxy dey go serve in my name oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:30pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:17pm On Oct 11, 2015 |
seun305: Elmisti bring bucket ooo How many. Liters  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:15pm On Oct 11, 2015 |
seun305: Pple like tha keri friend nw
Proxy dude Tah!....that kind nigga, em suppose flog am comot for dier office ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:13pm On Oct 11, 2015 |
hilsocial: E be like ur sch de close and u still get biz with sch. Yea, still yet to collect SOR |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:53pm On Oct 11, 2015 |
hilsocial: Because una de always de online. If to say i de sch, i no go even knw when 28th go pass. Activities plenty na. Na part of d reasons wey I wan relocate go skul b dat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:51pm On Oct 11, 2015 |
Guys, I think we miSsing something on the timetable, 9th-16th of october is for entertainment of complaints.....abeg wch kind complaint pple wan submit? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:35pm On Oct 11, 2015 |
hilsocial: Oct 20th will be scary . Some no go sleep as usual . Chai. Keribaby and elmisti fit sleep by 6am on Oct21st. Why be say na me nd keri un focus ya research on?....aas for me, I go don dey my skul by 18th, arrange myself wit pple wey fit make tym fly...and I go dey wait make DG mail me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:44pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:28pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Xenophobia is free in free town na smh  Hahahahahaha......wen u no be zulu king |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:15pm On Oct 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:14pm On Oct 11, 2015 |
itoski: are u not the marketer...u see ur product dey destroy pips memory...I wonder if u doing it purposely cos of ur beef wit haywire so e go forget ur natter for camp  See dis one oo...me nd haywire beef  ...nah!....I don't sell meat....I can only weed him, I cnt beef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:12pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Does that by any means imply free weed  Nothing is free even in free town...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:06pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: That guy na my tight padi o...
Serious AKS PCM mehn... No time...
He don dey around for some time sha... As una stop to compel people to intro, na why una no notice. Its becoming a free nation |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:03pm On Oct 11, 2015 |
itoski: I see elmisti product dey make u get short term memory...OK google "first post itoski made on nysc forum" my PA go give u wetin u want try google So u mean to tell me haywaya av short memory bah  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:47pm On Oct 11, 2015 |
itoski: e clear say u don't wake early....I love early service....but today woke up 4 am to get ready for mass....kai I com dey wonder how camp go be....now I want to ask a question if afternoon nap is allowed cos man no b machine ooo Bro, me sef don ask dat question, buh as I hear am, dem say anytn official closes by 6pm after the national anthem....that is OK by me, if I sleep for 6, wake arnd ten, I can do wateva wit. The aM till 5 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:42pm On Oct 11, 2015 |
sammie23ten: come here for hugs boo...
**hugging keribaby**
wow.. am on top of d world ryt now... u ar d best..
where is dat KingJb?? (even tho we had an insignificant quarrel yesterday... u ar stil my bro... nd I av a contract for u ooo)
thanks to elmisti too for ur constant supply of weeds wen I was at a low point... but sorry man...my boo doesn't lyk weed... nd she wants me to abstain from it.... **but we go stil get our confidential contracts nah**
thanks to all members of d e-family dat wishes us well.... (only dos dat wishes @kerisam well oo)
#smiling# @KeriSam oya com nd sign security contract sharp sharp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:45am On Oct 11, 2015 |
haywire1: Y u no go church today??
# Nha, I went to shrine yestdai and settle the gods already.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:31am On Oct 11, 2015 |
*enters. Thread*
*turn neck*
All dis devil children av gone to church |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42am On Oct 11, 2015 |
Good morrow err1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:27pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: *shii***happens
carry on...Iv got testimonies about him,believe me,gud ones Kikiki...so u dat kinda lady dat ditches a guy and then write letter of recommendation for the next lady bah  .....what a parallel universe! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:26pm On Oct 10, 2015 |
Harinholar: ...aiye it gbege on NL too .Lolsssss..#...my pone was faulty so I av 2 fix it be4 I could come online.... Ehya!u sha fully bak now?....hope u prprn for camp smal smal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:25pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: Oya na...
I jes the observe you for 3D
Make this ya relationship no work you go see how I go laugh you taya  Lol, u still dnt get it bro! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:19pm On Oct 10, 2015 |
goodyboo: work dey shark u....mk sure u no give dem dat kind gift wey u gimme ooo. Madam, rest ur mind....El misti never repeats moves...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:17pm On Oct 10, 2015 |
DonPsymon: GB Don's residence, Lekki, Lagos.
Dear Elmisti, Due to your public request to provide a list of persona non granta, I and my e boo goodyboo have compiled the following names: *Whodohgeepee *Marcelinho (should be interrogated properly, and maybe allowed a glimpse *Samie23ten 
Please enable to 'shoot on sight as the aforementioned monikers do not wish us well. Kindly extend my regards to your lovely wife and my attorney mobi18. Thank you,
Yours Faithfully, Mr and Mrs Donpsymon (GB Dons). Sharp man....u both shld av a lovely nyt rest..... *starts my prius*.....cruising to EL DOLA...to meet MOBI..... I hope she dsnt av one of those emergency cases dis nyt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:12pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: abi nah... just help me to convince or confuse her to choose me... nd ur pay wil carry weight... #mission engaged#..... Keribaby oooooooooo!.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:10pm On Oct 10, 2015 |
Harinholar: ...where did u see all diz oriki?...funny u# Kikiki....dnt mind autocorect jare...bn a while.....wa do u mean.....I cnt jst giv u d full oriki for ladies, b4 sm pple here stat carryn rumors...u know aiye ti gbege.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:05pm On Oct 10, 2015 |
sammie23ten: elmisti... d guy no complete him payment ni or his bounce?... assuming u agree to negotiate wit me den ni... I wuld av paid u double of d amount he offered u.... Bro, dere is blessing in evry disapointmnt.....I hrd u and keribaby ar trynna work smtn out....u see as ur life change for gud....u will join my ranks soon.....oya do nd go nd meet her.....if any contrct show....rmbr am available |