₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,089 members, 8,515,470 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 11:41 PM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:03pm On Oct 10, 2015
Harinholar:
....#smile#..God dey oooo........anywaz how u doing?
Harin pepenrenpe!.....arewa to month yoyoy bi ole awe...aponbepore....wia av u bn?....I saw ur hubby earlier and asked for you, he said u shld be bk 2dai....am gud....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:00pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
cheesy

Elmisti coman see how a real woman acts


*perks her*
*shrugs*......seems I will v to put up wif ya bull shit...D cash is worth it....lemme go and leave instructions for d securites outsyd.....make una compose list of person non granta....I will be off to EL DOLA soon
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:56pm On Oct 10, 2015
KeriBaby:
angry
Hehehe
No involve me for this matter o


But lemme ask u sef

Why are u attacking their relationship na
Be happy for dem and as experienced e-lover advice them on how to make it work


Abi u been wan make goodyboo ur third ni
As u encouraged me and mobi bahhuh...see ya nepotistic life....buh sincerely, I dnt v anytn to gin if dey fall na..infact I will loose a deal of close to 100 mila if anytn happens to dem....but I was jejely jst looking for wys to make dem strong ni oo and it all turned on me....is it a crime to sk him if he collected manual ni??......plus, when did E-snatching became a norm....plus, why r u still E-single sef.....oy lemme carry u to church
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:52pm On Oct 10, 2015
Shegofams:
Wetin elmisti give you?
Lol, no mind d babe, she smoked some Pakistani weed dat dai and was seeing DG in vision
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:50pm On Oct 10, 2015
goodyboo:
not scared.

it will take more than one man to scare me...

#cheers#
*opens mouth*.....donpsymon com and see ooo....she say it will take more than one MAN ooooooo!.......*run outta d building*







*i knew it, I know donsimon alone is not enuf for her, choi! My paddi is in trouble*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:48pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
Lai lai...


I jes the observe you since... For say I be guy wey d weed up too,


I know say you be dey under the influence of something...



I jes notice say na even SK you do na im u d shout anyhow undecided

You can't call my boo tokunbo and go scot free o... Na only goodyboo go help you... undecided


You hurt her with your words, and I promised to protect her... undecided
So saying the truth is now a bad thing baahhuh...oky oo...oy if she no like as I dey call am Tokunbo, wetin make I com call amhuh...LONDON USED, or AKUBE?...neva mind I will just call her goody Toks!...bi keribaby com nd help me wit a diplomatic term for Tokunbo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:45pm On Oct 10, 2015
iykebest1:
Alpha male. This one bad gan
Isit me or u v bn spying on mehuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:40pm On Oct 10, 2015
KeriBaby:
grin
Animalees are so much made here
*stones her*....that ur hair wey look like railway line grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:39pm On Oct 10, 2015
goodyboo:
wait ooo, judging by ur statement ,it means u r a tokunbo.
so funny
so ur quote is based on self experience.
u see ur life?
Kikiki. Madam, u bet hold ya lane, cuz dis one wey u wan start, ur power no go fit cary am oo.......Well a guy can't be Tokunbo, he can only be experienced....oya lemme say d same goes for Uhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:37pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
Yeah...


I'm about to draft a new contract for solomonodimegwu...


Elmisti abused you too much for my liking...


I'd stop patronizing him too.
See ya life, since wen did saying the truth becomes an abuse?....I was jst giving u brotherlly tipz on how to maintain a Tokunbo and you wnt to turn my good deeds against me bahhuh....No problem....I even went to ask sammy for you bout d mileage...If dere is nytn, I deserve to be awarded anoda contract ni sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:34pm On Oct 10, 2015
KeriBaby:
My heart has applied the case of mtn happy link grin
If u don't stop speaking in tongues, iwill invite smbdy to com and put smtn in ya mouth now
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:33pm On Oct 10, 2015
sammie23ten:
scam keh!...she was in perfect good condition wen I left her ooo... it's him.. within few hours, he has overused her ni ooo...

#smiling#
Kikikiki...oya tell me....what mileage goody dey wen u sell am giv dat boy...cuz he jst soak her inside hot jacuzzi since morning ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:26pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
Goan sell weed jare


If na my bae you wan discuss this night eh... You no go see me cheesy


#JustStayInARelationshipThisOnce!


Weed don full ya head so you no fit stick to 1 bae sha... So our mata the chook u. cheesy
Am a drug baron married to a lawyer and maintains a joint biznes wit my first E-boo...life can't be sweeter....oya lemme drop d matta since our contract for security and cleaning still dey ON...buh lemme giv u one quote that will help..."Never Ride a Tokunbo as if it was New, A tokunbo is always a tokunbo!"...elmisti....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:18pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
*pours warm water for goodyboo*


*Lifts her gently and puts her in her jacuzi*


*perks her and walks away*


cheesy
Who puts a woman in the jacuzzi nd walk away!.....This is a sign....donsimon is not fascinated by the Tokunbo he bought again....Sammy av scam my paddi ooo...U want her to cook small in d jacuzzi bh?...mybe she cn look new...bros even if u do body work for am...PPle go still know say na Second hand
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:13pm On Oct 10, 2015
Kerimobigoody:
Elmisti I see ur handwork her grin

pls we should find tfee for him to enter road cos Di's room too small to contain Di's craz
*spits water*....u no go kill person.....so u men to tell me Donpsymon can't take d road alone.....let him call sammy for directions na...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:11pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
You nor fir even call any of ya spouses cheesy


And grin


*tears for elmisti*
See dis boy ooo....n wr mrried women dey clim tear leather...wen I no be like U....my boos av bn launched by me....oya tell me say n you wan lunch ur RENOVATED GOODY
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:09pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
#ManuallyIgnored


Focus on staying in a relationship first cheesy
Kikiki...look @ dis small boy dat jst found love.....lemme tell u smtn son...I av bn blessed with two very righteous women who av neva bn previously owned by any1 on dis thread...I dnt go after TOKUNBO / LONDON USE...I got d swagz to woo fresh out galz...even after my first, I got anoda fresh.........






BTW....Hope u checked her mileage, cuz that sammy boy must av gone from Austrailia to Nigeria with goody
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:04pm On Oct 10, 2015
goodyboo:
lol @ tokunbo show me tear rubber then I'll tell everyone dat u r big liar.
Cc keribaby
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:59pm On Oct 10, 2015
Dopsymon, hope you remembered to collect goodyboo user manual from sammy2310...cuz I dey hear say Tokunbo is hard to turn on ooo, expeciallly d ones that have shed some goodies for their previous owner (s)....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:53pm On Oct 10, 2015
whodohgeepee:
confirm talk! Tokunbo chick! grin
grin grin grin grin grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:48pm On Oct 10, 2015
djflamini:
Greetings,loved once!!!!
*bites gala*.........bet I dnt love U
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:44pm On Oct 10, 2015
KeriBaby:
grin I heard from a very reliable source that his own pot belly cannot be measured
Kikikiki......n only ayima fit giv u reliable info...freshest nigga hia
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:42pm On Oct 10, 2015
omitooguns:
So u na Donpsymon back u dey....I no dey surprise na as u don bone dolafunmi and mobi18 dey plan to dump u BT u no dey shine ya eye...grin grin



abeg make una bring handkerchief com give person here on 21st ooo...grin bharkarh abeg dey warm up....mibi18 and harinholar dey com join u soon....na month of double portion u dey grin
Hahaahaha.....*adjust ma seat like a Boss*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:40pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
[b]
NEWS FLASH:


I and my sweetheart goodyboo (GB dons) have collectively decided on the following



*we'll not reply mentions about our relationship again



*Kerimobigoody just joined nairaland to cause havoc to our relationship, so we've declared her public enemy


*Elmisti, whodohgeepee and Marcelinho are 1st class enemies and we've decide to ignore them.


*We understand the y'all mad because y'all can't show the love we share to your spouses, but just try okay? You may just be better at it than us, but until then? Talk to ya SHADOWS!


*Any mention regarding our relationship will be ignored. We know we stronger than whatever y'all can throw at us...
We like the upgraded version of Meek mill and Nicki Minaj.


*And just like any other couple, we also have our friends, and we've decide to make - Ademasta and Harinholar our family friend...


*Keribaby, Mistabiola, Chimajii, mobi18, jatau7, Omitooguns, are our friends too



We have many friends, so we could make room for enemies

cheesy


Thank you
[/b]
If u can write dis much for a tokunbo gal, I wonder wht u will compose if u see tear rubberhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:22pm On Oct 10, 2015
omitooguns:
sad which kind play b dis shocked OK I don sabi dis voice. wink. donpsymon is kerimobigoody .... so u wan carry goodyboo carry mobi18 wey elmisti still never enjoy reach d bride price.....u con spoil mata con go meet keribaby wet xcozee dey budget ....chai Donpsymon heeey shocked
Kikikiki....what ar u smokinghuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:20pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
Tah! Go sell weed...


You wey be 3rd hand product nko?


Na babes the use you anyhow... After dolafumi dumped you, you rush go carry mobi... You're so lucky eh...


If say babatawa dey... You for nor see mobi sef grin
Babatawa was here wen I got dola...and his two eyes wr open wen I and mobi stated our journey.....and u know say man no dey expire....buh am jst concrnd that sammy2310 might av degoodified ll of goodyboo goodies...I hope nd pray u get vlue for ya money
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:08pm On Oct 10, 2015
goodyboo:
Hi durln, howdy,guess u missed me,I did too been so busy,tryna put things in place.
to sammy, thanks for ur understanding,u were a grt e-boo.
Keribaby...isit me or goodyboo is a secnd hnd producthuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:06pm On Oct 10, 2015
DonPsymon:
Chimajii belle big pas mistabiola naa cheesy
If I sama u one one slap dia...u wee stop saying tinz u dnt knw
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:04pm On Oct 10, 2015
Wait first, wia is that jibriljunior boy sef?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:02pm On Oct 10, 2015
KeriBaby:
Ah so no muscle and abs sad

cry
See ya life in open ballot!......I told u chimajii is eyeing you from his sunshade, u dnt want to ansa....now dey ar offering u calabash belly man....oya jst whisper chima nd u will see abs and muscles
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:47pm On Oct 10, 2015
chimajii:
oya ooo! where is d e-boo abi na e-bay lipsrsealed.



.
.Elmisti seun305

CC
Keribaby
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:29pm On Oct 10, 2015
sammie23ten:
ar u guys serious??
** I actually tot dey were all jokes ni sha**

everyone has a personality they created in this virtual world. for instance:
we have elmisti the weed seller and owner off EL-DOLA, ademasta the honorable engineer, haywire1 the best derailer in here, mistabiola the weyrey one (trouble maker tho), even allsymles the quite one, and you can create a name for the personality I have here (meanwhile, have been like that since day one).... All put together makes this place interesting...
so I didn't expect anyone to crucify me for whom I chose to be... it's just a joke... it's a virtual world... that doesn't mean that's exactly who I am for real... besides, I don't toast ladies up and down... spends most of my recent time writing codes, playing games and chatting...



So... free me guys....


keribaby... I stil dey look u ooo....
Kikikiki

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 185 pages)