₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,095 members, 8,515,474 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 12:24 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:16am On Oct 05, 2015
donasere:
Morning e-fam!!




Have a dope week ahead



Elmisti abeg send my parcel over! #jahbless
*50% of parcel sent*....bros abeg manage am...my boys nova deliver goods for dis mnth....haywire1 don carry my weed money go joke with alabi, peesika (physika) and chimajii dey one side dey coole wen dem suppose go transport some weed for me from mexico
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:13am On Oct 05, 2015
bharkarh:
what is yoki.ti? A person,animal, place or thing?
Yoki.ti is the chairman EFcc, Icpc , FBI and CIA of this section and lately he. Is focused on dis thread...he jailed most pple hia, close shops and was demolishing establishments....yoki.ti is a verb...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:17am On Oct 05, 2015
illuminati01131:
Have they started to print the green card slip for batch B??

MY CONTACT: 08100527864

I NEED HELP,MY EMAIL;jeffjerry07@gmail.com
Did u make the 3k payment??
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:29am On Oct 05, 2015
Good morrow err1!














The kind hunger wey wake me 2dai ehn...no be here oo.....*rushes to brush, hope dere is bread in d kitchen*...Man must survive














Mobi18 wake up ooooo, I dnt want you to be in traffic dis monday mrning ooo.....wah do u want for brkfast?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:19am On Oct 05, 2015
bharkarh:
argh u for tell me na...but wait...shey na same size all of them dey wear? Cos d waist size wey u buy dat day resemble huh own and not huh 's own. Wetin happen? *ur secrets are safe wif me* kontinu!
U dnt get to mention my angels in such manner......I will calll yoki.ti for you oooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:09am On Oct 05, 2015
bharkarh:
when na credit una dey buy nko? U neva pay for the pant wey u buy last for u E-bae na.
Alakoba! Who tell u say na E-bae I buy am forhuh Something wey be sayna dem aare motherleSs babies home I carry am go
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:04am On Oct 05, 2015
Aare2050:
For the new comers alone




the post above me was a goal.......



a midnight goal it is called.........



not just a regular goal.........


but a very spectacular goal......

shout out to all PCM'S.....


home and abroad........


we getting there gradually......


God with us.......


the promise land is just ahead........

and we are getting there.......
just a couple of weeks more........

gbam........


shopping starting after printing call up letter........



either stream 1 or 2........



stream na stream, in as much its BB15.......


2el........


you are the man.......


hilsocial......


ambassador of life........

elmisti.......


weed weeder weedest......

awo ti mobi18........

prolific lawyer........

naughtylagosguy........

I remember you for your life imprisonment......


et al..........


how I'm I going to forget her.......

the only kulikuli and sugar in my garri.......

the only butter and blue band in my bread.....
the only cockroach in my cupboard..........


the only orente wey they complain.........

the one and only iyalode of left mansion

her new title is:: Lady of First Mansion (LoFM)


my e-all in all

to whom it may concern.........
my e-sugar sugar my e-peperenpe..........





eheheheheheh





see you guys later......

I'm out of here.........





I've got a meeting at the Aaresmyles motherless babies home.......





bye......

sleep tighttttttttt............



cheesy
Bajinatu lorishirishi for U
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:38pm On Oct 04, 2015
sammie23ten:
sorry oooo.. it's not even among my list of choices..... **na my state of origin b dat**

#smiling#
U dey feel ya self bahhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:36pm On Oct 04, 2015
Maxcollins042:
If finally you got posted to Ogun, you are welcome to the gateway state with a Five star orientation NYSC camp. Ise ya Ise ya,Omo Ogun Ise ya.
Eledumare ise ma ya oooooo!.....but what abt owo ya ooo owo ya....money is needed na!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:25pm On Oct 04, 2015
tk4life:
fyn oooo hw ur weekend dey go nau
Arsenal won against united, chelsea lost.....that's one awesome weekend!.....hw abt urs
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:14pm On Oct 04, 2015
mobi18:
so na ogun u choose.. kai... grin grin grin grin grin
Mehn, that's my first choice oo...they want to spoil my blues wit. Dier apala muzik sha...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:07pm On Oct 04, 2015
tk4life:
elmisti hw far
Boss man....I dey tanda...hw u?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:56pm On Oct 04, 2015
mobi18:
i also saw it oooo..mehn,i pirry em......

http://www.9janewsarena.com/2015/10/nysc-ogun-state-government-stops.html
Wetin man go do now?....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:05pm On Oct 04, 2015
Emlina:
My dear eeh, i'v got myself some e-enemies over an argument. I cant keep up my end of d argument as long matter de tire me. I apologise, not for saying wat i said as i'm stil responsible for my thoughts nd speeches but to all who argued wit me nd feel i didnt say or do as should. Let love lead. Ndo nu.
No qualms...#loveLeads
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:30pm On Oct 04, 2015
omitooguns:
una don #TeamOgun first choice don enter one chance b dat grin


dat's why i selected it as 3rd Choice...grin
Choi!....if I confirm say dem no go pay...me sef no go serve dem ooo...na to dey chill for my papa house ooo
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:16pm On Oct 04, 2015
Blessedgurl!....shey u read dat tori abt Ogun state not paying CM againhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:12pm On Oct 04, 2015
DonPsymon:
Lol! Cheers bro! Y'all played well especially in the first 20mins...

But if you'd recall, I told you Schneiderlin and Carrick over Carrick and Sweinsteiger at least against Arsenal...

Y'all owned the midfield and that did it for y'all... Cheers!
Av nt seen much of shneiderlin dis season yet....buh dat martial future is bright like sun ooo.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:55pm On Oct 04, 2015
Donpsymon!....told u Man U midfield won't be able to manage Arsenals pace
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:54pm On Oct 04, 2015
Blessedgurl:
Come On Yo Gunners.....
Sanchez....
We did it babe!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:44pm On Oct 04, 2015
mobi18:
lol....my team dey mess up ni,dat sturbbon mou's plan is to relegate chelsea sad sad sad sad sad
Buh he talk say na him be d best for chelshit na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:22pm On Oct 04, 2015
My Arsenal is craaaaayyyyyyyyyy!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:12pm On Oct 04, 2015
biggie023:
Howdy !!!!!! cc mobi18,Uniqueness01,elmisti et al . Tired of been a partial ghost reader .. Camp don dey near ... How every ?. grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin cool cool cool cool cool cool
Oya, go wit for EL DOLA, make I watch match finish
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:09pm On Oct 04, 2015
elmisti:
Hahaha...for ya mind abi.....its a gme of the midfield....if shweini, mata nd shnderline fit hold carzola, ozil and ramsey...una don win
I said dis earlier
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:56pm On Oct 04, 2015
mobi18:
nobody jare,its one lady that lacks OT dey call people ere children...matured person ooo... grin grin grin grin grin..awayu?
Hahaha....m very gud....watchn match now....hoping Arsenal win
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:49pm On Oct 04, 2015
mobi18:
i second u jare,y wuld sme1 jes fink wid her head upside down nd say people re childish nd doing unneccessary things,that she doesnt like sumfing,must she impose it on odas.. wen dere are nysc issues,its bin attended to,infact i got solutions during my reg ere,as dere is no nysc issue,shuld d thread be closed.. so she berra stop talking nonsense,,abeg give her e -boo mk she kip quiet... nd truly,av never seen her contribution to this thread,even dose wey dey contribute no dey complain,na Ghost dey complain...abeg,checkmate urself,dnt jes allow air enter ur mouth nd u spill out nything... iyeh,, oya emlina,dnt say it again ooo.. i no dey fight u,jes saying mai mind
Who is disturbing my babieehuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:47pm On Oct 04, 2015
sammie23ten:
hahahaha...it be lyk say elmisti mode of welcoming done change ooo.... how u my e-bro??

#smiling#
Kikiki.....*APC! Change!*
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by elmisti(m): 1:26pm On Oct 04, 2015
tonyx4x44:
grin grin grin

elmisti don reach the guy...


baba how much be your sub na...

hope e no pass 60k, cos na my budget be that o...
*Enters....disregard evrytn....sights 60k.....bros una dey share money??
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:03pm On Oct 04, 2015
Laxlondon:
hi every one am new here b15 unimaid
Welcome....but bros na bad. Tym u enta ooo.....this place is facing major crisis....but siddon pple go soon fall in....*hands him water*....I dey go watch match....no waka anyhw ooo...dem fit catch u o!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:28pm On Oct 04, 2015
Its matchday.........#YaGunnersYa #COYG
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:22am On Oct 04, 2015
Aare2050:
bro me self never know


but I believe in the man no be small


just that our players are out of form, or exhausted


Chelsea I believe
Chelsea will bounce back
He is not handling d problem well jare....make he go drawing booard baack....cuz all dis blame blame no fit solve d issue....I want make he. Stay too, my Wenger hav gotn out of shit deeper. Than this one
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:20am On Oct 04, 2015
bharkarh:
DonPsymon,harinholar,olami90,mobi18,ademasta,elmisti,xcozee,kunle106, abbl. ao una dey na? Mehn, I take style miss una o. grin
Shebi u sef open shop hia, u con run
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:51am On Oct 04, 2015
DonPsymon:
No wonder your weed bizness nede move lately cheesy
Bros I tell u, not even a single order since yestdai

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 185 pages)