NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:39pm On Oct 01, 2015 |
Faithluv5: Oh my gosh,,ave missed all of u on nairaland o. Sorry dey banned me for more Dan 5days. My goons here,did ya'll miss me cc: elmisti,ademasta,hilsocial,keribaby,harinholar,mobi18, and most especially my e-boo Whodohgeepee, et al Abeg, I don tell u b4 say I no be goon na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:57pm On Oct 01, 2015 |
dammyllare: 20k BRO, if you go gree take money aftr call up |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:56pm On Oct 01, 2015 |
babatawa: you took that right outta ma mouth only that you dont get to use the possessive pronoun MY |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:07pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:06pm On Oct 01, 2015 |
Where is my Mobi18.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 5:53pm On Oct 01, 2015 |
babatawa: Sweetheart you see ehn Cheating is Devils Work
the thing is just that you (ladies) should always forgive us(guys) whn it happens Weyrey.....na devil pple like una go blame wen u go bleep woman outsyd....if she get belle, na God wish...if she born na still God, pikin turn president na God......oniranu agbalagba....make I hear u talk devil again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:53pm On Oct 01, 2015 |
wamenzy: Hhahahahahaa dis kind condition no b here ohhh..... wat if u see it and u dnt pay.... na 50:50 ohhh.. all my hope is in God... he will give me my desired state.. Team Enugu Lol, I dnt av a rsn nt to pay aftr service rendered |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:13pm On Oct 01, 2015 |
unlimitedelite: Just 5 more days to go for 2015 Batch B PCM To work on your posting to your favorite states apart from Lagos and FCT both are filled up now , Age exemption and NYSC exclusion problems contact: 08163248019
NO more FCT and LAGOS available... Unless you are the programmer of the new nysc portal interface, or you ar d only son of DG, and u can prove any...I will contact you...or u can render d service and I wnt pay untill I confirm its done on my call up letter....which one can u do  I want Ogun state |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:09pm On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:04am On Oct 01, 2015 |
mobi18: morning house..happy independence day and happy new mnth... greater things to come ijn ..amen Amen! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:57am On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:41am On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:06am On Oct 01, 2015 |
hilsocial: Special Info.
If your state do not have a representative in PMB's B15 stream A ministerial list , then, you may likely be in stream B in NYSC.
Xcozee, 2el, Gazaliah, babatawa, elmisti, haywire1 , keribaby, rmfunky check ur states I want to understand you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:05am On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:24am On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:03am On Oct 01, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52am On Oct 01, 2015 |
mistabiola: ★★★Ademasta is having a tight schedule.... #BusyDoingGreatThings While Elmisti is busy trading weed @ Tarmac ★★★~ ©Mistabiola®  *in fela voice*....wahaaalaaaaa u dey find |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:51am On Oct 01, 2015 |
tk4life: mistabiola wia ademasta n elmisti dey nau Yes boss! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:50am On Oct 01, 2015 |
tk4life: Ademasta n elmisti wia una dey itz tym to sing d nigeria national anthem oooo Arise o compasion!......... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:49am On Oct 01, 2015 |
Rossy99: jst dt d season 2 is scarce for our area here.av u watch d season 2 Sure, since maybe january sef....oya go nd find it |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:31pm On Sep 30, 2015 |
Sammie2310: #smiles#....wetin u b bfor...no be agric?? *drags out 49mm*.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:26pm On Sep 30, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:21pm On Sep 30, 2015 |
donasere: Make hin carry atm machine join body too oo with photocopyin machine.... I go tell am....buh POS available...nt forgetting he will be renting out bulldozers too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:16pm On Sep 30, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:44pm On Sep 30, 2015 |
donasere: Lmao
Na charging business hin wan go do ni ± laundry, viewn center and bakery..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:11pm On Sep 30, 2015 |
donasere: Ahhhhh........na to sharply buy I pas my neighbor oo Na mikano chimajii go carry com camp.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:08pm On Sep 30, 2015 |
DonPsymon: Lol baba I go try the movie
And you no like 24  Jack Bauer the escape death you the complain
Lucas Hood for Banshee the do wetin How many times he get lucky?
The ish for 24 I like na the setting, the concept, the suspense... That ish is sophisticated bro...
No be like banshee wey na 1 small town... Erything just d revolve around Kai Practor and Lucas Hood...
If you check well, all this movie ish na preference... Me na crime be the genre I d like well well... Na why most of the movies for there be crime. Make we no argue am...na both of us get arguing points.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:07pm On Sep 30, 2015 |
donasere: Baba elmisti aw fa ? Dis one wey u don dey find power bank u don dey get set for camp? Wetin man go do. As person don sama me tori say to charge for camp na anoda task on its own......and my phone na my surest paadi..I no dey like make he die anyhw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:42pm On Sep 30, 2015 |
tolustx: Pls, for all who care to know, a power bank for ur fone is not unnecessary! It will be of great benefit for u if u have one. I learnt my lesson in camp. I chrged my blackberry for #50 daily and my nokia like every 3 days for d same #50. Pple who had foresight however brought power banks and charging d power bank to full capacity went for the same price of chrging a fone. So u cn charge ur powerbank to full capacity nd use it for two - three days, thereby, cutting a lotta cost u shud ve incurred. Immediately I returned to lagos, I bought. 10000MAH powerbank for mysef. Now I've got confidence anywhere I go, and anytime. Jah bless you broda....lemme go reason how powerbank go comot |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:48pm On Sep 30, 2015 |
Rossy99: sleepy hollow is very interesting.av jst finish watching season 1 Y head is dere.....oya go nd get d next season |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:40pm On Sep 30, 2015 |
tonyx4x44:
1 packet flavoured risla N/A Peruvian and Jamaican 1 bale each 2 light 1 Nairabet account scrabble board 6 packets Dr Jones or Durex jeans 1 PS Vita 1 Mouthwash loading...
Kikiki....surely NB acnt comin wit me...dnt av tym for cheap talks.....chess board...if I catch ur ass for scrabble, 7 premiums no go save U....that mouthwash go sure pass wasting tym wit closeup......durex jeans  Na.. Am a saint....weed, no one smoke rech boki soldiers....PS...I no get...will jst jejely manage my half screen bold5 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:36pm On Sep 30, 2015 |
SirMalik: u getit, my guy dey rock this airjordan go office, time no dey Hahahaha....badt boys.... |