₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,090 members, 8,515,472 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 12:02 AM

Toggle theme

Elmisti's Posts

Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 185 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:19pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Baba it looks real o


Even my friend want make I do for am that time...


Na as I warn am he go do himsef o
Seriouslyhuh....although I know niggas like dat wey be say if possible, em fit tlk say mke u help dem shyte for toilet....buh if d nigga no get sense..shebi u show u no dumb and he go do m hinslf, but dis one, both d sender and the helper IQ need testing....even. Wen dem write m gbagada say registrtion by proxy is not allowed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:15pm On Oct 08, 2015
seun305:
Na ego dey worry dia 2...bt oliseh go wan form boss na.
Dia issue no concern me....I no dey interested in dier affairs
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:14pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:
★★★ The Coach acted unprofessional n I can't fault him for that because NFA has given the key of the Bus to a driver without experience...

An incompetent driver that can't handle overtaken....

A driver that can't standout when the pressure becomes unbearable...

A driver with driving license without going thru any test @all.... tongue tongue


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Sometimes I dey prefer wen u mute
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:13pm On Oct 08, 2015
DonPsymon:
E remain make you ask which brand weed the nigga dey on oooo cheesy
Keri just dey whyne me jare....dt kind tin no fit shele jare
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:12pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Hehehe they did everything for him
Na company worker
He is not around
So wreva he dey, computers and Internet no dey work dere bahhuh........why keri wan dey whyne me nahhuh....oya make we bone d issue as u jst wan tke me run page ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:07pm On Oct 08, 2015
seun305:
He didn't honor an earlier invitatn to camp
Eehn ehn...I sha know say na smtn go lead to smtn....make dem park well jare....me no dey watch dem match sef....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:06pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Ah is it that bad?

embarassed

Oh no
Bad is an understatement....wait sef...shey d person helped him fingerprint?...and whose photo is on d green card?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:04pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
Nothing Enyeama go do wey go warrant such. Why e no give the armband to Mikel? Which day Musa start to dey play for Naija sef?
Kikiki...is not a matter of which day bro....wen Fabregs captained arsenal...he was not d oldest/experienced in d team....Mikel is not patriotic a bit!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 4:02pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
From what I read twas cuz he missed a match

Professionalism?
Even oil companies with all their policies dey consider all dis kinda situations like
Child delivery and death
Madam, once again, dere av to be permission and some official leave or relieve...like yaya toure wasn't allowed to go to his brother burial.....I don't want to stat justifying d coach actions jare...buh I know both could av avoided it....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:59pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Never been more serious o



What's the way forward cry
Abeg, make d nigga 4get service jare..make he go work, or probably make he no show for dis batch and do re mobilization....maybe dat tym he can re register from scratch....if he show show wit daat impersonated form...he fit end for d nearest maximum prison oooo...cuz Buhari go jst take am earn anti qwaruption points
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:56pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Hahaha

My own is dat since he our goalie lost his mum he should have considered him


Wetin concern me and football na only wen Nigeria dey play semi final I dey watch ball grin grin
Mother or not, there is something called professionalism....don't get me wrong ooo, no be say I dey stone hearted ( although I am )....but I believe he must v don smtn unprofessional to loose d captain band....like when terry go Bleep W.bridge wife nd. He loose captain too...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:54pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Real testimony grin
Godwin cool

One guy dey complain say him register by proxy and the dude go upload another person passport say whether is there anyway he can change it?
I no fit laugh



So abeg make una answer
What's the way forward
Any hope?
Ar u serious right nowhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:51pm On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Damn

Not cool at all


And he truly lost his mum


Oliseh heartless gan


That goal keeper wey dey save Nigerians


He is gonna be missed alot embarassed
Madam, no judge oooo.....bikonu...d two sides. Had a point to protect.....buh on a second thought...if dem like. Dey shld recall kanu and give him d captain .......I am not concrnd..dier football sucks
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:43pm On Oct 08, 2015
Marcelinho:
I just don't know why, is anyone here aware of the gamble in super eagles camp
Eagles ko, vulture ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:42pm On Oct 08, 2015
seun305:
What love isn't agape?

Discuss in 2 words
Godly maybe....me no wan enta discuss b4 I change am totally....n d kind tin wey dey vex haywaya b dis
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:26pm On Oct 08, 2015
theSpark:
It's agape love my brother
Issorite
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:20pm On Oct 08, 2015
dossylvanus:
Olobo. Whats up?
Me jst dey study u from fr ni as u wan stat anatomy class wit keri.......hw ya end
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:12pm On Oct 08, 2015
theSpark:
Iya wetin??

Those people don't cook with love. Love is the secret ingredient to a delicious meal.
Cc Seun305.


...he don. Complete hin statement.....so u want to chop meals cooked wit luv bahhuh....and u won't love in d processhuh....brother, no be food partner u dey find....u need a full time pekus!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:01pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:
★★★Sincerely when I was like this; " lipsrsealed lipsrsealed " you're always complaining...

Now that ayam communicating; you're still complaining...

Which mood did you want then tongue tongue


Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
U for don use sign language and back am wit dat ya sauce....insted of that six line speech wey u bak am wit
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:54pm On Oct 08, 2015
seun305:
Grt

Errrm tell her to #bringbackourshare of the £13b
Kosi weyre......she go wire some of d loot soon.....we go help aunty alison keep am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:52pm On Oct 08, 2015
seun305:
He never talk wetin dey hin mind finish

Jst b looking at him
Na pple like dat guy dey scam generous babes...em go chop dem food com suck dier milk join.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:49pm On Oct 08, 2015
Abiolainfo:
Source of your quote; http://quoteinvestigator.com/2013/01/10/watch-your-thoughts/ tongue

★★★


I'm not a fan of Copy and paste....
If it ain't natural, It's not my taste....
Goodyboo you need to upgrade in haste....
I prefer innovation to copy and paste........
That's why I prefer KingJb watse to ur paste....
Have a nice day... But I will love to relate... tongue tongue

Disclaimer; The post Up there is an automated response by Mistabiola P. A tongue★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Alakoba sombori!.....na everyting ur eye see ya mouth must talkhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:45pm On Oct 08, 2015
theSpark:
I'm looking for NYSC buddy (female) that will be cooking for me and her during service. Cost of buying foodstuff will be split between us (I'll pay slightly more).

Let me know where I'm posted first.
This one is a weyre boy oo, u no sabi wr KFC and chicken republic dey bahhuh...abi wr for dis 9j dem wan post u wey u no go see Iya basira jointhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:57pm On Oct 08, 2015
seun305:
Elmisti

When be naming?
No mind that maga jare....Mobi18 is in UK as she. Is part of Alison mdueke legal team.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:09pm On Oct 08, 2015
seun305:
Elmisti

U
G E T
E X A M
N I huh
Who later do u like dis
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:02am On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Lol grin


No go talk sickness wey never reach naija o... Make dem come vex quarantine you asap. grin
Kikiki....dem go fear fear when I write say spider bite me nd I fit turn spiderman at anytym
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:43am On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Check am o...


They posted him to Jigawa.
Lol, jst see am ni, make I go dey contact doctors wey go arrange medical report gimme....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:35am On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Be like dem don stop that 3 letters thingy na...


Saw from that callup letter keri uploaded yesterday... As na batch A guy... I d feel say dem don stop that 3 letter thing
Ehn ehn. Make I go check am
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:33am On Oct 08, 2015
jatau7:
better thunder....thunder with koboko....me I still dey talk ohhh...if by mistake my khaki miss...baba no body for my hostel go wear khaki again...I go move everybody own till dem return my own....
LMAO!........4get u no fit do nada...pata pata u go steal one bak
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:03am On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Baba don't worry


Check bank 2am on the 21st


Normal service go resume.
Lol, wen pplego dey find meaning of d three letters. On dier call up
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:57am On Oct 08, 2015
KeriBaby:
Elmisti u need to stop selling weed to this guy grin


That oga at the top gbege that year sha
Was effing funny
So u nd mistabiola dey. Do shori shori bah?....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:54am On Oct 08, 2015
DonPsymon:
Your breathing be like snore... Smh undecided
No be small thing na. To dey wander alone for thread 2am

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 185 pages)