Elmisti's Posts
Nairaland Forum › Elmisti's Profile › Elmisti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 185 pages)
Blessedgurl:*falls from coconut tree* |
Harinholar:I and aare2050 discussed extensively about you and ya hubby, and we decided, the pair of you should tke it esy wit d noise u r always making in d neighbourhood....this is not a garage na, so we just tlk say make we warn una b4 we start taking drastic steps wit d two of U,,,,,biko nu,even wen the two of u ar acting mid-nyt films, na so u go dey sound like ferrari...we don't like it oo |
Blessedgurl:Kiki......I go com kill myslf ....even most lectureres nowdays no dey bother do handouts again,,, dem go just go enter NOUN, save pdf and print am for students..... |
Harinholar:Warris dis one feeling like, I jst want to deliver elders msg to U ni.......even if I want to do bad bad things......na u I go com meet bah?....make u go broadcast me to evrybdy |
tonyx4x44:Those games jst too cost for origin, Ikej boys have bn svaing me since. 1365BC..... |
Harinholar:Harin, come I wanna av. Some words wit u....Ur hubby av gone to sight? |
tonyx4x44:LMAO, see notorious. In d building.........Na only small notes me sef dey write, mathemtics, mbanu, d thing dey look like morse code for my eyes.....University worse...na diary I dey carry go school, 12 courses, same diary |
tonyx4x44:Na midnyte em lunch am.....and walcott is d fastest on it....make I chill for my ikeja. Goons to put it on DVD so I go put am for system.....I don play 14 enta retirement for all modes |
Kiki...I sight one young man with a mission to mke his E-boo smile...He is so focused.....I wnt mention you, cuz u knw ya slf |
Blessedgurl:Mke she no worry na....shebi teachers ar still required to write lesson notes abi.....God knows if em post me for skul, n students go dey form note demslv, and na class cptain go dey write d lesson note..... |
Blessedgurl:Not yet, they will. ANnounce on friday or saturday.....lemme call that my boy in INEC......flex12!......show for EL DOLA...nd bring me result sheets... |
tonyx4x44:Is it me or u are looking. For dossylvanus..... |
Faithluv5:U wee like money oooo.....buh its cool sha, as lng as. U can. Work for your own cash....hustle on Ms Independent |
Jglad:So to type ya own na big work bah?.......and na pple like u em go put for skul, u go write lesson note ur eye go open .... |
This faithluv5. Will just call u and run bak to mke beads....I will fight dat geh oooo |
Olami90:I sha hope it dsnt turn out. That tonyx4x44 is not what I think. He/she is...... |
Olami90:Kikiki....I will send chimajii to verify his undisclosed assets.... |
I seriously wish, people can. Start repairing headsets, I can't afford to loose dis headset na.........who I offend wey no wan 4giv me |
tonyx4x44:Kikikiki....including guys ladies........oya...*hands u over to. D homos in d awse* |
Faithluv5:Holla seniorita! |
KeriBaby:Make. I go see. That my sure jaZz man to. Re arrange. My posting....I cn camp in dat katsina for two years..... |
Blessedgurl:See ya head, tru ko, truth ni.......we get our styles sha |
KeriBaby:God knows I told that babe we shld make katsina first choice instead of ogun......see as camp b like housing estate! No mumu red sand wey go stain ur shoe and block ya nose |
tk4life:Oya drop am hia make I write am down..... |
tk4life:WTF!.......I will allow you fu"ck ma ass to get ma hands on that game collection.......but then u dnt av GTA v |
Olami90:Oh lord of misconception! |
Daniyemi:Bro, its safer if u go request for anoda one in ur school oo to avoid Had I Know |
dubylhover:Kikikiki......oya no vex... |
Kingnap:Most probably yes, buh take d two along......or boya make u jst simply request for anoda one for ya skul |
My Nominations For Today (wed) Ladies Guy-----------------HILSOCIAL GUYS LADIES-----------MOBI18 ( exclusively moua) Most Active---------EL MISTI Most hard-working--------Xcozee, hilsocial, physika, Cc flex12 dubhylover |
airmark:Add international in front of d airport b4 u start crying |
sammy2310:Kikiki, I just did u one great favor...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 185 pages)
....even most lectureres nowdays no dey bother do handouts again,,, dem go just go enter NOUN, save pdf and print am for students.....

and d thread was boring earlier on. Where u dey
kolo man.
No be evryfin b punting na 