Politics › Re: Governor Ugwuanyi Weeps As Fulani Herdsmen Ravage Community by ememobong2015(f): 8:38pm On Apr 26, 2016 |
Der is really no point shedding tears,dis na d tym wey dis our igbo men 4 use dis fulanies head make money nd 4get abt der bros nd sis.wake up boys,make gud money wit dis useless pples head |
Politics › Re: Soldiers Shoot Olajideide Sipe In Festac (A Lawyer) - Gaphic photos by ememobong2015(f): 8:06pm On Apr 26, 2016 |
solid3: Stewpid lawyer. See what I have caused for ya sef now. Hope the argument and right of way will pay ur hostpital bill and also fix ur car. see d kind o mentality wey u get,u no suppose dey here |
Crime › Re: Ritualists Murder Man In Mansa, Zambia. Graphic Photos by ememobong2015(f): 10:47am On Apr 22, 2016 |
Lilimax: Jesus Christ! Why are some human beings so heartless, mean and vile ? hmm my dear |
Crime › Re: 81-Year-Old Woman Raped And Robbed In Ghana By 3 Men by ememobong2015(f): 6:47pm On Apr 21, 2016 |
|
Politics › Re: The Soldier Who Has Seen His Family Only 12times In 6yrs Cos Of Boko Haram by ememobong2015(f): 10:58am On Apr 21, 2016 |
jcross19: Some nigerian youths are fools like the op am sorry to say that please. Why did he join the army? What was on the form he filled when he was chose to became one? This is the job he chose for himself. stop being unreasonable,sorry 2 use dat word,if na ur paa or relative dey der nd person snd tis kind tin,u go lyk am?jst bcus he is nt related 2 u,dos nt mean u shud see a gud tin or scrifice done 4 u,u will nt comment it.bros abeg talk well.man kudos,e no easy |
Celebrities › Re: Korede Bello Blocks Fan On Twitter Over Joke (photos) by ememobong2015(f): 10:56am On Apr 20, 2016 |
[quote author=babyfaceafrica pst=44869254]Korede did the right thing...no be everything dem the use joke...there is a limit to everything...mumu fan!!![/quote]guy abeg 4get,hm no kw said as a publc figure,tins lyk dis go happn,wat abt president wey dm dey yeye pass dis 1,shey him dey con knock on person door.abeg make korede pack well ah. |
Family › Re: About To Wed Emakpo Akpowene Dies In Delta (Photos) by ememobong2015(f): 6:06pm On Apr 18, 2016 |
Oh 2 sad,u wey dey alive no b say u beta bt na Gods grace na dey keep use.may her soul rest in peace |
Crime › Re: Failed Armed Robbery Incident In Port-Harcourt (Graphic Photos) by ememobong2015(f): 5:41pm On Apr 18, 2016 |
ritababe: patient by this time? omo na easier method sure pass oh, get rich or die trying  . Na woa oh 4 u,dn go die a shame death nd see who go chop d moni. |
Crime › Re: Woman Dumps Her Rival's Baby In A Toilet (Graphic Pic) by ememobong2015(f): 5:26pm On Apr 18, 2016 |
Speechless hmmmmmmmmmmm  |
NYSC › Re: Youth Corper's Corper Babymama & Baby by ememobong2015(f): 11:59am On Apr 16, 2016 |
Wow nice.if u count pikin wn dm don abort,u go see say na generations 2 generations.so y will keeping d 1 b a prblm 2 pple.abeg celebrate o jare  |
Politics › Re: Ben Murray-bruce Reacts To Okon Lagos Commonsense IG Post by ememobong2015(f): 9:27am On Apr 14, 2016 |
 Okon baba,u no go kill person lol |
Politics › Re: FG Wants Speedy Completion Of Mambilla Power Project – Buhari by ememobong2015(f): 7:34am On Apr 14, 2016 |
I just pray its going to work and not take more tym |
Nairaland General › Re: Rebecca From Oron Is Lost by ememobong2015(f): 11:04pm On Apr 13, 2016 |
Dis is wat poverty cn do 2 pples lyfs.wish u get bck 2 ur mum safe |
Crime › Re: Baby Who Was Dumped In A Hole By His Parents Gets Rescued By Stranger. Photos by ememobong2015(f): 10:54pm On Apr 13, 2016 |
Omoh pple get mind,God hlp us  |
Crime › Re: Landlady Sets Tenant’s Apartment Ablaze To Eject Him (photo) by ememobong2015(f): 3:22pm On Apr 13, 2016 |
Dis is madness |