Politics › Re: Anger Persists In Rivers As Wike Reviews Next Action by EmiDon11: 9:27pm On Jun 17, 2022 |
Na igbo man dey rule delta state?
Which one come be ifeanyi?
And people will say igbo and ijaw are not brothers.
Chaii, it shall not be well with afonjas |
Family › Re: Una Wey Una Mama No Born Plenty Pikin No Know Wetin God Do For Una. by EmiDon11: 9:17pm On Jun 17, 2022 |
So this nonsense made frontpage? |
Romance › Re: How Often Do You Access Facebook After Joining Nairaland? by EmiDon11(op): 9:13pm On Jun 17, 2022 |
meobizy: Unemployment on full display. and what is an employed woman doing here? |
|
Romance › Re: Reddit Question: Why Do You Dislike Your Children? by EmiDon11: 9:00pm On Jun 17, 2022 |
FERNANDEZISBACK: Your question ain't clear..
Or am I not getting it?  you yourself too, no clear |
Romance › Re: Your Vagina Must Be A Well-kept Secret, Not A Community Hall Open For All To Ent by EmiDon11: 7:25pm On Jun 17, 2022 |
FERNANDEZISBACK you don hear |
Romance › Re: What Is Her Name (pic) by EmiDon11: 7:23pm On Jun 17, 2022 |
All i know be say, jeon fine pass her |
Romance › Re: What Have You Done For A Lady That You Regret The Most? by EmiDon11: 7:20pm On Jun 17, 2022 |
I wont regret anything that i will do for jeon |
Romance › Re: Men With Pure Intentions, Why Are You Broke? by EmiDon11: 5:57pm On Jun 17, 2022 |
Samething ur mother said to your father
|
Romance › Re: Why Are Women Always Begging by EmiDon11: 5:54pm On Jun 17, 2022 |
Onyi22: Mumu op, how much do u have that you can give a woman Pot calling kettle black, only a broke ass guy will come out saying this trash, That's why I keep telling ladies, Love is a scam, if he's not financially buoyant, kick his ugly ass away In Davido's voice, if you no get Money, hide your face ur profile picture nearly gave me erection. Remove it, it is bad, there are children in this forum |
Romance › Re: Why Are Women Always Begging by EmiDon11: 5:51pm On Jun 17, 2022 |
Jeon neva beg.
It is only the like of FERNANDEZISBACK begs a lot |
Family › Re: It's My 16th Wedding Anniversary, 16 Years Since I Married My Best Friend. by EmiDon11: 5:12pm On Jun 17, 2022 |
Dont worry jeon,
We will do our own soon
|
Family › Re: It's My 16th Wedding Anniversary, 16 Years Since I Married My Best Friend. by EmiDon11: 5:09pm On Jun 17, 2022 |
Chaii, so true true, old men like this dey nairaland. Imagine 16yrs anniversary. While some of us never even fit feed our self and some neva get hope. Boogyman557 should understand better. God when?
|
Politics › Re: Meet Peter Obi's Only Son And His Career (Pix) by EmiDon11: 4:58pm On Jun 17, 2022 |
|
Music/Radio › Re: Call Me Everyday - Chris Brown Features Wizkid In New Single by EmiDon11: 4:54pm On Jun 17, 2022 |
Scamupdates: bro dem don sack lala jare kk why is it no showing the section he modreat any more but he still dey line o.he is online 24/7 |
Music/Radio › Re: Call Me Everyday - Chris Brown Features Wizkid In New Single by EmiDon11: 4:52pm On Jun 17, 2022 |
Scamupdates: bro dem don sack lala jare kk why is it no showing the section he modreat any more e be like say na true oo. Abi seun no dey pay salary again?
|
Politics › Re: IPOB Reveals Identities Of Unknown Gunmen, Declares Them Wanted by EmiDon11: 4:50pm On Jun 17, 2022 |
Tingotoe: IPOB=UGN=ESN=Terrorists
. That's all we know okay
|
Music/Radio › Re: Call Me Everyday - Chris Brown Features Wizkid In New Single by EmiDon11: 4:46pm On Jun 17, 2022 |
Scamupdates: i mean check am well it not showing lala as mod any more lala na supermod. He dey moderate everywhere. Lala na S.P |
Romance › Re: 10 Things Ronaldo Owns That Can Buy Nigeria by EmiDon11: 4:44pm On Jun 17, 2022 |
|
Romance › Re: Stupid Men Think When A Lesbian Sex You As A Living Apparatus That She Loves You by EmiDon11: 4:36pm On Jun 17, 2022 |
Op na lesbian |
Romance › Re: Women Are A Million Times More Attractive And Beautiful Than Men by EmiDon11: 4:18pm On Jun 17, 2022 |
Op, u lie
I know some women wey i better pass
|
Romance › Re: Women Are A Million Times More Attractive And Beautiful Than Men by EmiDon11: 4:14pm On Jun 17, 2022 |
SweetVibe: I view your profile and discover all your topics are all about lesbianism and sex. Aunty Why? she too like woman
|
Music/Radio › Re: Call Me Everyday - Chris Brown Features Wizkid In New Single by EmiDon11: 3:07pm On Jun 17, 2022 |
Scamupdates: lala have you been sacked by seun cus i though you are nairaland mod (or am i the only one seen this mods no dey post again? |
|
|
|
|
|
|
|
|
|