Romance › Re: How I bleeped A Virgin by EmiDon11: 11:44am On Aug 10, 2022 |
Orgasmgiver123: I dey pray for you bro
I dey pray make e be twins back to sender
|
Romance › Re: How I bleeped A Virgin by EmiDon11: 11:40am On Aug 10, 2022 |
Orgasmgiver123: I hope your story doesn’t end like tgat of EmiDon11 who impregnated an ugly virgin He is running from his responsibility now the girl wan go test today o Make una pray 4 me |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 11:37am On Aug 10, 2022 |
Silentgroper:
.. Lol, wetin dey sup na.. How've u been and d most important question, why u and habibat dey exchange contact na?.. U been wan dey sly ur gee  haha Bro (In bella shmurda's voice) »why i go dey chase person
I learnt my lesson
Fell in love with that girl, almost lost my blessing
I rest my case i dont trust no judges«Bro, i no wan love again o I don learn |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 9:52am On Aug 10, 2022 |
Beebah2000: See yeye talk ooo
I no dey call again sef.
Have a nice day, Emi.  cool
Nd u too |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 9:19am On Aug 10, 2022 |
|
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 8:05am On Aug 10, 2022 |
dnawah: see your reasoning!u think say na only through sex person fit carry disease abi? She be virgin no make am free o! abi o |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 8:05am On Aug 10, 2022 |
|
Romance › Re: Lets Pray For Iamdbull by EmiDon11(op): 8:04am On Aug 10, 2022 |
Fmghewzy: Dude even if his song is trash.
You don't have to post this  i dey shame for the guy |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 7:58am On Aug 10, 2022 |
|
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 7:57am On Aug 10, 2022 |
Silentgroper: Hold up, what's going on hia? broooooooo!!!!!!!!! Am i dreaming  Who am i seeing? |
Romance › Re: All The Ashawo Toto Don Wide Finish by EmiDon11: 10:01pm On Aug 09, 2022 |
Rekhina: BURSTED
Christopher stop lying u have 2inches dick .
I don catch you today
I will expose you and all you did to me on nairaland tomorrow. chaii
This one na see finish
|
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 9:52pm On Aug 09, 2022*. Modified: 9:20am On Aug 10, 2022 |
Beebah2000: okay. Drop your number make I flash u  number taken down Just give me a flash |
Romance › Re: Lets Pray For Iamdbull by EmiDon11(op): 7:23pm On Aug 09, 2022 |
Uzomacharles: Person wey no dey like to play him song.. no be his fault nah |
Romance › Lets Pray For Iamdbull by EmiDon11(op): 5:32pm On Aug 09, 2022 |
Dear romancelanders
Let remember our celebrity brother, iamdbull in prayer pls.
For lord to help and make him blow.
The guy just dey embarass himself.
I dey shame on his behalf.
The guy just dey disgrace nairalanders up and down.
He said he shutdown a particular hotel in abuja
But the guy just disgrace himself for there.
I shed tears when i was watching the video.
If See as the people dey laugh am.
Chaii
The guy just dey busy dey jump upandan
Lord pls help this our brother make he blow.
Make he stop disgracing us Every corner
|
Romance › Re: Can't Believe It, Just Shut Down Transcorp Hilton Abuja Last Night (pics) by EmiDon11: 5:08pm On Aug 09, 2022 |
realokopi: Haba bros, what the Bleep is that?? If Asa see say na like dat U take destroy her song she fit jail you ooo..... That's not how to perform bros. Work on yourself. Those people at the bar were actually laughing at you. this part gonna give dbull a sleepless night
|
Celebrities › Re: What Is Going On With Kizz Daniel? I Am Really Worried (Pix) by EmiDon11: 4:55pm On Aug 09, 2022 |
|
Celebrities › Re: What Is Going On With Kizz Daniel? I Am Really Worried (Pix) by EmiDon11: 4:52pm On Aug 09, 2022 |
naturefellow: Iamdbull, thinks too highly of himself. Narcissism! leave am Nairaland celebrity |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 4:48pm On Aug 09, 2022 |
3nity7: I pity some women sha, life is not fair to them most times. You met a girl as a virgin you took her hymen an you are saying you have no intention of marrying her deep down,I guess you must have told her you would. And If you did Karma awaits you, if it misses you, it won't miss your generation. oga i not tell her say i go marry her |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 4:46pm On Aug 09, 2022 |
Greattestman: It would be better you air your opinion without ofensive choice of words. make me understand sir |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 4:38pm On Aug 09, 2022 |
U see orgasmgiver123 and messi1
No problem i will see una through
Make i recover from this high B.P first
I dey come for una |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 4:35pm On Aug 09, 2022 |
silibaba: So the sex rough self but her pus.y tight like kilode |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 4:14pm On Aug 09, 2022 |
TheSourcerer: how many weeks has it been since you had the sex? roughly 2 weeks |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 4:11pm On Aug 09, 2022 |
Divay22: [/b]
You're mad how am i mad? |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 3:26pm On Aug 09, 2022 |
Thonia69: Lol I'm just laughing. make e no be wetin ah think o |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 3:24pm On Aug 09, 2022 |
Messi1: Talj about something important pls..We don't keep living in the past. ok |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 3:17pm On Aug 09, 2022 |
Beebah2000: Lol I am one.  give me a flash pls
If u dont mind |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 3:08pm On Aug 09, 2022 |
Thonia69: Congratulations sir. Hehehehehe  chaii I'm dead Aunty i no dey understand this ur laugh o |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 3:02pm On Aug 09, 2022 |
Messi1: In fact I have zero response to this. i don beg u Leave her Abeg |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 2:40pm On Aug 09, 2022 |
Beebah2000: hi, guy.  So, now u don accept say I be babe abi?  even if u re not, there must be a reason u decided to be one |
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 2:37pm On Aug 09, 2022 |
Messi1: Which line are we?
Go thru my comments to see whether i tag people anyhow in my comment.That i tag u to catch fond does not mean i was looking for ur trouble.Lissen, if there's anyone in this forum i'll fight it's not u.so if there shud be anyone to tell me the comment i just quoted it shud not be u.Now lissen, if u think that i'll fight u like i did u shud know that no matter what u do to me or the insult u unleash me i will not fight.I have list of people i will never fight and u are in the list.As u are warming up for a fight, know iam not here to fight u coz i cant.If tagging u was an ofense, kindly let me know in my mentions.
Stay blessed! leave that girl alone pls Let her be I'm begging u Pls |
Romance › Re: Why Do Girls Hate Gays by EmiDon11: 2:33pm On Aug 09, 2022 |
|
Romance › Re: Is Breast Pain A Sign Of Pregnancy?(photos) by EmiDon11(op): 2:19pm On Aug 09, 2022 |
|