Emperortj93's Posts
Nairaland Forum › Emperortj93's Profile › Emperortj93's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 37 pages)
FRONT PAGE TINZ btw, any body wey say oga frank 3.16 no be great writer ehn, na crowd go gather beat dat person |
solomityo: hmmm........ FRANK FRANK FRANK..... 3months small na, why you go cheat within 3months. I HAIL O3wks too much joor talk much of 3months... btw 9ice st0ry u g4t h3re @pBABY |
At dis junction, all i gat 2 say is tank u very very very much @MAZI for dishin out dis great story..... Also Be rest asure dat i wil folow u anywhere u go lyk tatoo wey dey pesin body... Thanks again man |
Sumbody should pls clean up dis thread cus it's so annoyin watchin elderly peepz i'm supose 2 look up to for guidance and advice, fight and argue over sumtin very irrelevant and pointless... @mazi and @mynd pls u guys shd let go of ur differences and just kiss and make up... Acordin to maishot, let by gone be by gone. THANKS |
Emperortj93@gmail.com |
repogirl: -i can't find d concludin part o *angry* |
Photoshop ko photokiosk ni... Btw, i'm proud of emeka ike, proud of nollywood, proud 2 b a nigerian.. God bless naija.... like dis post if u re proud 2 b a nigerian |
Rap maestro: Na u b my oga wey i dey ff order from jawe.. I go contd now, jamb sweet doh.. How was urs?mehn d exam ova mak sense jor.. Hopefully na we last jamb b dis... Btw, d last update was 2 short even though was interestin and suspenceful *waitin patiently for d real upload* |
@maestro.. *smiling* how ur exam, hope say d exam no trouble u at all bah.. *change mode* oya rush cum continue ur story b4 guy vex slap TB enter ur chest |
@rap maestro.. Jamb don finish o, beta go continue ur story @floweybaba.. |
It was very enjoyable cus d maths wasn't as difficult as past year... All in all, great exam and i'm expectin 2 score above 270 |
TAKING CHANCE: good story, great writer |
Yeah yeah, we need double sowie triple update today o b4 kasala burst for hear o |
Nooooo!!!! |
Nooooo!!!! |
Y'all shd stop working ur self up cus KENDRICK LAMAR is definitely bringin back hipHop from it glory days bt wit some modern touch... #teamKENDrickLAmar# |
Br3nd4: lmaooo.. Guys meet my twin..Guy u re welcume, hope u knw itbomb is ya twin's sista e-son |
Shhhh shhhh abeg seun beg me mak i beg una so dat una go low una voice b4 NBA kum fine and ban nairaland bcus una dey critisis our dictator wannabe president |
simon gonner: nigeria jaga jagaEverytin scatter scatter, poor man dey suffer suffer, BOOM!! BOOOM!!!! Bomb blast everywhere in da north |
Oya Keke drop me for this thread wey concern my people and our slowpoke bt dictator wannabe president |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 37 pages)