Emperortj93's Posts
Nairaland Forum › Emperortj93's Profile › Emperortj93's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 37 pages)
Hahahah South korea jazz at work again, bt how kums it reach 10millie view while i (emperortj) and my oga@theTop (@easybaba) havn't view or heard of it yet |
Wat's d world turnin into self, just dis mornin, ma dog born pikin wey get 3 pee pee. Pls iz it medical or spiritually posible?. Btw i'm numba 1 |
Mtn nigeria just sendt me a message informin me about d hottest, spiciest, craziest and funkiest collabo btw dbanj (eja ila) and olamide (badoo). I seriously wil lyk y'all dat hav already heard d song's to advice me b4 purchasin d song wit my hard earn #75. Tanx 4 ur corporatn |
Dortmund vs madrid, barcelona vs bayern. Madrid 4 la decima(10th championleague), if u blieve like dis post |
fredoooooo: fenerbache vs benficachelsea vs fenerbache for final. Datz all |
Sumbody shd post d draw sharpali nah bt madrid all d way |
Gosh!! Dis is terible, pls acept my deepest condolences and r.i.p 2 d decease |
Fussbot: kenya uganda wia south africa dey??hhp,teargas,liquideep,kuli chana...etc sabi o...bak 2 topic...na sarkodie me sef lik pass..bt I heard 4rm a ghanian dat sarkodie is lik d 2nd or 3rd best indigenous rapper dia..dat dey hav beta indigenous rappers dat we dn't kno...I also like 4x4,e l,r2bees4ck*4ck=pregnancy, e I wat? Mehn c name lyk fight. Btw Wat re d names of deir best two rapperz (dat ur source claim re) beta dan sarkodie |
Good mornin everybody. Btw i dn finish read mazi last update and d tin don digest bt hungry stil dey worri me no b smal o |
Just heard of an 300 magnitude earthquake in iran near d country only nuclear power plant dat have already claim the lives of 5 people and stil counting. RIP 2 d decease and pre-decease |
Mehn dis is scary bt ma grandpa dn already cari odeshé stone me wen i dey smal so no shakin. Btw, u re great |
Francheezy: sarkodie becca Majid michael "d rapper" yvonne nelson DATZ ALL |
101 Oga frank, i wil lyk 2 commend u 4 a job wel don. Btw u re gud irrespective of d typos, wil also enjoin u 2 keep dem comin even though i'm an undercover agent (reader) bt bear it in mind dat i ve bein followin u keenly from ur previous stories and b sure i wil b here also wen u commence any future project though as a retired agent |
Foxy my man a'k'a mallam dogo-yaro, pls come 4ward wit ur red rapper, fetish lookin feather tied wit 9 red piece of cloth, cowries, shinin lukin reddish-green teeth, untop ur yellow face and invoke ur gods so dat mazi wil update asap and stop tormentin guyx wit dis much suspence oga foxy |
Agibigibi *papa ajasco style* |
Smal gurl (chifowl) u re playin wit ma oga (mazi) tanana, if u get brain u go no say moni no b wahala... Btw, joy (update) scarse for dis thread 2day oo. Wat's d level nah or beta stil how oga mazi mata dey b nah |
Area bros u self kukuma don bcum warri boy and as par say warri no dey cari last, patapata na draw, na 2 pick race frm dat teritory o so dat u no go cari last o area |
Choiiiiiii Up stil now mazi nova update |
flow1759: Emperor my man, long time no sight, sorry, long time no saw, sorry, long time no seen. Oooooh! Na English be my problem oh. Infact make i use pidgin; i wan tell u say e don tay wey i see you here. brov btw, In foxy thick hausa acentkai U sure say u pfine reash me #...just tinkin out loud...# |
Mehn dis tory is kinda slow ooo cus al d update dey short 4 ma eyes |
Rap maestro: reading tinz.. WE GO PASS AM IJN amen Amen |
Na wa oooo, make all men dey try "like" every new upload wey flow dey knack we people nah. As 4 me and my family shai, we will continue clickin d like button as a sign of apreciation |
Osheeeeiiiiii... Yawn.... Goodmornin everyone, hope y'all have a splendid sleep like myself.. |
Reloadin/refreshin page activated |
#.... Clear throat .....# |
Area...... Eeh.... Broda u 2 much abeg, pls keep d gud work and more vaseline 2 ur beard head |
mehn, Them arm rubber don finally cum colet deir own share of kpokpon money oo or so i tot |
*wit ma hausa acent* Good mornin ma feofle |
Rap maestro: i tire 4 myself o... Dem don warn me say if i no concentrate on reading 4 JAMB dem go seize ma phone.. Can u imagine? Fone wey i use ma hard earned money buy o.. All d same, sowi peepz, ama try to update sumtime shabrov, i being tink say na only our house dis kind tin dey hapen oo... Ma uncle don already seize one of ma phone and he dey threaten 2 break dis one if i no concentrate keenly on ma readin.. Wetin cum mak mater worst na b say e don comot tv 4 house bcus of me and ma cousin...(bt sha i stil bliev say e want d best frm me) |
Legend shd hav it nw dat i'm d first man 2 walk on page (3) three.. U can nw adres me as "ogeneEmperor" cus i knw witout God i wont be whr i am 2day...let me first tank ma parent 4 bringin me in2 dis world... I also wish 2 tank ma broda 4 releasin a huge ransom of #200 4 me 2 b able 2 buy recharge card and i also want 2 tank etisalat 4 givin me 15mb plus a clear network 2 achieve dis feet, nof respect also 2 seun 4 settin up nairaland and gvin me dis oportunity.. And finali, i remove ma hausa hat, bow ma head and sagg ma shoulder *in chinish fashion* 4 mazi omenuko, maishot, itbomb, foxy, gluv, emperortj93 and every member of nairaland sinnesz asociation 4 ya suport and encouragement tru out dis tryin moment.. May God in his infinite wisdom continue 2 blez y'all in jesus (yahweh) name.....AMEN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 37 pages)