Endure207's Posts
Nairaland Forum › Endure207's Profile › Endure207's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Rachael was jst abusing phyna, if phyna retaliate now, the whole social media platform will wake up, phyna never even start she don dey cry , I no even understand why Rachael dey vex ![]() |
I don't understand why Rachael is angry na wa ooooo |
I don't understand Rachael, becus dey said u spent two weeks in d hotel, u r now emotional ![]() |
threebear which one are we go believe, nah u say adekunle dey almost close to second nd nw it's bella , watsup with bryann nd phynaThreebear: |
Phynation put more efforts , phyna is currently 4th on the poll ![]() |
This ur hatred for phyna don dey pass be careful ooooo it's jst a show oooooo, abeg no kill d poor girl ![]() safarigirl: |
Make una no go get hbp on top phyna matter ooooo ![]() safarigirl: |
I heard cubana chief priest is buying votes for bryann ![]() |
I thought dis matter was settled "chi chi" wats all dis discussion again, yesterday it was daniella nd now bryann go nd face phyna if u still feel pained, am tired of hearing emotional intelligence ![]() |
Dannyxy:
|
I heard phyna is in 4th position , phynation wat are u guyz doing, bryann nd bella fans are voting massively nd tripling dre votes, I heard delloite polls av crashed becus of d massive vote, phynation so u want to disappoint phyna
|
The problem with phyna is dat she is too real, she doesn't sugarcoat anything, she dey talk am as she see am, buh nigerians have forgotten it's a reality show, dey want her to be cautious nd do things which doesn't suit her real life , if u wanted a saint y didn't u guyz vote for LIQUOROSE to win last season, u all complained dat she was too quiet nd not controversial enough, now we have someone who fits all the the things we want in a reality show, u are complaining wat do u guyz really want |
Phyna phyna phyna everywhere , abeg make una allow d poor girl rest, she is not d only person in big brother house , let me go back to voting
|
Threebear go nd vote , preferably phyna ![]() Threebear: |
No fanbase un-stan dre faves in d finale week no matter wat he/she does ![]() dyydxx: |
rest u r a bryann fan, dis tactics won't work ![]() Lightway: |
Dat means the top 3 shared 57% dat means the the highest scored 20 something percentage na wa ooooo dis season sha, phynation prepare for war ![]() |
3 people are already guaranteed finalists chi chi, phyna nd Daniella, any twist big brother has will not affect dem Sanqa: |
People on dis thread make me laugh everytime phyna doesn't deserve d money , den vote for who u think deserves it nd let other people vote her if dey think she deserves it too stop wailing nd posting everytime ![]() |
Aswear dey jst dey look for phyna to jst talk, na so dem go jst twist d words , wat do dey want to achieve, becus no phynation will un-stan her in d 9week no matter d narrative ![]() Hohenheim: |
Phyna confronting bella on why she used chi chi stripper job to Insult her nd bella defended herself saying she didn't mean it dat Way. Haters: phyna is a backstabber, always throwing her friends under the bus ![]() Me: nah phyna matter go kill una ![]() |
IghravweIG:
|
Story for the gods another failed musician must not win instead of him to win make phyna kukuma collect the money ![]() Oshokhai69: |
Aswear dats d reason y the other fanbase don't like her becus dey r surprised how someone dats loud nd razz according to dem has a huge fanbase dey don't know wats called graceAmazonTopaz: |
Phyna's rally have swallowed up bryann's own check who is trending on twitter ![]() Onyi99: |
Unfortunately u can't buy votes on instagram , dats y phyna will always dust bryann on instagram nd facebook page, dats y she won d munch it nd tecno challenge ![]() Dannyxy: |
It's either dis betting site already knows dat phyna is winning d money or dey have someone in delloite who gives dem information abt who is leading , becus dats a bold odds dey r putting out dre imagine the amount of money dey will lose if people staked on bryann,bella nd hermes nd one of dem wins ![]()
|
Phyna is razz phyna is loud, she can't be our female winner, yen yen LIQUOROSE dat was perfect y didn't u guyz vote for her to win, hypocrites everywre, wen it comes to a female winner everyone wants her to be perfect, all those trying to de-campaign phyna is too late nd a waste of time, nd the other fanbase working overtime to make pple un-stan her won't work, I tot dey said he will win why are dey now trying to de-campaign her , vote for ur fave in peace if u r so sure he will win dre is no need to de-campaign phyna ![]() |
Hmmmmm phyna should not put me in trouble abeg she should not try anything stupid dat will make dem dq her abeg she should go nd sleep, next week she will be a multi millionaire ![]() meobizy: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)

