Endure207's Posts
Nairaland Forum › Endure207's Profile › Endure207's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
wetin be dis make dem dey play |
This yellisa nd juviola eviction pain me sha |
Can't believe yelissa nd juviola are gone |
Dis thabang sef , e no dey ever dance to nigeria songs , d guy no even dey hide his hatred for nigeria |
Yea, av given juviola 1k, yellisa 1k, juvonne 500, so it can go all round ![]() queenemelda: |
Dis election really messed with my brain buh tnks God it's finally over even though my preferred candidate didn't win |
So nellisa carry condom for pocket wetin person no go see for dis show |
This season nah jst relationship matter triangle's, rectangle's , circle's nd all other angles ![]() |
R u from edo state? ![]() safarigirl: |
D hate on phyna is so much, nobody is talking about wat d girl said under her post, but it's d reply she gave dat pple took to heart make una dey play switlily25: |
Why this much hate for phyna from people nd her fellow housemates? It's like dey feel she doesn't deserve to win because of her background nd nature ![]() |
With everything thing u jst said, go to google nd search who is d winner of bbn s7, come back nd tell us what u see ![]() switlily25: |
Bbnaija fans are funny , the show don end, buh u guyz are here cursing nd abusing each other , dey are busy making money nd looking for ways to better dre lives buh u guyz are here fighting , make una continue oooooo ![]() |
switlily25: |
Haters, phyna don get another endorsement deal oooo, I say make I remind una , continue hating guyz while she continue to cash out ![]() |
But the same old woman won the show nd the same street voted for her to win but the same street u claimed hermes owns couldn't take him to the finals ![]() Clement1111: |
Someone said she bought house, u r saying she is a tenant na u rent am for her [quote author=Sanqa post=117867256]A tenant actually[/quotaom] |
Becus phyna said she has been pregnant twice without giving birth to the child, everybody concluded dat it was abortion, nobody even asked if it was a miscarriage or anything else, and she is been repraimeded nd castigated every time, buh dey forgot dat beauty once said to doyin dat the men she rolls out with outside d house will be angry dat she is dating a small upcoming artiste like groovy, confirming the rumors dat all d money she acquired Wre based on runs nd sugar daddies, but no one is talking about it, dey swept it under d carpet, but it's phyna own everybody wants to talk about, am jst glad for her dat she won, even though I wanted hermes to win, phynation u guyz should stand by her oooooo, before all dis wolves in sheep clothing will eat her up |
If u people talk from now till 2023, it can never change the fact dat phyna won big brother naija season 7 level edition out of 27 other housemates, if dey r calling names of past winners her name will be mentioned, dre is nothing u guyz say now can erase her name from history , am not a phyna fan buh am happy she won, cause the dragging for too much , phynation u guyz r d real mvp , unlike some lousy fans base I know, all talk but no action . If e easy to crown winner y una no make una fave win , una no get shame nah phynation wey crown dre fave winner una wan dey drag ![]() |
Manutd una do dis one , chai my money don go
|
Safari how sure are u dat phyna won ![]() safarigirl:
|
Lhimeet:
|
So who is winning the 100million prize tonight? ![]() |
DamianX:
|
Results flying everywhere , na tomorrow we go shall see ![]() |
Put dre percentage nah since u already seen d results all of una for dis app dey mentDamianX: |
BiggestB0y:
|
Is not dat deep na wa ooooo, bryann brought a drink dat both nd adekunle mixed, nd she declined saying she doesn't want it cus she doesn't trust dem both with dat mixture (jokingly) becus groovy ain't dre to watch over her, dat she prefers her guinness she has control over fitzmayowa: |
Rest too nah by force to drink , let her drink d guisness she has control over not dat mixture or concoction groovy is not here to watch her abegduduade: |
Vicicey:
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
[quote author=Sanqa post=117867256]A tenant actually[/quotaom]