TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 2:52pm On Sep 14, 2023 |
Alex is demanding respect lmao 🤣😆😆, someone who said she will slap a 40yrs old man nd nothing will happen 😆😆😆 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 2:44pm On Sep 14, 2023 |
People on dis thread r funny 🤣🤣🤣, if u watch bbn a lot, u suppose no say d season don end already nd d winner already decided, even me sef no say my fave no go win again, highest nah finalist him go be 🙌🙌, if u think ilebaye will not win den u r a clown, person wey street dey support 🤣🤣, after dat incident dat ike threw her clothes on the toilet floor dats wre it all ended, imagine going to my neighbors place to ask for iuc I was told some girls across d street came to collect iuc to vote ilebaye, na dre I give up 🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:03pm On Sep 13, 2023 |
Dat was my thought at first, dey didn't talk abt d phone abi blogging 🤔 kowema: Mercy, Neo and Adekunle's team didn't talk about the phone 🤣😂😂. Thank God cuz they killed the other aspects. Neo must not win this task😀 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:51pm On Sep 13, 2023 |
Kkk 🙌 Jen96: might not be too predictable till tomorrow |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:41pm On Sep 13, 2023 |
Tnks ☺️☺️, wat abt dose at d top, who dey lead Threebear: Amauche Whitemoney Neo Are all going home. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:24pm On Sep 13, 2023 |
Threebear wats d latest on the poll?? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 8:39pm On Sep 13, 2023 |
Ikorodu delliote 🤣🤣🤣 OBAMAKILLOSAMA: Result so far...
Mercy
Baye
Cecce
Ade WM
Alex
Neo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 8:10pm On Sep 13, 2023 |
@threebear wats d latest on the poll? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 6:10pm On Sep 13, 2023 |
Wre is @threebear wen u need him?? 🤣🤣🤣, He should come nd tell us wats happening in the polls, some fanbase r getting too comfortable 🤣🤣🤣, I need dat threebear dagger 🤭🤭🤭 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:41am On Sep 13, 2023 |
@threebear, am waiting for ur source since ooooo, pls who is topping nd who is at d bottom 🙌🙌🙌 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:16pm On Sep 12, 2023 |
If mercy ws d one ike threw her clothes on the toilet floor, she will never av forgiven or talk to ike again, buh ilebaye moved on frm dat setback, nd ws even getting along wit ike, so ilebaye is nt dat bad as u pple paint her to be Altrarecords: One thing I know is Mercy is a far better person than baye
For someone who hasn't achieved much in life, her entitlement, Lack of respect, zero loyalty and refusal to accept when she's wrong tells me being 120mill rich is only going to make baye 10x worse
If she already acts like a spoilt brat now, only God knows what she's gonna do next if she wins
At least Mercy is known for being a cheerful giver, ilebaye seems the type to oppress people if she's in a position to do so. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 10:35pm On Sep 12, 2023 |
Wetin Alex say ilebaye do am?? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:27pm On Sep 12, 2023 |
Na wa ooooo, entitlement kwa 🤣🤣🤣, nah jst cruise nah Amya: This girl's entitlement is disgusting |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 3:21pm On Sep 12, 2023 |
Ilebaye truly loves doyin sha, buh doyin for write letter for ilebaye nah, if she can forgive ceec nd Alex who she knew nominated her, den ilebaye shld not be exempted |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:58pm On Sep 11, 2023 |
Dey play, hw many times bro nominate her 🤣🤣🤣 Gbadoboy: She nominated Neo after every thing Neo do for am last Saturday to help am keep body and soul. She is wicked. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:51pm On Sep 11, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 8:28pm On Sep 10, 2023 |
Even phyna dat won d show never got 40percent, wen she was up for eviction until d finale, 38percent is huge considering d level of alliance vote dis week |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 8:03pm On Sep 10, 2023 |
Threebear was right 🙌 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 7:42pm On Sep 10, 2023 |
If white money is in bottom 2 den dre is no reason to bash threebear, d only thing dat will make threebear cast is wen white money is not in bottom 2 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 7:40pm On Sep 10, 2023 |
All those saying ilebaye tears is fake, u could see he sad she was wen dey called doyin name 🤦🤦🤦, kinda feel bad for doyin sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 6:27pm On Sep 10, 2023 |
Really?? Dey covered biggies camera Avedonn: The strike against Adekunle and Venita is not necessary.
Biggie should have just warned them instead of this strike.
That's not fair at all. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 5:08pm On Sep 10, 2023 |
Like I said it's jst guess work 😸😸 Rose020897: Illebaye didn't even have 30%
Doyin is atleast 15% |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 5:06pm On Sep 10, 2023 |
My prediction tonight
Ilebaye 40.something percent Venita 25.something percent White money 23. Something percent Doyin 8. Something percent Note: dis is jst guess work oooo 🤣🤣🤣, give me my flowers incase it plays out 🤭🤭🤭 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:35am On Sep 10, 2023 |
So u jst conclude dat it is ilebaye jst like dat, without any concrete evidence, na wa ooooo Twoclans: Who else ?
She can be the only culprit.
I don't like doing tribal talk but truth be told most igala people I have meet behave like illebaye.(The ones I have meet ohhhhh,let nobody come for my head)
That lady is just acting true to their character,igala people can annoy you for Africa and they will act like you are after them because they are middle belt.
Last last Sha we go dey vote her dey go. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:29am On Sep 10, 2023 |
Really??, I didn't hear her name jst "if I talk nw dey will say am bullying someone" Godoverevery: She mentioned her name nah.........didn't you hear |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 9:27am On Sep 10, 2023 |
How r u sure it's ilebaye dat she is referring to Godoverevery: Ilebaye dan go carry CeeC foundation kan dey deny oooo.
She no one wan hear anyone calling her a bully if drag her.
Another market bought early momo. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 1:40am On Sep 10, 2023 |
Tnk you, dey will poke phyna buh wen she reacts, dey will tag her d villian OhBritannia: You guys have started again. It's only when phyna reacts that you will all judge her but you won't see the various provocations.. Remember she is human too with emotions and this is how you all judge celebrities like cardi b and burna boy for always reacting to provocations. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 1:28am On Sep 10, 2023 |
Make beauty fans try dey rest sha, phyna don win show already, make dem move on na wa ooooo crystalpapers: She's fighting beauty and her fans. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 1:26am On Sep 10, 2023 |
Kim oprah use style dey chop sha🤭🤭 |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:58pm On Sep 09, 2023 |
Oluwa ni kan lol le gba omo yen lo ri oti🙆🙆🙆 DGOODLYF: Shey wan fo ti shey Omo Baye mi ni |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:37pm On Sep 09, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by endure207(m): 11:26pm On Sep 09, 2023 |
This one camera is jst focusing on ilebaye today for party, whatsup??, Make e no be wetin I dey think ooooo 😏😏😏 |