Endure207's Posts
Nairaland Forum › Endure207's Profile › Endure207's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Phyna is caring sha , groovy sef follow win the wagers nah, so him sef get share for the foodstuffs ![]() |
Big brother should give modella a double strike for wig infringement ![]() |
Abeg how many una be wey dey comment nd follow this thread, una even reach 1k but for una mind una think say nah una go determine who the winner go be abi make una try dey go other app nd see things for urself , facebook has the highest number of voters nd dey usually determine who wins the show, phyna, bryan nd hermes r obviously more popular on facebook (even though it seems phyna edge it slightly on facebook) den we have twitter most of them just talk buh don't vote, bryan, phyna, hermes, sheggz, bella are obviously popular on twitter (bryan edge it slightly though). So wen u put all this analogue nd pieces together den u will have a slight idea how the top3 is gonna be nd who the likely winner will be, unless it's not by voting phyna, bryan nd hermes r guaranteed top3. Nah who go win am we never know? |
Rest abeg let her enjoy herself body no be firewood ![]() Mecka: |
So groovy don fall in love abi wetin be dis , everytime nah him e dey take permission to do something , phyna na correct babe, I hail benin girls ![]() |
I don't like this groovy nd phyna ship but I must admit groovy has really improved, he seems more happier, relaxed nd more expressive, he looks like he is having fun, but dat ship must scatter by fire by force, so dat phyna can rest ![]() |
Yea I saw it too I knew it [quote author=Rosalinda1988 post=115823273]@Safarigirl, AmazonTopaz, Endure207, IgwaravwelG, Lightway SO PHYNA IS ACTUALLY PLAYING A GAME, I THOUGHT MY GIRL HAS LOST FOCUS NI O.....WOW! PHYNA IS ACTUALLY SMART, THIS ONE SHOCK ME EVEN THE THING SHOCK AMAKA ���� https://twitter.com/Nation1Don/status/1560258001793339392?s=19[/quote] |
Una go vote for phyna or make I blow una powder , nice song for phyna, dose guyz really tried ![]() |
Phyna phyna phyna everywhere she is not my fave buh make una allow her rest , the way all other fan base gang up to de-campaign nd de-fame her is shocking, even paying bloggers to talk trash about her, for one person na wa ooooo ; , everywre for social media phyna dis phyna dat, even some housemates fans page phyna phyna phyna ![]() |
What u pple don't know is dat phyna has organic fans she built from scratch even with all the de-campaign nd de-faming r fans still stand strong dey don't care about groovy, all dey care abt is only phyna, she is not my fave buh my money is still on her to win d showThreebear: |
All dis insults jst for a reality show pple dat don't even know u exist dem no go even share money with any of you[center]Sweetpink: |
Biggie shock Amaka she thought she was save nd was doing the cross sign, only for biggie to call her name , the girl come begin dey count shey biggie made mistake ni ![]() |
Make Amaka die dis phyna nd groovy matter nah , e come dey be like strategy ooooo, telling every housemate about the issue , abi she dey play d victim card to garner pity votes I don't trust anybody wen it comes to bbn show |
I guess he works for delliote right chai I no fit laugh Clement1111: |
Fake polls everywre someone who claims the results was leaked nd he is making mistakes nd doing corrections on the percentage everybody nah scammer'sAmazonTopaz: |
people jst dey edit things to please themselves, I repeat no one knows the actual vote except delliote nd biggy, all other results are counterfeit ![]() |
Make una dey calm down with all dis who top who , all of una na scam , only delliote nd biggy knows who too the chart ![]() |
Help me help me ![]() |
Never knew u worked for delliote ![]() safarigirl: |
I didn't know you actually with delliote ![]() DownChelsea: |
U r right dre though I dont think the other level can even win hoh, if the other level keeps on winning hoh dey will keep on nominating phyna, dre by giving her the advantage to grow her fan base moreInnocentchild: |
Rest abeg since u don dey on top phyna matter, try dey calm down small, of u like talk from now till tomorrow she don build her fan base already ![]() Sweetpink: |
True buh it will take a lot of effort to overtake phyna, I don't know how she got such a big fan base in 2 weeks, the love dey have for her on facebook nd other social media platform is massive no capSweetpink: |
Everybody are jst doing the guessing game unless u work for delliote, all other results are counterfeit ![]() DownChelsea: |
bro am not defending her, I condemned the act wen I first heard it on twitter, only for me to watch the actual video nd I understood Wre she was coming from, if u work in a club some guyz can be too muchPimpasParadise: |
She said since she does hype work in clubs, most guyz tend to get a bit touchy nd too close, she said if any guy tries to get to close she might accuse him of rape to fend him off, wats wrong with dat. PimpasParadise: |
Dey no she is a big threat to dre faves so d only option is to defame nd de campaign herIghravweIG: |
first stage- denial. DownChelsea: |
