TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 11:49pm On Oct 01, 2022 |
Gentlefury: Haba, those Naira notes on the floor are in poor taste na! Someone should pick them up!  They are now celebs Nobody go pick am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 11:22pm On Oct 01, 2022 |
Hermes b like elastic man |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:35pm On Oct 01, 2022 |
Who b ds paale? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:12pm On Oct 01, 2022 |
creolehunt: Please what's the name of the lady with a wing-like stiff on her shoulder and the one in a black gown? Black gown- ilebaye |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:10pm On Oct 01, 2022 |
Chizzy no too well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:06pm On Oct 01, 2022 |
Big sheggz shld just go home abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:00pm On Oct 01, 2022 |
Wetin de worry Chichi  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:54pm On Oct 01, 2022 |
AutoChick4U: Wey that hyena laughter guy sef GiddyfiA...lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:45pm On Oct 01, 2022 |
Ex housemates looking so fresh... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:44pm On Oct 01, 2022 |
Ambber: where is Khalid? He's there beside cyph. Black agbada |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:44pm On Oct 01, 2022 |
Amaka looks pretty |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 9:41pm On Oct 01, 2022 |
Diana - elegant in red Hermes came in his full regalia with billboard |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:31pm On Sep 30, 2022 |
Reussite: Biggie we were told the riders will stay till day 72. Why day 70? Biggie's house Biggie's rules |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:28pm On Sep 30, 2022 |
Make una go sleep! Y'all can't figure this out |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:24pm On Sep 30, 2022 |
Riders de go |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:23pm On Sep 30, 2022 |
Rider o  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:22pm On Sep 30, 2022 |
I knew Ebuka and the highlights were too good |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:21pm On Sep 30, 2022 |
Eviction!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 10:21pm On Sep 30, 2022 |
Ninja don bring envelope ooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 3:42pm On Sep 28, 2022 |
Bryan get sense shaa....Chichi rest!!! Na 3 days remain |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:48pm On Sep 25, 2022 |
Awww...I wish he got to the finals sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:47pm On Sep 25, 2022 |
Hermes |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:36pm On Sep 25, 2022 |
Beht y audience de shout sheggz |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:21pm On Sep 25, 2022 |
Groovy umu nwanyi  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:18pm On Sep 25, 2022 |
Groovy!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:54pm On Sep 19, 2022 |
Agenda don re-agend Top 5 scatter |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:01pm On Sep 19, 2022 |
Chichi don scatter predictions...lmao!! Na fanbase and shippers go do d remainin work |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:00pm On Sep 19, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 6:59pm On Sep 19, 2022 |
fairygeh: What I noticed in this game tonight is Grace Honestly,I looked at the balls at some point and despite how scared Chichi was,it stood still,not scattering When it's your time,it's your time,no matter what.Chichi won the Head of house at the best time,Grace spoke for her Congrats to her who would have thought. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 6:58pm On Sep 19, 2022 |
UnknownQueen: Like this, Chichi may not not pick Chizzy for the finals ooo. Chizzy no need am, he is a rider. he can't be evicted and he can't win |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:46pm On Sep 18, 2022 |
Still showing old party....ahn ahn! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by enque(f): 7:06pm On Sep 18, 2022 |
Doyin said we'll figure it out  |